Chiegemba's Posts
Nairaland Forum › Chiegemba's Profile › Chiegemba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 75 pages)
clam chowder soup ![]() |
2nd phrase dat ![]() |
[quote author=Sky-walker link=topic=38952.msg1490199#msg1490199 date=1189638168]Lagos State Model College Badore In da house[/quote]R u kiddin me? Went dere 2 graduated set of 99 |
BABEELOVE:Dis go really b 1 freaky fun filled friday!!! ![]() |
E*Trade isnt a bank!!! https://us.etrade.com/e/t/homedis link directs u 2 wat it really is |
My Bday is 29th of September actually found a couple of bday mates ![]() Millian, Ennnif, Osereka, Joyblinks 1 love 2 u all ![]() |
Hi; just poppin in 2 say hi 2 u all . Saw we've housed a lot of Insomniacs lately i hope say my room wasn't given out though . @ Babee, Uche, Droppy, Crazy and all our current Inso's in d house, Much love 2 u all!!! later though |
@ toyin tomato; how u dey take monitor person pic sef? ![]() @babee; dis kin hurricane nl sef ? i hope say everybody still dey intact nobody miss ![]() |
BABEELOVE:Eya! i b dey feel u well well. so how u come dey now? besides una answer my question though na who begin scatter house as soon as i b turn my back? ![]() |
Na wetin dey happen here sef callin out 2 babee, acid, uche, crazykid emh emh emh |
about time! Guess its me ![]() |
Pension |
fail |
hey Babee; i waka d whole threads just 2 search 4 u "how u dey now? |
Hellooooooooooooooooooo! ![]() |
Nocant b bored when u r on ![]() Did u go 2 church 2day? |
Nohope i don't ever find myself in that situation u? |
e mi ni ![]() |
wish u a great weekend! ![]() |
4 dis sec "guess i am" ![]() |
Nobody dey house! where everybody waka go dis kin early mornin una don 4get say 2day we all suppose clean house ni i dey wait una all ooo. ![]() |
NoY would i do so? Are u still on dis planet? |
male bigot! |
Hey Babee! I c u 2 how u dey? ![]() |
female |
Bonic Woman Just Dey, U? ![]() ![]() |
lost! Hey droppy ![]() |
out break |
Yeah Right!!! When u begin dream like Joseph too? ![]() |
was in d previous page! Do u drink?socially, moderate, drunkard or otherwise? |
acidrop:Hey droppy; how u dey na? c Babee don dash u crazykid without even thinkin twice sef ![]() BABEELOVE:Nah! far from it sef. exams just dey start. na because of my crazy schdulecrazykid no vex oooo since sch don start after my overnight i dey go sch straight then return 4 evenin sleep couple of hrs then wake 4 night begin go pack d shit again. So now i b full fledge diagnose insomniac patient . if 2 say Long island chocolate dey i 4 just come knock your door well well before u go sleep ![]() @ Uche; u don succeed in drivin Mr. Benlay comot? "hmmmm" this 1 no b fair play again oooocallin, shoutin and lookin 4 mr. benlay " how u go just take surrender like that now? I think Babee is worth d fight ![]() @ Crazykid; probably i think u should consider Babee's offer but u need 2 promise well well 2 take care of d priceless gift she dey offer uunless u won hear from me!!! ![]() @ My droppy; c as dey just won just seperate me and u quick quick, 1st na Uche dash u Mr. Benlay now Babee dey dash u Crazy? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 75 pages)

It's freaky friday and it ain't goin' to be easy!!!!!!!!!!! Show ya arses!!!! 
