Chiegemba's Posts
Nairaland Forum › Chiegemba's Profile › Chiegemba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 75 pages)
acidrop:u no need 2 tell everybody say u dey sleep 4 class now ehn droppy ![]() |
is dat countin with tallies? |
why is schoolin expensive? |
Olorun |
better C |
i kow shey probably babee go soon wake from she napmarathon nap |
wey everybody go/ dey? ![]() |
acidrop:no b u cos am/ everytime u go dey come up with some major excuses when month end reach. God help us make dey no evict us now now ![]() BABEELOVE:Na becos 2day na sunday now. u know say na sundays nmorpardon my igbo chukwu dey enter person mind "wait" make sunday pass 1st c as i go use my bulldozer in action ![]() |
knockin seriously need some1 2 please open d door ![]() @ Babee, U dey house, Abi u don waka gooooooooooo as usual? ![]() @ Uche; U leave house comot go where? ![]() @ Droppy; Hope u no vex reach d one wey u no won open door? ![]() How una dey ![]() |
se |
BABEELOVE:Infact ehn dat traffic jam na wire cos e too make me tire small! |
Uche2nna:Nothin much jare! Sorry i had 2 log off again cos d browser wont let me log back on so after several attempts i just decided 2 4go it. But after about an hr or so its ok now. I don miss everybody? |
hiiiiiiiiiiii; how una dey? ![]() na acid i dey c so |
acidrop:No wahala; Sorry d phone cut money finish would call u later after i add 2 d account hopefully by then we would b complete and probably do 3 way thing k Later then. I need 2 get ready would b on much later. ![]() |
hahahahanl always guaranteed 4 enough doses of laughter dere is a sayin dat "common sense is not dat common" guess unfortunately its very true ![]() |
hey cutie |
May D Almight God Helps Us All !!! "Amen" |
BABEELOVE:So wetin u come dey do 4 nl if u get dat amount of loads 2 do Oya waka go b4 i count up to 3 1, i no won open my eyes still see u logged on 2, no dey try me oooooo , ![]() |
@Babee; Only You Tube probably would take him 2 CNN since u view it u would c thy brother derejust kiddin On a serious note date thread funny well well but far from it though Uche seems like one of the gentlemen i've met on nl. Based on series of chat with some nl members i know that there r couple of gentlemen out here that still exist ![]() @Uche; d iv is still opened ![]() @Babee so what state r u in?probably would come hang out with u durin my vacation Abi na Oprah show u go send me packin 2 ![]() |
Its majorly Diverse but we tend 2 have some worth of d Asian populations over rulin in some places but its all good though about its beauty sure dere r beautiful places and bet u would never get bore but all d same its mega expensive d city where i stay i pay 8.25% on taxes and everythin is taxed can u imagine that!!! but i guess am used 2 it now. ceasec complainin and thankin God 4 his mercies . Anyhow sha need 2 do my last round and complete my 24hr log book takes a while 2 do take.Nice chattin with u as usual @Babee; don't over sleep oooo ![]() Got 2 spilt now! much love |
olanajim:Dont worry would give her a call and make sure she uses wat she learnt 4rm u ![]() |
Uche2nna:Hahaha! i know shey even me self would surely need 1 after am done hearin other people out ![]() i live in northern california bay area resident actually am about 45mins drive 4rm San Francisco Airport so no fear even if u use international i go receive u well dere ![]() |
Uche2nna:Ok now; no wahala just tell me d time u want me 2 come pick u 4rm d airport i happen 2 b in d middle of bother d international and d local so choose ur choice and holla back @ me i would b waitn. A driver would b a dream come true 4 me though ![]() hopin 2 master in psychiatry "God helpin me"u know say 4 here we get them plenty ![]() |
olanajim:hahahaha! yes ooo dat my droppy 4 u. but have given her d permission 2 go ahead and find d right one so probably she figured she got 2 b mysterious 2 find uu get ![]() @ acid; am about callin u so u better answer oooo ![]() |
BABEELOVE:Ok now; have a great mornin ![]() Uche2nna:Nah; i no fit loose track now! would actually make u v comfortable but afterwards since i happen 2 drive alot u go become my driver ![]() |
@ Uche; actually i like both cos dats wat i like doin but 4 d housin 1 would give me much more time 2 study and do my assignments when sch starts. ![]() |
BABEELOVE:i know shey! Na God ooo i just climb d stairs down and am @ wk or i used d elevator which ever 1 i b want. then 4 sunrise its just about 10mins drive if i decide not 2 speed but if i don sleep 4get would take me 5 mins 2 get dere ![]() |
@ Uche; no wahala only if u could pay me a visit then i would b really convinced dat i have truely found my missin rib dat has kept me 4rm numerous tasks ![]() @Babee; yeah dey r very flexible when it comes 2 schdulin d only thin is dat u make them know ur availability in advance and it sure would b taken care of when d time comes. As 4 dose people wey we collect their job 4rm them hands dey dey sleep na y so dey no suppose jealous cos na their fault 2. ![]() |
For my housin job its basically where i live. D studio i rented is owned by my city's housin cooporation so i applied for a night desk clerk / receptionist there so got hired 2. work @ nights only. Do almost d same thing dere too placin emergency calls when necessary and make sure all d tenants r alivejust kiddin its a secured buildin though. |
ok started off as a medical assistant then realized didnt really work withmy school schdule cos each semester my school dey get e own change of status so ended up not workin with dat 4 a long time. so i applied in "Sunrise" assistant livin as a medication manager so was hired as dat but sometimes work as a care manager/ concierge @ night cos dere is nothin really doin besides givin d people dat needs their medication as well as answerin d phone cos we get some calls people no dey sleep here Also place 911 calls for any emergency as well. |
Benzel Tarra |
olanajim:Noooo; she means she is still breastfeedin 4rm her mother so she isnt ready 2 settle down yet still a baby |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 75 pages)

probably babee go soon wake from she napmarathon nap

The evil forces at work again I believe!!!!! I just go sleep je je!!!!
Please oh---before we proceed with this soup mailing thingy--make you answer me oh!