Chic2pimp's Posts
Nairaland Forum › Chic2pimp's Profile › Chic2pimp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 340 341 342 343 344 345 346 347 348 (of 626 pages)
ravenzord:'Omo Olorun' ![]() Did you smoke paraga before you posted that statement? ![]() bluespice:I Disagree The Bobo get only one rival, Chamosex |
ravenzord:Oh bwoi I tire for My friends ooooo ![]() Dem dey our post Primary skool pics for FB ![]() |
Some chic when we both were in Reception. . . . . . Awwwwwwwwwwwww I Know ![]() First Celeb was Probably Nia Long(Fresh Prince Of Bel Air) OgidiBoy:Wonders Shall Never Ceize sha ![]() |
NollyTrash!!!! Mschewwwwwwwwwww Could careless, If she like make she make pikin with Baboon, Nah her wahala be dat ![]() |
Lawd Have Mercy, It is called FaceBook Or Embarrasment Book? ![]() |
Tbh, Pele made a valid point. Messi being hailed as the best ever is highly pre mature in my books. |
ravenzord:Oh bwoi see wan nah easy thing ooo. If you no fit play footy, you fit try Vulcanizer or Bread seller. You can always thank me later on ![]() follypimpi:Oh bwoi I no vex ooo ![]() Anyways sha Nothing much ooo, how your side nau? Na true talk you talk oo we suppose hang out soon. |
janiebravo:Don't make her head swell jare. The only reason she ain't ready to have kids is cuz she does not want her b, obies to go south ![]() |
follypimpi:Take Heart Bro ehn ![]() Me sef Go vex if nah my team dem spank ![]() chiogo:Jealousy Jealousy Nah him dey worry you ![]() FL Gators:Haterz are liable to die young ![]() |
follypimpi:As I seem am soo Your Blak backside go don turn Charcoal ![]() How una fans nefa suffer heart attack, only God Knows ![]() |
chiogo:Nah Jealousy go kill you wahlai ![]() I've always been a Jock jare.(Was my primary skool's Footy and Relay teams , now I play Footy for my Uni )Braaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaap ![]() |
Man, I must say Being a Jock has it's advantages ![]() |
Omo I don tire with this skool wahala jare ![]() Make I join Footy Academy jor . |
follypimpi:Chei my fellow P, i.m.p take heart ooo ![]() Abeg no go commit suicide ![]() @POST Dayumm Primary skool friends just keep popping out of the wood block |
FL Gators:I'm sowry nau ![]() I was only singing along to Rihanna's Rude boy ![]() |
Lai Lai No One Would Beat Me To This GAY LORDS. . . . . . . HOW MARKET!!!!!! ![]()
|
Ope oooooooooooo Full Time Gay Lords. . . . . . . HOW MARKET!!!!! ![]() |
Ref Abeg Blow Whistle Jare This Dudes must not rob me of HOW MARKET!!! |
GOALLLLLLLLLLLL Saint Nick Always Knew Tottenham will Mess up. Bloody Waste of spaces spuds erghhhhhhhhhhhh ![]() |
Abeg Is It Too Early To Ask The Question? ![]() |
googles:You Bet ![]() y me:I am being a good boy nau ![]() chiogo:Yours truly ![]() |
Tubasexy omo to dun, mo wa pa jare .Ko se gbogbo e lo make sense ooo. O sha try ![]() |
tubabie:Abi oooo ![]() Ma da bobo yen lo hun jare ![]() |
Chei Spuds shoulda scored there ![]() |
googles:Dayummmmmmm ![]() |
jalether:God Will Punish You Tenfolds ![]() |
FL Gators:Noted Darling ![]() |
dayokanu: Omo Jati jati FL Gators:I'm not ashamed Darling, I just thought I'll put things straight swerrie |
chiogo:Dayummmm Oh F, u.c.k ![]() You are a very very very bad Girl and you deserve to be spanked ![]() FL Gators:Ahn Ahn The notice ain't for me nau ![]() I am smillingly waiting oooo ![]() FL Gators:That shall not be my portion in Jesus Name, Tufiakwa ![]() When the likes of Dobodobo and LaboLabo dey dia? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 340 341 342 343 344 345 346 347 348 (of 626 pages)



