Chic2pimp's Posts
Nairaland Forum › Chic2pimp's Profile › Chic2pimp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 429 430 431 432 433 434 435 436 437 (of 626 pages)
Shey dis Tribalistic Chantings no dey tire una? ![]() Every Year,Every Month, Every Week, Every Day, Every Hour, Every Minute, Every Second the same ol' bull sh.it ![]() |
chiogo:Take ya time ooo. No remove am . What the lord has created, let no woman put asounder ![]() chiogo:Elder ke? Person wey no old pass 19 . Berra tell am to respect me ooo unless she got no say khaki no be leather ![]() |
chiogo:Look @ how dis gyal dey demo . I know say fear dey catch you jare . Don't worry I don take pity on you. Infact after I see that fine face of yours I no fit do am again.p:s Don't expose me ooo. Man must chop oooo ![]() |
whitelexi: Chei laff wan kill me die oooo .I've never really seen you as a serious dude and this only confirms it ![]() |
chiogo:*Checking profile pics* Nah you fyne reach dis abi nah your sister be dat? ![]() Will this Idiot on ESPNstop yarning poppycocks jare. How can he say CP3 and Deron Williams are tied as the best Point Guard in the game. We all know CP3 is without a doubt the league's premier PG. Kevin Durant scores 30 points. If I catch JeSoul for hia, wahlai nah koboko I go take chase am comot ![]() |
chiogo:Hehehehehe Okay I take pity on your sorry a$$ . May be I should expose FL Gators ![]() |
chiogo:Hate on Celtics? Mschewwwwwwwwwwwwwwww ![]() Better teams full ground wey I fit hate on jare .Abeg make someone ban Jesoul for a day . She go soon come hia dey gloat like no tomorrow ![]() |
chiogo:Yes ke. I sabi pass you gan sef. chiogo:Keep telling yourself that you hia Abi you wan make I expose you and the tellthe whole NL the names of the boyz you dey up and down abi? ![]() |
Chei Bloody celtics won . I currently watching Nuggets vs Suns however Melo ain't playing ![]() bawomolo:True sha. Dwight was always the more talented player. The only problem was if he was NBA ready as many saw him as Raw. |
chiogo: You no well oooo ![]() I don't why a find sweet replies to harsh comments funny ![]() |
chiogo:I might as well manage the Edo ladies for now. At least I know Ekiti is a done deal(no names ), so i'll walk my way towards osun & ogun ![]() chiogo:Don't insult my 'Einstein like Intelligence' jor . You were talking about me jare . Intertribal marriage are cute abi? Is that you are chasing Yoruba boyz up and down NL ?![]() |
chiogo:Where dem dey nah? I am slowly working my way across the 36 states of nigeria .Soon I go reach Imo, Ekiti & Anambra side but first make I find delta. chiogo:I prefer Awwwwwwwwwwwww, how Handsome & Sexy ![]() |
Congrats. We wish you many happy returns of the day. Long Life and prosperity. |
chiogo:Mumsey is yoruba, Dad's Delta ![]() |
Ogini? Kilode? Wetin dey? Marry wetin? Mba ooooo, Lai Lai, |
chiogo:Find me 'Delta Babes' nah? Delta boy seeking Delta babe . |
SEFAGO:Aloy is the funnier one amongst the two cuz he makes out that he ain't tribalistic but somehow his posts are always about 'Yoruba' articles .However once in a while, he sneaks in 'Igbo' articles here and there to prove the point that he ain't tribalistic. |
chiogo:Who? Who? Who? Who? Who? and Who? It's that all? Oya name me some more jor ![]() sexyLeamon:Mba ooo. I no talk say better looking guys plenty than gyals. I just want her to tell me the names of the fine babes ![]() |
Toppytee:If either Tiger Wood's or John Terry's wife gets half of their fortune, I'll eat my shorts. They ain't happening anytime soon. Roman Abramovich was married for a total of 16 years and had 5 five kids with his ex wife. Still his wife got only £200m of his total £7b fortune. |
Ebonyeyes:May be so. However it is very hard to top winning an Oscar. |
chiogo:Oya start naming all of the fine anambra babes on NL ![]() |
chiogo:Comot for hia jor. Y'all fine my ass ![]() |
OgidiBoy:I wan tell me say you no get laptop? Abi you be ijebu boy? ![]() |
OgidiBoy:Seeing that you are on your laptop right now, My guess would be that you can easily find that out yourself ![]() |
kokonets: chamotex:Look @ dis Asewos ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 429 430 431 432 433 434 435 436 437 (of 626 pages)



Mschewwwwwwwwwwwwwwww 