CharlesShaw's Posts
Nairaland Forum › CharlesShaw's Profile › CharlesShaw's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 51 pages)
Abeg if better food no dey house mek i go Mama Nkechi place go chop Correct Akpu with Thick Egusi soup ![]() |
Uniquexty: Alryt guys. Chicken lakata garnished wif Tomatoe peroro is ready. Pls pass ur plates let me start dishing out d fud.Na who wan chop this?? Wetin do Pounded yam with Edikaikor?? |
Uniquexty: LMAO. Make I hear say I no chop dat okpa. Charles, u no as e dey be na. I remember one morning in skul, my roomate was saying her morning prayers, d next tin we heard was 'okpa di oku', na so dix babe take permission from God come buy the okpa first. Na so o.Bwhahahahahahahahaha Lwkmd o! Shebi una hear am? ![]() Abeg, na small tin Enugu take dey top us for Okpa Absu no fit carri last for Okpa joor And na Three N50 ![]() |
tuktudicko: If u de buy plenty lyk dat, rememba say fridge de shock oI no dey put am inside fridge. Okpa nor dey spoil ![]() I knw where i go hide am ![]() I |
tuktudicko: Ur skul chicks worry pass unn chicks? ![]() Na true joor, those Nsukka nd Enugu chics nor dey use eye see Okpa ![]() Besides, na dem get the Best Okpa in Nigeria. Ok, after UNN na my skool ![]() |
Obaino2013: I go eat o! *yawns*No wahala. I go buy N1000 own. We go chaow am mawnin, afternoon nd evning. If e stil remain, 2moro dey ![]() |
tuktudicko: Lol!!!Guy ur skool chics no chaow Okpa pass chics 4 my skool o i can fit swear on this one ![]() If u doubt me ask Uniquexty ![]() |
An0nimus:Evrybdy don dey show as dem tek survive Undergrad dayz ![]() Abeg, i loathe dat palm kernel, even if i dey die with hunger ![]() |
tuktudicko: .U go chaow Okpa di oku? Mek i knw hw much own i go buy. I knw say Anonimus go chaow so no need 2 ask am |
tuktudicko: Charles drinki gbu kwa onwe gi wit garri diaRotflmao ![]() Na wetin my man advise me mek i go drink o! Anyway shaa, i dey wait for okpa di oku, na wetin i wan take drink garri ds morning |
Uniquexty: sweery, did u hear of the proposed convocation on 25th?Sweerie iddnt hia of it as of mon/tues i was in skool cos i only do frm Upgate 2 DSA. I no get biz wit inside skool agn. But wicheva way, am nt interested nd i ain't attending. |
tuktudicko: Freaking cold weatherMorning Tuk. Watsup 4 breakfast? Na Garri again? ![]() |
*Yawns&Stretches* G'morn Beauriful Pple. May we'all experience a NiftySwellSmashing Day. |
Laff no go kee me o! Tuk my man abeg i wan enter room nw, no 4get 2 lock gate o! G'nite house. |
tuktudicko: *scratching head* I no see aki hausa buyNna ehn, Tuk If not for the risk of u bein Stabbed wit a dangerous daggar i for say make u kukuma go knock for mallam door, U know see him mat nd kettle for outside? I sure he neva sleep. ![]() |
An0nimus: *walks in with cookin spoon in backpocket* who dey soak garri here??I knw say na u Greedy pass. Abeg go find small spoon joor. We stil dey wait for Aki awusa, Kuli Kuli nd Kunu 2 tek murder the soaked garri |
Ooops! |
^ ObainoNwaAba there's alrdy peace in d house ![]() |
@USKE plz dnt tek it serious bruv. It was just a jape or do i say Antic Capping. Apologies if u dnt do Gags. @malle jnr ![]() in as much as dat ur post was funny, it somuch showz disrespect 2 one's folks. Tek a chill pill bruv. |
tuktudicko: There is no basher neither is there a bashee ogbeche!!!Na story u dey talk. The koko be say i dey enjoy my soaked Garri joor ![]() |
Uniquexty: HiHelooooooooooooo |
Ooops! |
Obaino2013: Dnt mean 2 scare u bt i heard camp will open on 2nd july.Ofcos das d official opening date 4 camp. Am still counting dwn. |
tuktudicko: Hehehehehe!!!The guy follow finish me o! Me wey no talk anything. He says i should go nd soak garri 4 food ![]() |
van Kossy :Congratz my man. Good2SeeYouBruv. |
UniportPlayGirl: hahaha my broda dis one dikwa too much I byt me tongue. Anyways I wil ping u lmaoAbeg o! We gasto celebrate it o! I'll be awaiting ur GreenLight any moment UniportPlayGirl: Akwaibom all the way hehehehehe, I just love them ppl#TeamAkwaIbomNoni We don plenty ehn... |
^^ #Runs2 JTF 4 Protection. Lwkmd o! Abegi o! I no dislike Northerners o ![]() |
tuktudicko: It ain't funny shawU haff truly vex. Choi! ![]() |
Erm emm emm erm..... I dislike Northerners. They are Nutters as well. #Runs2Tucktudicko4Shield ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 51 pages)


