Chimerase2's Posts
Nairaland Forum › Chimerase2's Profile › Chimerase2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 332 333 334 335 336 337 338 339 340 (of 348 pages)
[quote author=Okiki_Oluwa]cut wetin! Maa sepe fun e o! I go curse you. I could v bet on Belgium cos their odds was high. But I chose to play safe cos of what oloriburuku France did yesterday! Last Bullet Don't wish me ill-luck o![/quote]e pe wo o ma cut jare ![]() |
Fellani de play like broiler |
[quote author=Okiki_Oluwa]Argentina, even though I dislike ya team. Una don increase my chance of winning N6,530 from Nairabet. I m counting on Holland tonight to win my recharge card fee for this month.[/quote]e go cut say amen ![]() |
mukina2: i knowhacker No be wetin I talk oh ![]() |
mukina2: chimpanzeevalbuena sister ![]() |
Guykhena: Belgiumfixed ![]() |
Hazard dn comot |
[quote author=Okiki_Oluwa]Mikel Obi, a flop. Mourane Fellaini, a flopper (Otu bente!) Last Bullet Pardon me for the word flopper. A word must be used.[/quote]mumuna2 floppest ![]() |
Come y argentina score nw ![]() |
Abeg mak e tell me first half result I no need dos long protocol |
fredoooooo: gooooooooooaaaaaaaaaaaaalllllllllll ![]() |
I swear dis gals wash hand for ground worwor, infact obasaNJO u get hope ![]() |
mukina2: shweni wan wound fredoooooo's brothershey valbuena ![]() |
Debbylizzy: germany,abeg do d needful by killin d game.Make i no go loose ma boyfrnd.u boi frnd use u bet? ![]() |
Transformer blast in my area nw |
mukina2: matuidi is a clowntrue true dis cry go pass handkerchief ![]() |
[quote author=Okiki_Oluwa]yes o! I m not enjoying dz match o! France must win. My odds must win o[/quote]I dn win my first half game ![]() |
[quote author=Okiki_Oluwa]I didn't consider statistics. I used Origin Bitters. Last Bullet Chai! See that missed goal, Benzema ll give me heart ache![/quote]no win for france today, ole u dey find big odd na y u choose france come win nah ![]() |
[quote author=Okiki_Oluwa]I was drunk, tossed a dice & France was picked! Last Bullet I v lost over N11,000 on betting on Nairabet & gained N21,750. I m not enjoying this bizness![/quote]it takes a real football pundit to be swimming in the realms of millions ![]() |
mukina2: na Valbuena be hisfixed ![]() |
fredoooooo: yeye ,you bet on germany ?nawa u o beta first half win shap shap business ![]() |
mukina2: Allez Les Bleusdey tall like freedo my man ![]() |
fredoooooo: goooooooooooooooooooaaaaaaaaaaaaaaalllllllllllllllllllllllfreedooo u de shout gooal me I dey shout moneeeeeeeeey ![]() |
First half win sure die for the germany infact for us ![]() |
mukina2: Game on!!!before my mind de tell me say u carry us for mind but nw I dn confirm am ![]() |
[quote author=Emma_esty]Sorry but i don't understand Yoruba...... Try Spanish [/quote]na lie hw u take knw say na yoruba ![]() |
[quote author=Emma_esty]*Takes a seat in Nairaland viewing centre and silently waits for kick off*[/quote]baby mi wa jo ko si ori isho ![]() |
Just luv wat I saw this governor made me smile nw OYES funny governor ![]() Just hope u win but not becos of dat evil APC but becos of u |
Am beginning to suspect this APC So dat was ur game plan abi lie? U made naija ungovernable so that he won't contest chai ![]() |
abdulaz: I will never resort to killing innocent people, a true Muslim knows that. Islam does not justify any form of killing. But that doesn't mean I won't defend myself when someone threatens my existence as a being.u see what we r saying choi Truely killing is in this religion blood, killing de una blood jare ![]() |
Ezemust: c u.u no c say her mouth de smell.which tribe get mouth odour 4 naija if no bsmh u guys on nairaland eh |
adaobi123: Germany do me a favour.....pls leme do u the favour ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 332 333 334 335 336 337 338 339 340 (of 348 pages)






