Chinesedoll's Posts
Nairaland Forum › Chinesedoll's Profile › Chinesedoll's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 70 pages)
@TOYIN GO SIDDON JARE I KNOW SAY IF U POST UR PICS HERE NOW UR MAILBOX GO FULL WITH MAILS 4RM NL GUYS NO POST AM O IF NOT U SEF GO OPEN THREAD [size=28pt]Nairaland Guys Are Mailing Me!what Do They Realy Want, Sex? [/size] |
aiight i have heard u |
MY DEAR WETIN I GO DO NOW HOPE U DON PUT UR OWN STORY THERE |
UNIBEN KE NOPE NOT ME LUV |
MY FRIEND GERROUT ![]() ODAWISE BAN~~~~~~~~~~~~~~ DIS THREAD HAS BEEN OFFICIALY CLOSED ![]() |
SEE UR FINE LEGS LOL I HOPE UR FACE FINE 2 SHA ![]() |
JUST WATCHED D MOVIE TOO NTH SPECIAL NTH NEW ITS JUST D SPECTACULAR PERFORMANCE OF D DIFFERENT ARTISTS, KUDOS TO OLU JACOBS LUVED JENNY IN D MOVIE 2 OMOTOLA WAS JUST DAZZLING U KNOW AS USUAL D FILM NO GET END D ANNOYING PART IS DAT WEN DAM GO BRING PART 3 COME NA ANODA NAME DEM GO GIVE AM DAT TIN REALLY PISSES ME |
@moHot babes shoooooooo why do u sound so angry and frustrated if u no won post link na by force to reply abi i offend u b4 abeg waka far |
better upgrade o, some Naija magazines are at par if not better than the above mentioned ones.lmao ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 70 pages)
