Chic2pimp's Posts
Nairaland Forum › Chic2pimp's Profile › Chic2pimp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 446 447 448 449 450 451 452 453 454 (of 626 pages)
bluespice:Na so we see am oo . Good Boys like moi are in the minority ![]() |
tkb417:Look as this useless shameless bwoi quoting the bible untop wetin you don do Shakes his head . You be proper wasteman. |
[quote author=~Sauron~ link=topic=16300.msg4897654#msg4897654 date=1257876450]Why your lips come look like 50 Naira Onion? ![]() Do you smoke?? [/quote]You no see the mop wey dey near am. The bobo don Mop floor from morning til evening so te cleaning job tire am . You no see him facial expression saying 'Oga it don tire me, I no do again jor' ![]() |
OH Bleep!!!!! CHINEKE MEEEEEEEEEE. YOU DEY FYNE TRUE TRUE ![]()
|
mukina2:He don change am . |
mukina2:Dayo's Profile Pic ![]() |
Krayola:I bet gaynners would have substituted their so called 'Beautiful Football' in place of the trophies Mourinho won while in the chelski's Hot seat. |
Krayola:Thunder strikle & paralyse that hand you use type am ![]() Ibime:How you come resemble person wey get Kwashiorkor? ![]() Ibime:Abeg oo I no wan FBI for my backyard oo . Na Dayo dey use am in place of viagra. Muki's batty dey too big for ordinary viagra ![]() |
edoyad:Will ya sharrap dia bloody Battyboy like you . Your team never win something since lai lai u come hia dey yarn brand of football. Nah that we wan chop? . |
mukina2:Instigator ke? Always remember,there is no smoke without fire ![]() Ibime:CHECK THE JOHN TERRY'S DAD PROBE THREAD ![]() MrCrackles:Comot dia jor . I too fit frown nau . You resemble am wella jare ![]() |
Ibime:CHECK THE JOHN TERRY DAD'S PROBE THREAD ![]() mukina2:Na lie ooo. She cause wella. She even laff untop am .[quote author=~Sauron~ link=topic=16300.msg4896781#msg4896781 date=1257869828]Ibime's neck looks like that of a castrated Ostrich. ![]() Orisirisi. . . . .Dayokanu is even popping his collar in court. How many years did Dayo get? [/quote]Death by hanging. His crimes were peadophilia,rape & Murder ![]() mukina2:Thunder fire ya Batty ![]() tkb417:Buhahahaha . To me him resemble the wan wey dey Somalia ![]() |
dayokanu:Thunder fire ya mouth bloody bean pole ![]() dyabman: I tell u say my cousin be battyboy? Or you wan give my Nephew more sleepless nights? ![]() Krayola:Thunder strike and paralyse that hand u take write this statement ![]() mukina2:Buhahahahahahahahahahahahahahahaha ![]() tkb417:Will ya shut your mouth bloody Mother Theresa Wanna be ![]() Ibime:Look @ dis bwoi, so you never see the yab wey Muki give you for the liverpool vs Birmingham post abi? Siddon dia dy look. ![]() |
Instigator ke? Nah who type am Me or You? ![]() Chei you be wicked person ooo. See as you yab him family finish . Well sha, I trust Ibime not to take am lying down. Revenge is best served ice cold ![]() |
^^^^ MUKINATU!!!!!! A.K.A MISS BIG BOOTAY wetin nah? ![]() Abi no be true I talk dia? If you no wan talk true, I go talk am or since you see dat pishure, shey u fit remember last time you had a good night sleep? ![]() |
mukina2:Oh Bleep!!!! . |
Stop living in the past jare. What your trophylessness team won over ten years ago is irrelevant. Make una Show us your trophy cabinet since y'all moved into the Emirates ![]() |
mukina2:Will ya sharrap dia before I tap ya big booty to the point of submission ![]() debosky:At least he has won something of note in the last 5 years . What have you lot won? ![]() |
jalether:Buhahahahaha ![]() mukina2:Back to sender. Abeg I no look like masquerade ooo . If I look like am nah plastic sugery I go do ![]() bammy:Okay we don agree say u be fyne boi looking sexy, oya stop posting the pic abeg una? That thing they give my nephew sleepless nights . |
debosky: mukina2:Make una win trophies first b4 una start dey yab A.Cole . |
davidylan: Sagamite:Make una no mind crizzle jare. Make una just humour am. Lil boys ko great grandfathers ni shior |
MrCrackles:Abi ooo. Buncha arugbos . |
MAMAGEE LIKE MRSCRACKLE ALONE OOOO AHN AHN ![]() |
allboyz:Chei Azeez. Grandpa claiming young man . Na wa for dos overgrown babies wey full the eagle's squad oo ![]() |
Donseaun:Thunder fire ya mouth ![]() maedan:Iron Maedan you dey find my wahala ooo ![]() |
^^^ Going by the pic on your profile, I must say you look Hawwwt .I hope say Mr Mohawk no dey read this? Mr Mohwak if you dey read this, no vex ooo. Nah joke ooo ![]() |
Nothing For You - Lagbaja |
[quote author=George_D link=topic=318414.msg4879783#msg4879783 date=1257618680]cooking ogbono with okro is uneccessary unless you're cooking with the fake type.[/quote]Are You Kidding Me? That thing sweet pass toto gan sef ![]() |
chiogo:GBAM!!!!. |
Okiez ![]() |
Which state? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 446 447 448 449 450 451 452 453 454 (of 626 pages)

[/quote]You no see the mop wey dey near am. The bobo don Mop floor from morning til evening so te cleaning job tire am 


