Chic2pimp's Posts
Nairaland Forum › Chic2pimp's Profile › Chic2pimp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 445 446 447 448 449 450 451 452 453 (of 626 pages)
Kunbee:Hello Darling davidylan:If you try am nah FBI her Papa go take come ya house ooo ![]() |
Krayola: Nah true I talk dia jor. You resemble Collina ![]() |
davidylan:Thunder fire ya mouth . Shey na like dat dem dey help person grow? ![]() |
davidylan:Look @ dis paedo shakes his head[quote author=oyinda. link=topic=349411.msg4907315#msg4907315 date=1257994106]i think yoruba girls are the hottest followed by edo girls. just saying ![]() chika, your guy or girl [/quote]I agree ![]() |
davidylan:Even you no say dat one nah big lie. You even no fit type am with a straight face ![]() |
Cristalz:I no hol' am nah ![]() Make una no dey talk dat kain tin jor. The Bobo resemble Collina not Jayz jare. Oya Make you tell me difference between Krayon & Collina .Krayola Collina
|
Dafiddy when will you stop dis your Asewo business nah? ![]() |
mukina2:I'm too fyne for dis thread jare . Krayola:Look @ dis baldy wey wan see wan pishure. shior . Crizzle talk say u resemble Ovrebo, Lai lai I disagree cuz nah Pierluigi Collina u resemble pass. Una get the same head, face & eye . Una resemble crack dealers . Apari oshi ![]()
|
eldee: follypimpi:Omo I tire for all dis old skool sayings jare . Which Karma? ![]() If I had a dime for every single time someone quotes one of em' old skool sayings, I'd be a billionaire by now. |
chamotex:Shey u blame am? If I get dat kain face, me too go contemplate suicide nah ![]() |
'Karma Is A Bitch' Yea rite? ![]() |
puskin:GBAM!!!. If nah me, I go give the uselesss bully 5 slaps in return. |
Ibime:Buhahahahahahahaha ![]() |
Chei Laff Don Kill Me oooo For NL ![]() |
countdown1:Thunder fire ya useless gutter mouth. Anoufia Bloody freak of nature |
jalether:Don't mind Dayo jare. He can't help it It's times like these that we do realise that Football. . . . . . . ![]() |
Kunbee:Sexy profile pic |
MssCrackle:Wecome Aboard, Mss Brash ![]() Oya post ya own pishure make me see [quote author=~Sauron~ link=topic=16300.msg4899358#msg4899358 date=1257895856]Chic2chimp seems to loff you, Muki. What is between you guys?[/quote]You to like wahala ![]() mukina2:WAKA SHEGE!!!!!! ![]() |
[quote author=~Sauron~ link=topic=16300.msg4899339#msg4899339 date=1257895576]Who banned Eyonigger? ![]() Cheese n Rice. Who am i gonna be dissing regularly now?[/quote]Nah Muki oooo. The Bobo don show face using anoda alias in the Barca thread .mukina2:Miss Big Bootay Abeg make you pardon the Nucca . Tell us wetin him do nau? ![]() |
MUKINATU ABEG MAKE YOU UN BAN VALERIE I MEAN EYONIGGER OOOOO ![]() |
contra777:Buhahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha Laff Wan Kill Me Die oooooo ![]() Muki Bad Gan ooo ![]()
|
Kai see as how Barca dey destroy this team ooo. Make una show dem mercy nau? ![]() |
bawomolo:Which Adeboye or Oyedepo? Those ones wey their security personnel pass Obama one. Dem no fit catch dem lai lai(GOD + BODYGUARDS = NEVER EVER ) |
Multicoloured T.Shirts WTF? That stuff looks horrible on Men however, I must say that Gay Men rock em' well. |
mohawkchic:Nah Family jewels you siddon dia dey look abi? ![]() @ POST Fatso,Fattys,Pot Belly & Kwashiorkor patients should pls avoid wearing this type of clothing ![]() |
jay bee:And I am the Male Equivalent of Mother Theresa. Mschewwwwwwwwwwwwww ![]() |
Ibime:Tee Hee ![]() Krayola: ![]() |
edoyad:I Agree ![]() tkb417:Will ya sharrap dia Shey u don taste yaself for. . . . . ![]() |
follypimpi:No mind the Bobo ooo. Him go tell person say he don repent. Repent ma foot ![]() No be the same thing those deathrow prisoners dey talk? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 445 446 447 448 449 450 451 452 453 (of 626 pages)


[/quote]I agree 
