Chiegemba's Posts
Nairaland Forum › Chiegemba's Profile › Chiegemba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 75 pages)
thinkin of how wifey is doin and y she won b last 2 post ![]() |
wifeypenth:hahahahahaha! dont worry if d virus invades it am @ work not using my laptop so i guess i would still do some more postin *****postin away happily**** la la la la laaaaaaaaaaaaaaa ![]() |
why? becos humans feel they can do it all by themselves without d help of our creator ![]() |
maree7:no not right now; my new job computers sucks! d computers don't allow yahoo msg only d windows net or if u have hotmail id then we could chat. ![]() acidrop:haba!!! i no dey judge u ooo when u hear say i become judge bush? would always have your back 2 but still i need you to no dey find wahala go like that ![]() |
no worry dropy; i b get some new person wey just invent candle wax generator all u need 2 do is melt d candle stick then u go get enough light wey go last u through d night ![]() @ babee; wetin i hear so!!! close curtain ![]() |
@dropy; na everywhere u dey surface? "shows you're a workaholic" all d same u b my dropy!!! ![]() @babeelove; hilarious babee ![]() @ola; how u dey and thanks 4 d complementsss ![]() @every and all posters; u guys rock!!! . can't go short of laughs whenever i b visit nl |
@babee; u b 1 very funny babe wey i don ever encounter 4 nl. infact ehn make u begin send d whole people wey no consider u as a lady 2 me so i go interview them 1 by 1 tell them about ur ladylike naturesssssssss ![]() |
fine dear thanks 4 askin; i did c acid on some thread like that. no mind that dropy girl i hope some nl members no go go her hoiuse via computer dey wait am ![]() |
ki lon je be? |
Lord have Mercy!!! my ribs r seriously achin 4rm laughter " na 4 nl i come begin learn say we have d whole shit codespackers, swallowers,lovers etc goin on.@topic; short of words!!! |
hey girl! how u dey? ![]() |
terrorist |
PTH:In other wards u dey call my dropy monkey? wetin she do u? abeg try 4give am ![]() "scoldin acid" u sef which wahala u go find wey person begin call u monkey? ![]() |
acidrop:yeah makes no difference though but its good 4 them 2 err dere views so dont take it personal |
bin laden |
laughter would not kill me here ooo ![]() |
@topic; guess i should leave dat 4 d guys 2 rate away ![]() |
I am a Kenyan living in Nairobi city and searching for a Nigerian girlfriend. She must be very beautiful, must b below 23 years and willing to relocate to Kenya 'No stalkers Plissssssssss', lol!. u sure r a very funny guy with all your "musts" shey you're lookin 4 someone 2 balance out yourself ni abi its someone that would b your "sir yes sir" type just curious no hurt feelins ![]() |
maxjax:yeah dats true ooops!!! didnt even check d date i guess i should b more observant about dates in threads thanks 4 pointin dat out ![]() |
mass destruction |
k, i no vex again , but try pick ur calls though so how u dey? |
hi 2 u |
dropyyyyyy i don vex i no go call u again ![]() |
i wish u would pick up ur phone whenever i call u ![]() |
emmm emmmm emmmmm its me dats below u ![]() |
informer:ok then nothin spoil but learn 2 sabi dodge oooo ![]() |
thankssssssssss! wish u watever u wished 4 yourself and me in 100 folds no worry e don already better 4 we 2 ![]() |
u r @ it again; u won hire me as ur bodyguard? ![]() |
informer:nah! u dont have 2 b, was kiddin ![]() |
not askin 4 d "price" but d "prize" 4 being d last " i think" ![]() |
Free:Wish u know dat i've reappeared and still wishin u well ![]() |
prize plssssssssssss!!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 75 pages)


. can't go short of laughs whenever i b visit nl
i don vex i no go call u again