Chimerase2's Posts
Nairaland Forum › Chimerase2's Profile › Chimerase2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 287 288 289 290 291 292 293 294 295 (of 348 pages)
folameme: omg I'm a female ok?I'm gonna indicate that in ma profile now,so many pple are mistaking me for a guy lolzu dn run change ur mins3 to (F) and some guys will mistakely send u PM. ![]() |
rozzay: Hmmmmmmm send me d details pastor tis not good for all earsamu cuming quickly be patient ![]() |
rozzay: Haba abeg o no be me open thread make una face d topic, why r some people been siilly online must everyone make d same comments. I choose to be diff if u can't deal with iit hug d nearest transformer shior! Some pips fucke d lastnyte o dem still get mouth dey quote melike the man of God last nite I nearly killed one cat ![]() |
folameme: not every lady has to sleep around*even if he's ur bf*ok?is dis d type of advice u'd give ur future kid?wow what a woman u are*smh*man of God not everi comment u take serious we all came here to catch fun ok ![]() |
Yes dis topic has given me the opportunity to notify ma future wife Abeg no tink amu say u wn be virgin cum ma huz ![]() Becos the man of God does not need stress watsoever during ma honeymoan ![]() Note: semi virgin could be allowed ![]() |
So de can plead for mercy ![]() |
He is a cankerworm atiefuku Were u not part and parcel of the failure had and still have ![]() Btw if u say north state wich part of north u re talking abt |
Waste of time smh ![]() |
Wat of 7 sign she wants our moni ![]() |
Wat u give to ur fellow guy is as if u gave him somethin to keep for u and he can neva forget u |
I hv many gals dat amu dying for here ![]() Op o shey jor ma lo ![]() |
Amu a big fan of nateowild cat ![]() |
![]() |
Op pls tell me dos sweet names he normally call u in ibo let de man of God start calling u too ![]() |
In romance section wat makes me a gay is becos I hv not pm a monicker with (F) And I dnt open love thread dreaming of a moniker with (F) And don't be suprised dis bois dat shout woman rapper can't even stand a gal |
mukina2: this is a special dedication to You, Coogar, Fredooooo, chimerase2/Chimpanzee,MaziOmenuko, Ibime and Unku Chamotex ![]() But wait must u put chimpanze ![]() By now u suppose de familiar with tins say I no dey in good mood ![]() And u knw wat it means ![]() |
Woman wrappering or woman pant-ing is how many nairaland/romance gals u hv hunted and killed der cats 1. U only come here view der pix PM dem comment and follow dem to everi section in nairaland u may be lucky to get der pin dey still delete u example as wetin happen few days ago erm! Wats dat gals name oh ok marieloe did to one boi By all dis talk we can generate dat dis guys re not yet independence frm der parent I mean dis is childs talk Ok op we agree u be woman wrapper how many gals here u hv followed or followed u hv u taken out or invited to ur huz ![]() |
Kai me knw say na chelsea win or draw but the way we drew dis match pain me ![]() |
I luv u lampard #legend ![]() |
He is a legend we can't boo him ![]() Wat a miss |
Gooooooooal ![]() Mumuna2 abeg serve shola two bottle of drinkKunu abeg ![]() |
Costalimo dn commit zabaleta ![]() He is red carded ![]() |
Chai y mikel nah I de fear oh |
ijechikky: I doubt weda u get sense!!choi gals with bad mouth eh I dn die ![]() Aunty abeg I no get sense oh and u get beta sense infact brain full ua body U DN WIN amu de loser ![]() |
Tank God oh shiity wn score |
After dis match I get beta mangala way I go use cook beta soup nw ![]() |
ijechikky: Morinho is a fool somehow oooo!if I say mak I slap u nw dem go see dis guy na so him wicked reach ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 287 288 289 290 291 292 293 294 295 (of 348 pages)
and some guys will mistakely send u PM. 



