Chiegemba's Posts
Nairaland Forum › Chiegemba's Profile › Chiegemba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 75 pages)
**mimics him**hahahahaha no worries my sista. . . thanks 4 lookin out 4 a sista. . . . btw how u dey?@Studio CFR eyaaaa u don comot? i don come return . . . na halla i dey halla soooooo. . . . . ![]() |
Sounds coolno wahala. . . . ![]() |
still wonderin. . . . but definitely recommend meetin d person asap b4 any further commitments. . . . ![]() |
Good to know u get strenght to work unlike my sister (laffs)ur sister? ok ooo. . . yes i do live aloneguests r welcomed 2 ![]() |
I c dis thread, i pass am, come find myself 4 am again, come pass am, finally i still find myself here again. . . . tryin so hard not 2 comment 4 pastor issue. . . . abeg God help me oooo ![]() |
I didnt say night vigil na bad thing cuz me sef dey go night vigil once in a whilei just dey. . . thank God 4 God. . . my sleep was gud, d only thin b say na alarm wake me up 2 ready 4 work ![]() |
hahahaha. . . u try well but come ooo vigil no bad though. . . i go save u d stress, i dey california. |
dats is ehhh, I don get enough massage 4 my mouth4rm laughin thumbs up 2 una all ![]() |
see me see wahala ohI'll speak on behalf of Oyinda. . . Oynida abeg hope u no mind? ![]() 1. we definitely dont want 2 become workaholics while our man/ men r couch potatoes probably stayin @ home either playin games, sleepin or just being a plain liability. . . . am sure u get my drift ![]() 2. we want 2 contribute as little or as much as we want. . . given d opportunity 2 choose/ speak our mindssss 3. we dont want 2 b treated as slaves/ cooks/ nannies etc. . . . am not sayin dat we(women) need 2 ignore our duties either, . . . dere shld b a balance somewhere 4. our wantin 2 contribute 2 d upkeep of d home definitely shldnt make our men think otherwise ![]() 5. we definitely dont want 2 stay @ home cos we like 2 ave our own earnins as well. . . . . ![]() I 4 continue but i go late go work so. . . . dis r just a few pointers of want we want. . . . i dont think dats 2 much 2 ask 4 ![]() |
. . . . welllll ![]() |
Where u dey?try guess! ![]() Better go learn toasting and chat up linesI b talk am b4. . . u sabi am well well ![]() |
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm No commentYess oooo. . . how u go dey fight with some1 u dont even c/ no . . . . its always beta 2 make up cos u neva no who's @ d other end of d computer. . . . ![]() Can u imaginena true u talk no worries u aint no scape goat. . . . . so smile as Ranoscky b write talk ![]() My sista, I just dey hear of dat place but i neva go dia b4. I neva see Onitsha bridge for the past 17yrs now. Grinno wahala u aint alone. I just know say na dere I 4rm, I no sabi rd go dere 2. . . . I go need a human GPS wen i ready 2 visit dere ![]() Eyaaa, my broda, don't feel sad anymore ok? Cry You'r not a scapegoat and never will be. It's just that she apologised and who am I not to accept her apology when even the Almighty God in heaven do forgive us when we sin against him? I dey feel your pain broda, but pls don't get it twisted ok? We'r all human and don't forget that 'to err is human and forgiveness is of the father'.true talk besides fightin with some1 i dont c/no gives me d . . . . . am all 4 a peaceful argument! ![]() |
loli get. . . anyways nothin do u . . . . i dey go sleep; g nite ![]() |
o i c. . . wetin come make u resign? ![]() |
probably e go help 2 minimize some kin threads ![]() |
some kin thread sef!!! |
Anybody here wey no dey nice to me will be bannedhow u take sabi dem all? abi dem don ban u b4 ![]() Mtchewwwwwhahahaha! e b like say u sabi am ![]() |
Na every time dem dey ban amhahahaha!!! dis is seriouus ooooo. ![]() |
Thanks hunso where u come go b4? dat a thread is required 4 your return? ( abi dem b ban u?) ![]() |
na wa ooo, storie long term short!!! ![]() |
Color |
I drive automatic cos i dont know how 2 drive manual! ![]() |
How about startin d procedure within. . . . besides charity begins @ home ![]() |
Thank God o.I 4rm Imo. . .u no dere ![]() |
By girls, I did not include foreign girls, I meant native American girls. Just because I wrote that the girls are easier to get does not mean that the girls are easy. Mba! They are not too demanding and if they will not date you, right there and then, they will let you know.o i c. . . . now wey u don "kowaciate"(expanciate) no wahala. . . . ![]() |
The spirit is strong but Ding Dong is weak. We try avoid temptations but if it ever happens, it won't be on the Lord's day or in the Church. For i no wan offend God. I thank him for giving me a very functioning Ding Dong, if you know what i mean. After all, what is a man without a functioning Ding Dong? It's like a bun without a hotdog.hahahaha. . . . okkkk ooooo it is well!!! |
@Posternahhh! i beg 2 differ on dat. . . . dere r lastin marriages without children. besides some people adopt now ![]() |
hmm! interestin, ![]() |
I tell u e no easy. I get this chicks from my Church wey wan sample my Ding Dong but i dey try avoid em cause my Ding Dong is like a sleeping pill. "Has tendency to be addictive" And usually put a chick to sleep afterwards. but i no wan mix Place of worship with Pleasure yet.na so dem plenty reach? 4 church again" spiro- broda-in-christ" abeg try not 2 ooo b4 Pastor/Rev go begin do deliverance ![]() |
Any girl feeling too old here? I'm available, But come to think of it, everything in this life should be all about happiness, what if these girls haven't found the right guy, most of the blame should be on us guys cos we promise everything good in this world and some girls can't simply see thru because they are too excited to think properly. I use to think girls at 30 are done for until I moved away from that negative country were most peeps think marriage is equals to happiness. @ Nubian, u not too old but if u really choose to get married and u c the right person I think it's better u do it now rather than later. U might IVF is available but it's success rate is small and it's got it's own side effectI concur!!! ![]() |
Yes o. I dey chop full, i dey get money for pocket and my ding dong is getting super DINGY DONGGGGG when i get up in the morning. couldn't ask for something better.e dey show well well 4 ur post voice, . . . . abeg cari gooooo e no easy ![]() |
btw how u dey?


