Chismo007's Posts
Nairaland Forum › Chismo007's Profile › Chismo007's Posts
1 2 (of 2 pages)
Jenifa.......I know 1 day I will b d 1st to comment ![]() |
Yes it is oo cos u won't b jealous over some1 u don't feel anytin for |
Girls are sometimes foolish...they don't think before acting dats why men see them as people who have chicken brain ![]() |
Her mouth odour ![]() |
Have they ever for once commended the doctors for their jobs? ![]() |
Wetin dey do all these chelshit fans sef ![]() |
Na wa oo dah ur sister no geh marriage plans?@ dah age she dey drag front chair wif him broda babe instead of her to b sitting in her hubby's front ride.beta advice ur sis cos ur babe is fighting to become the future iyawo ![]() |
chingydaboss: Ur ignorance is alarming.. ....Ur stupidity n foolishness is very obvious here.who is talking about hatred for private university I sure say na ur type go don butcher in d near future ![]() |
kaydada: Please how do you intend to back up this point of yours?Am not trying to misquote u here buh I still stand ma ground dah d best students usually come from public universities..... |
crixtex: Y are u dis stupid?? U never learnt anything at all in school... i feel pained wen i see people who claim to be intellectuals reason so shallow.... Jesus christ of Morrocco!!!M not jst surprised @ ur foolishness cos its ur type dah don't even know d real reason they went to school..... Mind u I won't even b surprised @ all if I realise u r a school drop out.... Anu ![]() |
litetias: Who cares about these local champs?I go just siddon dey wonder how some people dey take cope for dis life..... Imagine one of those people calling p square local champs.... . . . . . . . . . .All this mumuing u people are sharing ,dia is God ooo ![]() |
dannyfillz:Hahahahaha.... Must u say it? Abi u tink say ah no sabi d album name? ![]() |
dannyfillz: I tot u said u r feeling sleepy,I think u shuld sleep now cos ur brain is now malfunctioning Now I know what's actually wrong with yhU thought I was replying someone with something upstairs I no know say nepa don take light inside ur brain ........ #wasteoftime ![]() |
dannyfillz: Who be disNo worry google go answer ur question Oni ranu oshi ![]() |
dannyfillz: Even if the album no sweet dem go still sell plenty copies....Ode People dey successful u dey talk juju,y u sef no do d juju dey famous....abeg am feeling sleepy joor save this ur stowi for d gods [color=#990000][/color] |
U sure say no b usher b dis? Chai c wetin too much drinking of garri dey cause for me Na wa oo ![]() This guy too fine abeg |
Even if we just wake from sleep we go still beat s/a like small pikin .....laffing dem in yoruba |
Me ah see dem as hustlers ![]() |
greatestman: That is were you got it wrong, we over hype first class graduates in public universities (Mind you i am student from public university with CGPA of 4.47 on the scale of 5.0 point in my final year). In public universities we have frustrated Lecturers that are not satisfied with their monthly pay, and secondly the employment selection is base on WHO YOU KNOW factor. But lecturers in private universities are selected base on merit. People with passion for teaching, people that have teaching ethics, people that are delighted to see their students passing, people that are ready to help their students. Why won't the students have good grades? unlike our lecturers in public universities that are forming local champion without any teaching ethics, been harsh to their students, nobody is ready to attend to your personal problem. Why won't you graduate with 4.2 in place of 4.6? please carry your frustration to somewhere else, Not private universities first class graduates they are good they have conducive environment for learning, they have good lecturers etc. Any first class product being it from private, state or Federal universities are good in their on way. (Being it sorting, being it malpractice, being it cramming, being it natural intelligence etc)Nice one there but mind u most 1st class graduates in private universities can't be compared to a 2.2 student in public university based on intellect and exposure |
no dana ,no sosoliso, wayo don dey inside.... ![]() |
@ op y u no show us young girls wey dia b*b*y still stand u dey show us old women abi na only old people dey stay for d koma village? |
How this thing want take stop the hungry wey dey catch me? ![]() |
[color=#770077][/color] Google no fit talk the last time when I eat |
;DNintendo n tega really caused quarrel btw I n ma elder brodas.....twas fun though |
;DThe downfall of machester is the end of united ![]() |
;Am very sure the koreans will be scared of ebola so they won't really play d match as they are supposed to....I see naija girls winnig gold |
Silensa: what is this doing on FP? Is he clamoring for recognoition?Ode |
badesco: Eko oni baje ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooEko don baje oooo |
1 2 (of 2 pages)



