Chimerase2's Posts
Nairaland Forum › Chimerase2's Profile › Chimerase2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 348 pages)
ggrin:BITG ua head ![]() |
Mprex:baby amu missing, u broke ma heart and ran away u cum de ask me val, no ask me joor ![]() |
*continue eating ma efo riro with eba ibo* Shey una wan mak I vex leave dis food way I de flex for dis hot afternoon ![]() |
Xynthialuvy:and ua own talnt is? ![]() |
Ipledge:gbam right ![]() |
roldee:*whispers to him* oya tell me de truth sabi na u talk true nobody de hear us na whisper we dey do ![]() |
KingTom:na awuf cat go kill u on day no go hussle ua own cat kill Ewu ![]() |
Swet moma ![]() |
I dnt drink and I hv neva drank hard drink before Den to sex aspect since I hv been single to kill a side chick cat de hard gan ![]() |
I have seen dis before in twitter is very funny I personal do with with ma friends Ma friend go be like idiot ua papa na pvssy go Kill amu den dey end it bastard pikin ![]() Oboy if u de wia we dey yab our self playfully eh Even wen ma mumu friend wen control him side chick cum ma huz he will be like Friend: *dials my number* hello slowpoke pikin u dey huz? Me: rejected pikin I no dey I go somewia wetin happen? Friend: thunder fire ua papa der idiot wia u drop ua key Me: mumu key dey under footmat common sense suppose tell u say na wia e de dey FOOL |
Ipledge:wooow I luv dis comment of de month ![]() |
Since I started reading stories said by different ops I hv neva seen wia de op says its his self na so so ma friend dis ma friend dat haba maka una fear God small nah How can sometin happen to u instead of u to be bold so dat we can proffer solution quickly U dey here de talk ma friend dis and dat ![]() |
I knw d fake and de real once By der comment I knw dem Long before I have said serious babe was fake and u see it came out to be true |
farano:re u still insisting on seeing ma valentine cat ![]() |
Laf ma fvcking iberibe ukwu off dem dump op prior to valentine ![]() |
farano:*in olu jacob baritone voice* ohhh my dota u haf spoilt, i wil like to talk to u in private ![]() |
ggrin:we shal see ![]() |
farano:u mean i shld post de image of de valentine cat i killed today |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 348 pages)




how was your val?

