Chaarly's Posts
Nairaland Forum › Chaarly's Profile › Chaarly's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 46 pages)
Ken excel: No mind dem joor...na deir tym b dis sha...make una quick do am b4 ASUU call off strike oHehehehe make beezally my loff no dis post Ooº°˚ h Una wan put ♏ε̲̣̣̣̥ 4 wahala shey |
Faith93: Na so e dey start..chaarly nd pokemon...lolz..kiddn tho#ℓ☺ℓ Xup big sis ![]() Ummm.. Add ♏ε̲̣̣̣̥ on bbm 2A601D76 Tis ma bro's bb dou.. He went 4 service xo he gave ♏ε̲̣̣̣̥.. Said to collect it wen he cums bck |
Pokemon43: cos she plays too much games.lolHehehehe r U̶̲̥̅̊ a tomboy? Ummm.. Yo lyk d 1st girl av "met" who plays too mch games.. Othrs love fashion music and gossip lol |
Pokemon43: pay me first b4 i workLolz. Who does dt? U̶̲̥̅̊ gtta show commitment 1st nau Gudevenin.. Ur moniker sounds lyk a video game #no offence |
odizeey: come n work for me,u will gt one millionLolz |
Ken excel: Hahahahahahah.....if ah give u flyin headin ehnnnn......come o by d way u b gal? happy new month sir! |
Ken excel: Haba.....pokemon no provoke me oo......u tink say i no fit settle ASUU?lwkmd oo ![]() settle ASUU ke? wit wix salary na u way i dy beg 4 100box sum hours ago ![]() lwkmdead! |
photoshop oooooooooooooooooo cr7 no get hairs for him chest oooo |
badbull92: I tell U̶̲̥̅̊ ...still adding mre 2 ma list.add bible join ooooooo |
*looks away* na 2day? |
badbull92: Latest on vampire diaries...revealing d death of bonnie=checkedGod punish ASUU ![]() |
Ken excel: Yap...bt its sth satanic sha o.......why u cum dy wish us satanic sumtin smh ![]() |
Ken excel: Gud mornin bro....hw u dy ni?nwa teacher! Gud money sir hw benin. . Hope u na dy use style chyk doze innocent students. Hehehe ![]() |
[quote author=Sir-Tunechi]yaro inakwana inagajia?[/quote]lafiya kalau. Nagode allah. Ya ne? |
D meeting eyaf not finish? Am jez picturing 2days evening news . . Thus: ASUU SUSPENDS STRIKE! Wit sum riders ¤ urges lecturers to resume classes ¤ says talks wit FG fruitful ¤ students to resume 1st November. #optimistic# |
GREAT UNIBEN!!!!!!! Aluta c0ntinua. . . Victoria ascerta! |
Ghostie: Nexz Queztionz-pls serve. . . Lemmi devour! |
oooooOOOoo riley!!!! yo welcummmmmm ![]() |
odizeey: Oga charly who ask u nw. UN interpreter ![]() sowie sir! ![]() |
Becketh: Boliseh17,cant remembr d last time i log in, my 4one cant access 2go. ur fb i.d?charles Nwachukwu (am wearin a striped green top wit ma head down.. am fair ![]() |
[quote author=Becketh]some have food but cannot eat, some can eat but have no food,we have food and we can eat, glory be unto the lord. aunty come and eat,uncle go away!!!![/quote]hahahahahaha uncle odizeeeey i tink diz post is 4u ![]() |
Becketh: Dis is d key of D kingdomomg! i remember dis enjambment rhythm way back in my primary skul nice one dearie.. ummmm.. i tink i'l lyk 2b ur e-friend ![]() my 2go i.d is chaarly.. drop urz ![]() |
[quote author=Ken excel]Hahahahaha..if ah hear..na chocolate teeth me get ni.. . Concernin d clearance eligibility slip,its a slip dat verifies dat u av been truly admitted and u are eligible to do clearance...wanted to post a sample for u guys to see but could nt..and its abt 2-3 clearance eligibility slip,one for d sch, one for ur faculty,u present dat durin faculty clearance frm wat i was told...And we can only do dat wen we av paid our acceptance fee,dat suggest dat we accpted d admission,and dats wen ASUU calls off strike..Meanwhile @ d time of dis report it was started xplicitly dat does who are nt frm benin are xpected to package demselves and report to benin once dy hear d call off of ASUU strike,startin dat d reason while it is important we do so is so dat we can obtain a form frm d admission office that contains d payment and amount of everyfin includin d acceptance fee,sch fees and so oda petty fins and so includin d name of d bank and d bank acct we are to pay dem into,all dis kicks off immediately d call off of ASUU strike....and concernin d list been released on kofa,we are to wait patiently for d reason of it,bt guess dat will be afta d strike too cox everyfin in sch nw are all @ a stand still... And lastly for dose of u dat were given statistics instead of economics and statistics u are to keep prayin,meanwhile d reason for d prayers were nt disclosed.. ..its a lie o,nt want to break ur hrt,bt just keep on holdin and believin. . . . .hope i made myself clear? Any qstn? . . . Make una begin donate for d transport fair make i use take go dere.. No be free dem take carry me for bus[/quote]hmmmmm.. i tink i like dis post thanks bro! hw mch tp did u use ![]() i tot i told u to trek ![]() |
hmmmm shey una dan listen to Dont waste your life by Lecrae me too i knw lecrae songs ![]() i knw sum pple r scared dy gnna die couple of em tinkn dy livin in d sky - - - - - - - - dont waste ur lyf we created 4 him outta d dust he made us 4 him magnify d father why bother wif sumtn lesser he made us so we can bless him - - - - - - dont wnna waste my life life life -dont wnna waste my life life life -dont wnna waste my life life life -dont wnna waste my.. dnt wnna waste my life life life ![]() didnt wnna derail dis thread though ![]() morning y'all ![]() |
Ken excel: hahahahaha....u no well again....all landlord dem dy on strike....na gateman quater na u go dy staychoi.. no worry we go c during clearance.. i go remove doze ur milk teeth u hear.. oya giv us update.. i knw say u dan go uniben go shw ur self wat did dey say abt d acceptance fee?? |
Ken excel: hahahahah...u no well i swear...affrey dy her papa hox o...me i no c u too olol.. if u go uniben 2mrw.. jez help me branch ososagie find awt hw mch b rent u hear ![]() |
Didi 5: you dey mind emno sir hw u dy na ken excel i no c u ooo.. whre r u hiding our affrey ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 46 pages)

u way i dy beg 4 100box sum hours ago 
