Chichiwill's Posts
Nairaland Forum › Chichiwill's Profile › Chichiwill's Posts
1 (of 1 pages)
100% mercy johnson |
whats the meaning of 'mu mi' i need a yoruba tutor, i want to learn yoruba, |
e too sad di way dis guy just d like dis, na only God fit save us, tanks for di info, |
una leave terry g oh, no be like dat find website go read di full tori, dem tuk say na because di university organisers no do something wey dem tuk say dem go do na e make em no go di show. e don apologise tuk say hin go pay dem 1.1million naira, but first make dem let em perform three more university shows fit raise di money, terry g na di man, he get style, una no say bohku artise for naija dey smoke weed? abeg lef di guy. |
e no matter how big or large church dey, as far as dem dey go there to praise and worship God. but di reason why some people dey say e no too good na because nowadays church don become money matter, and buisness. people dey start church to gain popularity and get fast money. but the Bible no take say na only certain amount fit correct for Church, |
naaaaaaaa she's too fake. for dat ghana sef dem too dey fake fune, every film wey i just lokkk at wey dem act, but at least no be di nadia buari girl win, because dat one na just di don one queen of fakeness, everybody don no say dem born and raise her for dat ghana,and na which time she go land that america fit speak dat fune , pssssssssssssssh .mercy johnson suppose grab dat title, she sabi act well well, |
@ SUKKIE thanx |
insest, how person so dey feel attract to em grandpapa, hw many years em take senior her sef, |
i would love to but i dont hear yoruba, do they have subtitles in english? |
God forbid bad thing,reject it for nigeria in Jesus name, Amen. God go purnish the president or whoever who wan introduce sharia law for we, shhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhew (hiss) |
one doesnt even know if to say dis or dat because it will look like you are judging but, hmmm |
to be honest i dont know, he has a unique style of singing, but only time will tell, |
lol tanx evry body of cause now i will try to teach him igbo but i think its easier to learn yoruba, i dnt know sha, ![]() white roses what does what you wrote mean, ![]() |
hello my name is chiamaka i got married to a youba guy a year ago, i walt to learn yoruba soo badly but i dont want to ask my husband to teach me beacaues of two reasons, he is a banker and would not have time to tach me and because i want to supprise himmaybe for our anniverdery in june. i would like someone to teach me on a real scale like through yahoo email and nairaland, help, |
1 (of 1 pages)
.
of cause now i will try to teach him igbo but i think its easier to learn yoruba,
i dnt know sha, 