Chaarly's Posts
Nairaland Forum › Chaarly's Profile › Chaarly's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 46 pages)
Under fire or not.. Da joke is damn hilarious and that's wah is happening in africa.. Expecially Nigeria and tis d truth.. Mtcheew.. D tin no b joke sef.. Na truth he crack |
[quote author=C•S•0™] 10. Don't expose the identity or post pictures of any Nairaland member without his/her consent. + + + + = 5 [/quote]adex la u b dat?? ![]() |
[quote author=Riley_Freeman] Last year's was 45k. We are yet to hear from Uniben concerning this year's. [/quote]the acceptance fee is on kofa.. Click on d course u wia given |
Beezally: am angry wif u oomg! my loff.. Am sowwie na ![]() Plssssss... Ok i'll make it up 2u ah promise ![]() |
odizeey: see prayer o. Na d same level for uniben una won enta so o. dnt pray amisslwkmd oo ![]() O D I Z E E Y ! ! ! ! ! ! |
f rain c: na evil spirit dey follow you so ohahahahaha lwkmd! His girlfriend's bestfriend is his cousin.. And she wnna bang him.. He wnna bang her too.. so hes telling us becoz tis his 1st tym and he doesnt knw how 2go abt it he doesnt wnna stat banging lyk a learner so d bi.tch wil not get bored n jerk off mehnn bro.. Nw is d best tym 2kip ur dick 2urself! ![]() |
mickeyIso: (5/10)hahahahahahaha dis boy. . . . ! |
B4 d ntwrk gets jam packed, b4 its memory fades, b4 i lose my phone, b4 i get drunk with d power of his birth. . . I wnna say a merry merry merry christmas 2u all and a prosperous prospective newyear ahead>>> Hav a nice time ![]() |
Ken excel: Hahahaha........jambna april 5thhehehehe crios? ![]() dt means say ah no go write again in Jesus name! Mehnn.. Y u carry d date 4 head ![]() hope say u no wan go resume to dey teach doze innocent benin students rubbish ![]() |
hybridtm: Op ,..y u just want ,..make we insult dis gallwkmd!!!!! ![]() |
Jeez mehnn. . . . ! This amended calender no pure oo so me go dey house again till march ke now.. Am confused.. Coupled with d fact ah wasnt given my course.. E go beta to write anthr jamb.. Than to go waste money for acceptance fee ![]() well... Hoping for a miracle on kofa.. Me knw say God no go fall my hand |
EMMAUGOH: guy na p5 na him make u carry us for this long journey ![]() sorry sir ![]() |
sir!!!!!! If u like crucify dem frm now till 2mrrw.. You see da tecno p5 eh... B4 december 31st... Ah must buy am!!!!!!!!!!!!! ![]() ![]() |
mickeyIso: lol.karya you wan che you no taba sty der.say kai u dey GRAlolz.. Dis ur hausa no pure oo ze'n ma re ka fa! |
[quote author=I_am_Sylva]mickey has his pic on fb?[/quote]yeahh.. After doin some series of plastic surgery ![]() |
[quote author=I_am_Sylva]you heard.. Did u c it urself? Bottomline- seeing z believing[/quote]lolz.. Bt da ur friend ''sermwell'' da law student he said he saw it koro-koro ![]() |
[quote author=I_am_Sylva]chaarly?... Dnt call mickey dat [/quote]hahahahahaha ![]() goan check his pix on fb u wee knw y ah cald him dt ![]() |
mickeyIso: gwagz? Na d nickname b dt? hmm u don stay der tey o.4 were.. Ah bin dey go there well well b4.. Wen ah carry unibuja 4 head |
[quote author=I_am_Sylva]roughly 58 days.. . . But no1 knws 4 sure when clearance z starting[/quote]thanks! But.. Wah happnd 2d info sum pple said was pasted in pharmacy dept stating dat d clearance was slated for 17th- 27th of feb ![]() Dem dun tear am ni? |
mickeyIso: all dez gwagwalada pple yi shuru jorlolz! C dis rascal wetin concern bird with toothbrush.. Wetn concern me and gwagz |
this thread. . . . Abeg make sumbdy calculate hw many days remain 4 clearance to stat... #me no lyk maths# |
Oghos1: Toasting everywhere.bread Or wit wine ![]() |
Affrey: notin o am just thirstythirsty for what |
[quote author=AB_Royal]nice one explicit...I kn0w this s0ng.[/quote]ur moniker reminds me of d song ROYALS BY LORDE |
Texzy22: See yu leta Pals......Let me make my Breakfast asap...im famish nw !famish kor.. Spanish ni guy hide da ur post.. U dey fall english-literature students hand |
time to revive this thread where are all the staylites.. Make una cum dey gist we freshers ooo boss jazinogold's posts really gave me lotsa imageries more posts pls.. ASUU strike is off!!! Make una cum post |
odizeey: wetyn u wan use am do,dem neva gvu admission? Abi u won reduce amhahahahahahaha lwkmd oo abeg help me ask d cow ooo |
Ken excel: Wow....Happy birthday to d best mum in d world,If i av an opportunity to come back to dis world and choose a mother,i will prefer to b wif u...U've been always dere for me tru thick and thin,u contributed to wat i am today....U d best and u one in a million......Frm d bottom of my hrt i say i love u and am proud to call u my mummy!!...U d bestur mama dey nairaland?? Or she dun join our thread? |
hehehehehehe lwkmd ![]() me too ayaf peep thru hon. patrick's mind ![]() it is a pitiable bismal-dismal, and it is regrettably lugubrious that as a president of this country, because of the high-handed-ness, because of the direction-less direction-less-ness, because of the purpose-less purpose-less-ness and because of the meginistinal statism that has gritted all sectors of the economy, the vast majority of Nigerians, should facilitate between exorbitant enthusiam and irrational irritability.. because the microscopic view which was contained in that 18page letter.. i think just as the biblical mene mene tekel uphasin.. it is as clear as aqua that Nigeria is in a total state of anarchy ![]() |
Asakel: U too like talk sha.......lolz... ah jez hope say beezally neva c dat ma post oo #covers face# ![]() |
Latnok95:hehehehe mr SA e b lyk say ah go nid tight security around marilyn ooo d guys here dun dey cross line ooo ah wonder wat part of ''liv marilyn alone'' dem no understand |
Latnok95: Territory Markedlolz |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 46 pages)
+



