Chibuking1's Posts
Nairaland Forum › Chibuking1's Profile › Chibuking1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
If u can take in ur vomit, after vomiting, then u can take her back simple as dat |
May una no worry, september , una go begin see smiles ![]() |
Like seriously ooo.... Its shud b in batches....,so expect urz soon |
Heheheh, driving test invites , cominnnnn innnnnnnnnnnn Keep calm urz is on d way Soon! |
I tink dey are into dental products, bt anywayz resume sent!.....can d resume b submitted directly to dem office? |
Lol.....make i hia say , before next month , dem no call us for driving test , ....... Na success tinz for us... |
Lwkmd4h!...all work nd no play makes jack a dul boi, abeg make una leave jona make im flex small ![]() |
HealthIssues: EBOLA! EBOLA!! EBOLA!!!tell me why tunder wont fire u? ... |
. |
Betweem 12k to 30k a month..,...,,wat do xpect, its aiico marketing ![]() |
Hehheehh@750 taaazan..... ..... ...except say u tif am sha , odawsise, den na only ojukokoro go fall for dat 1 |
I doubt if say guiness for naija go see that tin, the stages too long, dem no make dat web for ua ![]() |
It doesnt show a link |
STFU! If u got nothin to say! parklamson: Listen Igbo people will not listen, hear, they will not hear! All nah business! Business !! And they don't involve a business that is legitimate but illegitimate business, all because of money, now, they've contacted disease that money will can't cure? |
Coming from a kid Richardjemedafe: Full meaning of EBOLA |
@typical easterners.......why u no wan get sense!, we are talkin somtn importnt , ur goin tribal quote author=ibedun]Selfish woman. Selfish people - she had to carry the whole thing out of Lagos all the way to Enugu. Probably potentially infecting countless people along the way. Typical Easterner!![/quote] |
Hehehhehe!....... God knws am no longer going to 042 for any woman |
2bed room flat , inludin 2 toilet/bathroom, kitchen , siting room.....the rooms are up while the kitchen and sitting room is down stairs........... @350k/annum........... A 3 bedroom flat also available @same location @400k/annum.... Interested, call 08084973060 |
Hehehe.... I went for an interview , wer i was asked d longest distanc have driven, i lied ....lagos to ibadan, .....na im dey ask me....,wats d distance......na im i talk 50km(somtn wey pple wey no dey drive sabi say e pass 100km)....chei!... D interviewer giv me second look , come ask me @ wat speed do i driv, make im dey sure say i sabi werin b speedomerer, i tell am 110km/h. On hiways.. Im calm down!...... Well , God stil dey sha!,...lesson.. Neva lie on somtn u cant figure out in 2secs ![]() |
jayshadow:......ogbeni i sight u too... ND I NO DEY READ .... I DON PASS DAT STAGE. NA DO TEST ND PASS I DEY SO |
brandymcmb: Thnx to d person who sent me d invite,God bless......oya do d same for me.... c.obioha@yahoo.com |
Anybody for here don hia anytn....... Make i knw my way, na oge adiro ![]() |
Iamyet.......abeg tell us werin to expect......i dey gate crash weda dey send me invite or nt |
China doin wat dey can to assist...... Surely if dey had d cure, we shud b smiling by now ![]() |
hotice1954: Please others on this forum I sent mails should kindly share the love na. HABA!!!! I didn't send emails to you so you can keep it to yourselves. Make the world a better place please. Pick an email and send it won't remove blood from you. Thanxoya send to me, make i distribute am..... |
Who eva got the message shud forward to c.obioha@yahoo.com.......@hotice1954.....#abeg try na |
Dpress: i was contacted … my interview is tomorrow.pics or dedonbelievit ![]() |
simple as dat

...
