Crime › Re: Nigerian Men Share Their Rape Experiences As Boys by Chidave9(m): 7:23am On Jul 01, 2019 |
We men's, are the one's that are suppose to be placing charges on women not the other way round. |
Literature › Re: CI by Chidave9(m): 11:24pm On Jun 30, 2019 |
Kikikikiki kapachumarimarichupakO |
Literature › Re: The Devils Touch by Chidave9(m): 10:25pm On Jun 29, 2019 |
 [center][/center]  |
Literature › Re: CI by Chidave9(m): 9:58am On Jun 27, 2019 |
Ologogoro: Broola get ill luck with babe but it could as well be a blessing in disguise make the one wey una go get luck with no come give you HIV. Shebi you concor like timaya |
Literature › Re: CI by Chidave9(m): 9:48am On Jun 27, 2019 |
Bodaolawrites: Haa! I don unfriend you... So you dey wish me bad...  No no be like that I no they trust all this people when cover body still them go chop xmas rice. Now you be victim of upcoming HIV patient. |
Literature › Re: CI by Chidave9(m): 7:01pm On Jun 26, 2019 |
I think this one go be HIV/AID patient. Last last my brah you don make. |
Literature › Re: CI by Chidave9(m): 4:46pm On Jun 26, 2019 |
Bodaolawrites: So my brother, you no like me bah. How I go like you, you be man, I be man na. Waiting you suppose ask na weder I no like you sister. If she fine na love me love but if she worwor you no my answer. |
Literature › Re: The Devils Touch by Chidave9(m): 11:38am On Jun 26, 2019 |
Make I talk in the friends tone.
John the bad guy you don catch big fish, if you go finish make I go too. |
Literature › Re: CI by Chidave9(m): 11:05am On Jun 26, 2019 |
Bodaolawrites: Abi  Yes oo You even get luck say she know sheet for your mouth when you dey use eat p***y. |
Literature › Re: CI by Chidave9(m): 6:39am On Jun 26, 2019 |
|
Literature › Re: CI by Chidave9(m): 10:54pm On Jun 25, 2019 |
Bodaolawrites: Tnx Brah Chidave9 it seems you are Brah Segun's Church member...  Shay na you talking am say birds of same feder flying togethering? is you see me in ashawo house? I no no am abeg oh bros. |
Literature › Re: Film Writer Needed! by Chidave9(m): 2:27pm On Jun 25, 2019 |
Like kit? |
Literature › Re: CI by Chidave9(m): 2:22pm On Jun 25, 2019 |
I can't stopping laughing, you is does it again oo.
Eku kereshimeshi (happy chrismas) today na watch night. |
Literature › Re: CI by Chidave9(m): 7:17am On Jun 25, 2019 |
Kikikikikikikikikikikikikiki you see ya life zlanta |
Literature › Re: The Devils Touch by Chidave9(m): 6:50am On Jun 25, 2019 |
Igbudu is coming to an end.
Ishaw a fuching Tomos.
Sam please be fast. |
Literature › Re: ONOME My Landlord's Daughter (humor, Erotic And Romance Thriller) by Chidave9(m): 2:05pm On Jun 23, 2019 |
Kpanshi how na waiting dey hold you na? |
Literature › Re: ONOME My Landlord's Daughter (humor, Erotic And Romance Thriller) by Chidave9(m): 5:25pm On Jun 22, 2019 |
|
Literature › Re: ONOME My Landlord's Daughter (humor, Erotic And Romance Thriller) by Chidave9(m): 4:32pm On Jun 22, 2019 |
Brotherly I dey follow you, your money go soon lost. |
Literature › Re: WATCHOVER: Season 1 by Chidave9(m): 4:17pm On Jun 22, 2019 |
You are rugged in spirit Ajabo. |
Literature › Re: The Devils Touch by Chidave9(m): 6:05pm On Jun 21, 2019 |
Please I want someone to save igbudu please and I hope z will not die. |
Literature › Re: The Devils Touch by Chidave9(m): 10:56pm On Jun 20, 2019 |
They just got what they ask for. 1 Like |
Literature › Re: The Devils Touch by Chidave9(m): 3:54pm On Jun 19, 2019 |
Wow, Igbudu is up against ligion's and human's. 1 Like |
Literature › Re: Feminism... The Men Abuse by Chidave9(m): 3:02pm On Jun 15, 2019 |
This is a great article from you, and I have to say you are right. 1 Like |
|
|
|
|
|
|
|
|
|