Chika29's Posts
Nairaland Forum › Chika29's Profile › Chika29's Posts
YoursGEJ:.true talk. |
Wot do u expect?PMB is rite 2bar dos DSS guys 4nw cos his experience wit dem during d last election.ds guys jst turn demselves 2 pdp DSS.vebturing into politics as if dey r politicians.where's dat their camera loving spokeswoman mary ogar?dat woman like cameraaa.she turn secret service 2 social club.wot a tragedy.abeg PMB take ur time $weed out d bad eggs among d DSS esp d director$spokeswoman.P.S there's d guy always calling PMB "dauru dullard".so unfortunate cos he can't anythg gud dat PMBwill do cos he already hs an predetermined mindset.c oga we all supported Jona initially esp during Yaradua's illness.den we said let's give a new term mayb he'l perform.yet disappointed.wit his so called PHD he cldnt do anythg meaningfull bt promoted impunity,corruption$everybad vicee.so who's d dullard among PMB$Jona wit Phd?shiuo |
Na ds kain brute force$oppression dem dey take A1 for.we no c dem wen chairmen dem show ikorodu o.dem run pass usain bolt dat day.I wish ds idiots can b sent 2 maiduiri 2go $confront bh,na dat time ugo c resignation letter.awon ole.iranu |
I'm nt in support of banning mini skirts o.if dey want 2walk naked dats their own problem.it shows d kind of house$home training dey v got.parents watch |
O boy yeh dat no.8 set o.u sure say no b silicon?wot consans me? |
Wot a waste.well all I can say is dat its nt weed dat turn him into ds.like d man said dat his problem is more of spiritualism.I'm sure he had a convenant wit d devil $decided 2 play smart on him.where dem TB joshua$co.abeg make una help majek$dnt let him go like ds |
Dat que long o.d bus na free?abeg all those people no dey work 4where dem dey marker register,dem 4knw hw far.ds shows dat we need alternative mode transportation in ds country esp.lagos |
Lol.d man answer call of nature wen no adequate public toilets$d few 1nc available self r so filthy dat u can contact diseases their dat na if guy no kpake u o. |
Who's talking accidental discharge?dey shld test their breath$c d level of alcohol in their system.dos officer don high like mad.I keep saying it I fear police pass thieves esp.d 1nc wit guns.God save us frm nigeria police.who need an enemiy wit our police as our friend.indeed.shoro niyen? |
Y shld dey b on talking terms?wen Saraki disobeyed d party which is supposed 2b supreme cos of his personal ambition$2worsen matter he conspired wit PDP 2spite his own party upto making ekweremadu dsp.dats d height of betrayal.ekweremadu dat ws among d people who put us in ds mess in d 1st place.abeg saraki shldgo $join his people in pdp b4 its 2late.shio.iranu |
May their souls rest in perfect peace$may God grant their lovedones d fortitude 2bear ds great loss.amen |
Y wnt dey sleep on duty?wen any little opportunity dey hv dey'l use it 2go$drink alcohol$d next thg dey'l sleep $dream dey v seen thieves$den shoot on sight.later dey'l say its accidental discharge.guy I fear police pass thieves |
Do ds govs need PMB 2tell dem 2pay workers their hard earned salaries?dnt dey pay themselves their own salaries?hisses.pls PMB neva said he will change 1naira -1 dollars.stop spreading false rumours |
[color=#990000][/color]my area in ajas command is like witches coven cos we dnt hv constant like esp during d day.tho iknw d lite is improving in most part of d country bt my area is an exception |