Chika29's Posts
Nairaland Forum › Chika29's Profile › Chika29's Posts
I wish ds NA can b scrapped.or @most dey shld b merged.dey keep collecting large sum of money 4doin nuttin.u mean dey v sat 4 abt 14days in 3months$dey wnt 2go on amoda reccess.which work hv dey done nw snc their inauguration apart frm fighting 4position,as if dats y we voted 4dem.if dey cnt scrap it,as dey said its check d execess of d executive,den dey shld make it a part time NA$let dem do other biz so dey can stealing our money 4doin nuttin.nonsense |
If u dnt wnt sex dnt visit.beside all guys r nt d same.wots d essence of molesting a girl u wnt sex?baby stay in ur father's house 4ur husband 2b 2come$meet u there.ds ur talk doesn't make sense |
Police is always ur friend wit d rite price.bail is free bt u'l pay ur IPO some money 4his upkeep.I'm sure d policeded 2 rearrest him so he can pay d balance,cos after doin rethink dey felt 60k wsnt enuf.I fear police pass thief.Naija police befriend dem@ur peril |
Ds issue come tire me o.tho I dispise guys dat rape girls,its cruel,barbaric$inhuman,wen girls yapa everywhere.so if Timaya realy did it,he fall my hand b dat.$he shld bear d consequencies.having said dat,he story b like story 4d gods 2my hear.check ds scenerio,me$person d chat $flirting,talking abt wot we'l do 2ourselves wen we meet.wen we met no story again nw we don wetin go sup?$u came 2meet me in my hotel room$nw ur talking rape.y uno ask us 2meet in joint/eatery bt u wan come my hotel$run thgs,u know halla rape 4d room there,jst udey record video$all rubbish.uno go str8 2d cops,bt went home$nw ur posting ds.my people smbody is tryna set up Timaya$d guy fell 4it cos d way ds girl is going abt ds witout any shame or courtsy baffles me.Timaya don't b cowed,stand up 2her.nutting dey happen.wen she tire she turn herself 2nuisance even her family go tire 4am |
Like seriously d guy is on point.wots d essence of showing ur new born baby if its only u wnt 2show us?na only hand u born?abi na by force?abeg make ua park well |
Dem no dey sick wen stealing us blind,bt bcome seriously sick as soon breeze blow dem yansh open.abeg na gimmick.make dem return our common wealth$die if dey wnt 2die.rubbish |
U mean dat beggar say he get upto 4wives$plenty children?dats serious.who send am?which work he dey work wey he get 4wives$?na by force?well as de man $his group still plan 2marry more wives,el rufai shld pls try 2give dem an alternative,an empowerment programe.aboki self want amnesty.lol |
Ds where sharia law come in handy.let's get 2men ISIS 2help cut his dick.dasall.den he lead d war against boko boys.animal. |
xpac01:its either ur 2naive,ignorant or 1 of d militants dats on amnesty salary 4doin nuthing.cos ur contribution hs always bn against gud reasoning even ur given concrete evidence of d wrong doing of d otuoke drunkand u'l still c or hear no evil.guy abeg park well,come rain come sunshine Jona$his fellow thievesmtheir halots must pay back our commonwealth dey'v stollen.u can wail till u enta lagon edonconsan me. |
My dear Allison.I learnt ur seriously ill in a London$cnt c anybody bt ur close relations.y seein anybody @all?anyway I wish u kwikest recovery cos we need badly in naija so u can help unravel hw u supervised ds monumental fraud$looting of our common heritage so badly we dnt wen we'l recover.abeg do kwik$come home we hv accomodation specially built 4u in kirikiri.u can't run 4 eva |
Ds 1 still guy wey neva transform finish.c her weed lips.I cnt fit c y she played 4d female team witout any1 seeing she b man.abeg she shld get female hormone injection like caitlyn jenner so we can blf she's nw a she.lol |
Is dat nt same Metuh dat beat a teacher cos dey punished his ward.c metuh ugot aware wit crime cos den it ws under pdp govt,try it nw weda u wnt end up in jail.1 oda thg there's u'l tell us dat'l change our mind abt pdp.u guys ruined ds nation 4 16yrs,so we'l b patience wit ds govt.go$put ur house in oda .wailing wailers |
Abeg make una shut up there.wen e reach una own una go get hyperthension$co.bt wen its 2detain innocent citizen witout their rites u dnt knw they hv diabetis$hyperthension.cowards |
Vagabond of Nigeria's Democracy go$sit smwhere.na everythg una dey ethnicise.dem beseige Dansuki residence we no hear aboki shout victimization.d drunkard frm otuoke messed ds country up big time$na God save ds nation frm complete collapse.so he shld acount 4his stewardship.he's a disgrace. |
Vagabond of Nigeria's Democracy go$sit smwhere.na everythg una dey ethnicise.dem beseige Dansuki residence we no hear aboki shout victimization.d drunkard frm otuoke messed ds country up big time$na God save ds nation frm complete collapse.so he shld acount 4his stewardship.he's a disgrace |
I don bleaf it.u mean mama bite her daughter$stab her cos of pr**k?chai.deris God o.dat guy na badt guy.he chop mama $ pikin 2geda.nakson |
R dey nt secret service again?hw did people knw its DSS office.wen marylyn Oga don exposes all of dem finish wit her love 4camera 2flash lip stick$new jeweries.I hope come 2 our DSS so dey can live up 2 expectation. |
Some people r jst clueless like their uncle frm otuoke.Lamido hs bn under investigation under d clueless President Jonathan.dat ws d reason he didn't decamp alongside d g-7,cos dey showed d evidence against dat ws y he made u-turn$betrayed d g-7 govs alongside Aliyu.so relax my people its turn by turn.mind u if u check his 2sons act its in billions#,where did dey get it$which co.hv dey worked b4?if nt stollen money.abeg u guys shld tink b4 u comment.sai buhari.naija must work under PMB weda bad belle or nt.rubbish |
No oga lamido.ur nt a prisoner,wot dey mean is dat u shld go $b d gov of d priosn.yeye thief.barawo |
Idiots dem.na allah say make dem 4k.bunch of animals.anyway body no b fire wood.make dem carry sm hIV patients down there make dem contAct AIDS die troway |
Demmzy15:dats wot dey keep saying.dat dey r d real muslims while odas r infidels.abi uno dey read abt their actions $reasons?so who we blame.boko haram r here killing in d name of islam.so d muslim clearics shld all come out against d sect. |
PMB we dnt need Ukraine weapons cos dey dnt even hv enough 2fight 4their land which Russia has taking$his still taking frm dem.pls get weapon $every assistance we can get frm d US $lets finish ds boko haram war 1nc$4all.ds needs 2stop nw.RIP 2d dead |
Odumakin go$sit down.ur no longer an activist cos u sold out.I'm sure Bode George is d kind leader u want.long hiss.iranu |
brightnelly:I'm sure ur reading frm d back 2d front,so u find it hard 2comprehend wot uv read.where's d man confusion$cluelessness in ds news ?@least we v got 2 start frm somewhere.I'm sure ur family member/u r 1 of d army looters.mumu.dnt worry change is coming,it might b slow 4nw bt its definitely coming whether u like it or not |
hafeeanubasy:wit youth like you dat has fayose hs his role model den theirs no hope 4d future.guy I sowi 4ur generation.anyway fayose ur role model is waitin 4u 2come 4ur stomach infrastructure.nuisance.longhiss |
Dey 4got 2add dat d people dey want r girls wit asset dat can attract men 2come$save their money in d bank either hook or crook.iranu |
babyhrt:.u can say dat again.d regime u helped installed almost ruined ds nation if nt God.I jst pray APC get their act 2geda$get down 2 serious governance,tho iknw it wnt 2fix d rot ur out gone party inflicted on ds nation 4 16yrs |
Gr8test ngbada alive.will soon b chopping beans water 4 prison wkile d girl will b starffing oda guys.no sense animal |
Anini rub shina rambo wot consans me?ole gbe ole gba.lol.abeg where deizini madueke?I hv crush on her |
Lol.d lady prophetess sowed a bottle of bear in his life,he drank it$ws happy $removed his clothes 2give testimony$tank God.big laff.d guy dey try sha 4d market side.lwkm.abeg un2 d next 1 |
O boy e don set.c as love turn 2hate sharp sharp.d guy go 1st drop d girl 4 ground suddenly 2wake her up.c d guy having mini heart attack.can't wait 4mrning 2go 4 test.d relationship end cos d guy will b scared of d girl even he gets negative test result.lol |
Lol.lwkm.come 2tink of it on a serious note.anythg dat happens in d US always hv a chain reactions on most countries of d world.so if obama is celebrating same sex law den he be ready 2marry anoda man $dats Mugabe.lolGod save dearth frm damnation |