Chicfarmer's Posts
Nairaland Forum › Chicfarmer's Profile › Chicfarmer's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 42 pages)
bukkani:If she is your girlfriend please run away without looking back. Don't let anybody deceive you. Repeat, run! ![]() |
Olofofo247ng:Are you people not tired of talking to yourselves and also replying yourselves? ![]() |
They're indirectly telling the family to go back home 🏡 |
Pacesetter123:Chelsea go dey for 2 Dem go reach 6 ![]() |
donleo92: ![]() Dem still dey play politics. No worry, e go soon clear for their eye. |
Cmanforall:Ok. I for say ![]() Go and sin no more ![]() |
Spain France Germany England |
Psg only needed less than 2 seasons to equal Chelsea's entire champion's league record ![]() Let it sink in.. ![]() |
RevenuesBoost:As much as you can don't allow small children touch money. E get why. |
Caaz:Are you sure you are not my aunty? ![]() You chook chicken legs inside the chicken mouth just like she does ![]() |
Na una dey give this ball of fufu attention wey e no deserve. Mtcheww... |
Gr8mind07: ![]() I don't think so. What about the picture of the local popcorn and coconut? Did he buy that one too? ![]() Obavoh is real o ![]() |
If you don't give a heck about Reno and what he has to say gather here ![]() |
Giiist:I know wetin that lady dey talk for phone. " Athink you say make I play Chelsea over 2.5?" ![]() |
E come be like say she dey run campaign ![]() |
BENEAMATA:Wait... I'm just noticing, you actually became restless after my previous reply. Sleep comot for your eyes You stayed up to research a simple question and typed out this nonsense epistle at 1am at night just because of champions league final wey Chelsea NO PLAY O. This thing no be juju? Arsenal pressure wan choke life comot for una belle. ![]() No worry, I trust Arteta, una mind go dey. That leg when him don put for una throat e go increase the pressure. Haters can go and die. Next season go worse for una pass this one. Una finish 9th e dey pain you like this. If Chelsea no fight relegation like Tottenham next season make I know wetin cause am. Na arsenal matter go finally kpai some of una. ![]() |
izombie:Illiteracy is a disease. Na now I know say Chelsea fans get problem. You actually seriously do not know the economics of the value of owning your club grounds? Naming rights, match day revenues, long term financial stability, receipts and revenue from events hosting... Hospitality services revenues ( one hospitality suite at the bernabue cost up to $250,000) etc It even counts when valuing a club's worth. So you think say arsenal, Tottenham, Madrid, Barca, AthletiCo and countless clubs when don suffer build modern grounds na olodo like some Chelsea fans? Nigger please.... ![]() |
BENEAMATA:Mugu. You own it and you're paying rent on it? Educate yourself illiterate. You go explain taya ![]() See epistle abeg just to answer whether Chelsea FC own Stamford bridge? . You go explain taya, olodo ![]() Ok. Lemme help you. Google ' does Chelsea FC own Stamford bridge?' ![]() Hint: check your Bp before doing this. I don't want to be held if you can't take it o ![]() Another hint: if you can't answer this question in one sentence, please don't bother because I no go fit read another epistle according to mugu Chelsea fan ![]() |
Usmanovic95: you no get Joy, I swear.Give dem wotowoto and cure their madness. Clubs wey dey go down dey bring mouth for us. Idiats. Dem go collect wetin nor good ![]() Mugus... Instead to worry about their dying clubs na to bring mouth for us? We go give Dem maximum pressure. Dem never see nothing ![]() This one small sef. Next season pressure go choke all our enemies. We just dey start Dem dey cry. No worry... |
[quote author=tunapawizzy post=139581002][/quote] ![]()
|
BENEAMATA:Mugu wey no sabi use google. Beg Todd Burley make him build even adamasimgba stadium for una. When una go receive quit notice na him e go clear for una eyes. Yeye fan wey no know sey him team no own their home ground. Try dey use google, okay? Besides the day wey you go mistake Google ' top five English clubs of all time' na him you go discover say una still dey learn work ![]() Mugu ![]() |
Dogalmighty17:Our leaders are too shallow. Who even tell am say the next strike will be Oyo state? These guys don't think. |
geoworldedu:Build a home ground and come have a chat ![]() Landlord dey talk, tenant dey put mouth ![]() |
geoworldedu:If clubs dey talk, the ones wey no get home go still dey talk ![]() |
Arsenal wey don dey plot how to retain epl for the next five seasons. If Chelsea dey exist arsenal no send. |
Aremu683:Wetin happen? |
The garrulous fool. No decorum whatsoever, no humility. Full of hubris. Such people as wike eventually get thoroughly humbled. Watch out. |
Sonofgod1990:North London Forever. Arsenal for life... Championes... Championes.. ole..... ole.....oleeee.. |
Mariangeles:No mind Dem. And Dem no go sit quietly and watch how it's done o ![]() Dem think say na that olden days champions league wey Dem carry that year ![]() |
ravensckar:Oga, big boys dey play here. Come back when you qualify for champions league again. If e no go reach 6 years sef ![]() |




