Cheggoon's Posts
Nairaland Forum › Cheggoon's Profile › Cheggoon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Guy u be mumu to the core..se u kw no say she dey take scope they tell u say u kw get money ...reach that guy she is datin on FB.... Guy free the chick joo na only she be girl ni n.o.n.s.e.n.s.e...! |
Tamara imieka....! |
NYSC corpers..... U will know what am talkin abt if u don serve ur papa land B4...! |
If i catch dem...i go start to dey speak in tongues.....! |
Na all of una they lie.....except me |
ogugua88: Anyone saying Patience Jonathan is ugly is carrying prior animosities onto her face. Yes, her English is horrible and her PhD was purchased at Shoprite, but to say she's THE UGLIEST first lady is highly unfair. Minus her many flaws, her face is not one of them. She can actually look very nice.yes ...Dame fine small o |
haka_nai: what of Dame?Dame fine ooooooo...bt she no jux fine for english....na her problem b that..bt physically she is pwetty.! |
Correct am Cheg-goon, 29yrs.working based in lagos...u can reach me on 08062883036......! Na so he b....! |
If him wan come ..make him kukuma come self...we don dey hear dis for a very long tyme..... Heaven sure for me sah...if i kw follow batch A..i go follow B....is i kw dey B....walahi suppllmentry sure for me die....! |
Please friends ...i just want to kw the ugliest first lady....nigeria have ever had..?
|
Mumu woman instead make she carry Mr Kim go Tribunal.....lolz ![]() ![]() ![]() ![]() |
free2ryhme:U ar nothing but a big F.O.O.L..... Its a pity u av access to the internet.... G.O.A.T.... |
Please friends ...i have never seen this kind of wedding cake before..and i dont think i ca use it for my wedding ,because its some how....! Can you use it friends?
|
Nawa ooo...u jux forget the likes..of....! Eddy Donbraye Furo Iyenim Mobi Opkaraku Sani Kaita Yakubu Aiyegbeni..! |
denzel2009: He no dey see better things like govt go reduce fuel pump price?i bow for dis guy na so so death him dey predict..him kw go predict as boko go bomb..aso rock and kill jona...! |
arole_odua: CHAI IGBO MAN AND GREEDINESS.. So DPRINCE na tag along?shut up ...i.d.i.o.t......na wetin u kw say apun amonge dem.....i see dbang ...as an arogant...bad yoruba guy.... Plz dont bring tribal mata for dis two of dem b thief...! |
afam4eva: He's done well for Ondo. At least better than most ACN governors in the SW.ACN governor ar still the best governors in nigeria...so far..! |
na By force to use dem...dem don carry una moni go pay Davido....awon ole buruku..! |
I will prefer hotel....cos i don dey go church .....since.....!.. |
Plz friends..i want us to tell me if ..the governor of Ondo state....Dr Olusegun Mimiko..has realy done well or not...!
|
tonardo: i just got some idea, i have 2 mtn irrelevant sims on is on super saver 4 mtn no, d other on mtn pulse any week i recharge 100 bucks i shall transfer it asap 2 my mtn super saver an now use it 2 call mtn no.. Since they feel they are smart,. Am smarter than demhahahahahahahahhha 9ja kw dey carry last.. |
dj5naira: Follow your impulse : )hahahahahahahahaahahahaha....he should follow his impulse.....! |
i eat meat,bt dnt eat fresh meat on fridays..... But fresh meat na stilll meat...? |
the best Ijaw man ever. Yes an Ijaw will always b an Ijaw man..if he de pain una say him dey amonge the list...make una go hug transformer.... Am an Ijaw to the core......! |
I willl ask the girk her H.I.V status.....! If she is positive......o pari ni yen..! |

na By force to use dem...dem don carry una moni go pay Davido....awon ole buruku..!