Chimerase2's Posts
Nairaland Forum › Chimerase2's Profile › Chimerase2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 283 284 285 286 287 288 289 290 291 (of 348 pages)
If boko haram is not yet defeated dem go say he is using it to depopulate de not against 2015 Sompple re just born stupid Using terroism to score cheap political usesless points |
If she is short she shouldn't be endowed cus she go be like dwarf ![]() |
Op wen u fall in luv u won't knw wen a gal does it to u |
![]() |
Amu a tom gal ![]() |
Op I didn't even laff to ur post always try to be funny Believe u me being funny is being stupide Pple won't tak u serious Like me I dnt knw weda amu funny During ma active chat wen chatting with a gal de gal go laf die wetin I go de see na LOL LOL LOL LOL LOL LOL LOL LOL LOL Dis is de reason I stopped pinging, whatsaping ![]() I only nairaland ![]() Na lie oh amu joking ![]() |
So if buhari and tinubu and atiku and oda APC come to a poilitical rally it will be for free abi na to come look der wowo face or empty promises ![]() Even if ur propaganda is anytin to go by de last time I checked politics is abt moni spend the moni Dey give u, u collect the moni and chop both the APC and de PDP no party is excluded If a political rally is being held by the PDP and de APC I won't go for de APC I go for de PDP cus I will like to see mr president not dat am his fan nop becos of his office same with buhari if he is de president I will come and watch him |
Happy birthday |
It will be a funny movie ![]() |
During ma time in skul I had two yoruba rummes we lived togeda peacefully trouout our stay, na dem dey even quarel with der self Dey dnt hear ibo but I hear yoruba and also speak ibo so it was a plus for me ![]() But wat am saying is we live happily and peacefully much luv |
Maturity at its peak is in u jare goody ![]() |
marieolae: yess ohhok wait amu coming *sits back relax, adjust ma belt* Still searching, wait bia nne hv u been woobed ![]() |
All de gals have been wooobed |
marieolae: Who is wooing now ohhhamu late ![]() Can de man of God still woo sombori? ![]() |
I soooo luv dis oshoo baba with rochas Dey dnt play politics with hatred and rancour Not like the core northerner dat tink nigeria is der birth right mtcheew ![]() Tell me y will apkajiyomi goodluck tink of anytin against the man of God ![]() Dat is how politics should be played Not using native doctor broom to be sweeping grass way dey national stadium dat is pure madness Believe u me nigeria is de only country dat has mad men as governors ![]() |
Keep it coming bois ![]() |
xynerise: Liverfool will flop as usualand manure will not flop as usual? ![]() |
Kolo de film man dn de worm up ![]() |
Balo just de spoil ball ![]() |
Dis two mumu club mumu dn de pass manure mumu ![]() |
fredoooooo: Because of ya useless north London derby abi ? Abegi who is more useless between the two useless teams over thereasssnal ofcourse ![]() |
U sure say goal go come dis match? ![]() |
Landing like a Land army mumuna2 clear road before I jam u ![]() |
Easy 3 point in baco super bag |
Dos days of living in bondage ![]() Ije kpons ![]() |
Luvola una own na to de lose lose ![]() |
To all ma nairabet brodas mak I flex una one confirm game Play tottham straight win I saw it in ma dream dat spud won asssnal ![]() Quote the man of God after the match for ma own share ![]() |
![]() |
Titiluvly: I appreciate the Almighty God for the wonderful gift of life, for His tender mercies, His Exceeding grace and undying love for me, my family and my friends including you..am just short of words of what the lord has done for me I could remember vividly in my 200 level during the holiday I went to lagos, I came back to wia I was after some years I tot I still hv dat spirit of yorubarism in me I ate ma favorite food ewa goyi dat was how I went to de oda world but i always tank God for giving me second chance for bringing me back to dis world I knw I bear ma name for a purpose CHIMERE becos if it had been ma parents I wouldn't hv come to dis world but God had a purpose for me coming to this world, ma heart is full of gratitude to him God has been so wonderful to me Ma special number : All the passion all wonders of the fiery of love Death defended by his rising, darkness conquered by his light We will sing his forever worth is the lamb of light Tag: cfcfan Titi nwa tnx for taging the mins3 ![]() |
Is very obvious now dat APC is an evil party I red frm the first page to the last one there was no even commendation frm the APC fans here choi na true dem talk oh ![]() Dey didn't even show der face in shame to even defend der self frm the allegation op levelled against dem U guys re beasst I must say |
Spud dn tooo mumu dis period ![]() |
Op u re saying the truth E be like say dis thread get Ebola ![]() APC just de jump and pass de thread ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 283 284 285 286 287 288 289 290 291 (of 348 pages)




