Chiegemba's Posts
Nairaland Forum › Chiegemba's Profile › Chiegemba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 75 pages)
make una no vex ooo; b go give person e breathin treatment so am fully back now ready 4 d lectures ![]() |
Uche2nna:I b all rounder work both in housin and healthcare so which 1 u dey interested in knowin? |
@ acid; yes girl u fit call me i dey right with my phone i go dey wait your call ![]() @ola; Oga Ke ![]() |
dis thread still dey? @droppy; how u dey? ![]() @ola;How r u doin? been applyin ur mirror theory since day 1 u talked about it hope it would yeild better fruit with time ooo ? ![]() |
BABEELOVE:as usual 4 me i dey work ![]() |
so very thrilled u both wont b dissappointed but rather flabagasted after d tutorials / praticals is being done ![]() |
pardon me ma/ sir i couldnt carry on with d assigned duties i had 2 take off as soon as i heard about d sub but am back now since d sub didnt update u guys ![]() |
hiiiiiiiiiiiiii; G Mornin, How r u guys doin? Hope d sub taught u guys well ? ![]() |
@Babee; since u don suggest sub teacher i go take d back seat now besides e don reach time 4 me 2 waka go pack my own shit . Would log on we i reach work its just about 10mins drive 4 me but if i don't make una have a wonderful time 4 your d class hopefully d sub-teacher dey very current pass Uche sef ![]() Great hangin out with u guys "Much Love" ![]() |
BABEELOVE:i 4 say now!!! good 2 know say my students dey updated pass teacher sef dose books wey i dey dust sef e b let say i need new edition ![]() Uche2nna:na dat 1 b a great potential of a real woman didnt even take my babee 2 discover and use her newly found potentials ![]() |
BABEELOVE:2 show u say i don get major experience infact sef i get all d infos on my resume scannin a copy ![]() @Uche; frontal ![]() |
BABEELOVE:i know shey; all attentions needed ![]() Uche2nna:nooo; dey review my notes i b spend time dustin d dust off now as per 10yrs of not used ![]() |
@Uche and Debo; make una no hurry i dey come i now need 2 carry extra materials ![]() @ Babee; u know of another person wey go like 2 joint 2 class i know say u go just be an observer but i b need another 1 wey go participate ![]() |
BABEELOVE:Nah; not sleepin ooo can't let this my very 1st student pass me by after 10yrs of coachin time dey fly well i need 2 know if am still incredibly great ![]() debosky:@ Debo; u really no need 2 wait till u grow uptime flies besides i get extra space and it is also free of charge no need 2 collect permission from babee because i know say she go grant am asap ![]() @Babee; i lie? |
BABEELOVE:nah; i don't think Uche could b possibly snorin because he is drenched with cold iced water already so sleepin wont even cross his mind as 4 me am preparin very hard 4 my 1st lesson with him already sweatin vigorously ![]() |
Uche2nna:Abeg Neva begin faint pours cold bucket of water with ice in it 2 hit his head very hard Am sure dat would keep u awake 4 a very long time till after the lessons. ![]() BABEELOVE:pls. tell him how real ladies roll ooo as per learnin d point and kill tactics u got it already u just need 2 discover and develop it cos it lies in u as a real woman ![]() |
BABEELOVE:Infact na only real ladies he goes 4 after d lessons similar 1 wey i dey offer 2 give Uche "FOC"free of charge ![]() |
Uche2nna:Dat is wat dy call facial expression u need 2 try am b4 u know d differenceonly if babee go fit excuse u make i go show u how infact ehn after d lesson is over u go only dey go 4 real ladies ![]() @Babee; Permission 2 go coach Uche some lessons on how Real Ladies Roll although no assurance say he go gree return 2 u again oooo ![]() |
Uche2nna:not 2 worry u have finally met d real ladieseverybody no sabi moan & groan but i b assure u after dis episode na only real 1s u go begin find ![]() BABEELOVE:Dis 1 na combo u suppose call am "spiro & physi" ![]() |
Lilly Zoo |
BABEELOVE:i know shey; i 2nd phrase u everybody dey moan and groan but picturin d hissin 1 hahahaha abeg facial expression better pass that 1 than d hissin sound ![]() |
4 d sensitivity part i go begin smile 2 counteract d frowns ![]() |
BABEELOVE:hahahahadis 1 na laugh die hiss ke!!!Uche2nna:noooo; not hissin @ all we all no fit b dat real probably i would take frownin 4 dis 1 time ![]() |
BABEELOVE:hahahahaha shey! i don already begin refuse 2 resemble mama ngozi twin sister although ooo e no fe easy ![]() Uche2nna:real women would always b real whenever so e no complusory moanin and groanin suppose include ![]() |
BABEELOVE:mine starts next wk though i don begin fear sef ![]() |
BABEELOVE:my day was good o jare slept 4 a while and some of my coworkers called me up 2 take me out 2 dinner. infact ehn i was still thinkin of wetin i go chop b4 dat miracle happen ![]() Uche2nna:nothing much ooo beside stuffin myself up with food ![]() |
hiiiiiiii; how una dey? ![]() |
south america |
quart |
say wat ![]() |
non english name |
worked retail. "8hrs of standing" wanted 2 die d 1st day |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 75 pages)
ready 4 d lectures 


Pay attention class!