Chuckeey's Posts
Nairaland Forum › Chuckeey's Profile › Chuckeey's Posts
me dat i hardly laff mehn dis ish are just too wacky;for making me laff thanks to d oga on top |
u forfet to add chinko original get double ba3 double sim space,double bluetooth double keypad,double woofer speaker double memory card space,double chargin port, inbuilt 64gb ram100gb,he get 36ranbow light,price just 2500.wch ebri average hausa man can afford,omo dem appre8 am die finking say nah berra tin dem carrie lwkmd4h |
mehn for the first time in my life i felt really big bt not big about my self |
let dat shit burn |
Adele and toto dick aint dsame level.. |
femi4 pls abbh lingvo dictionary for mobile activation pls
|
really affecting us badly |
guys dat prefer whatsapp over bb are GAY.. |
is obvious dis kidnapper are illerate,wat dey undastands is $1billion or kill,if you like okonjo iweala or wat ever dey call your name...jux dey there dey speak big big grammar,dat u cant negiotiate wit kidnapper,and put ur hope for those wack inxperience mopol,,,,jux like play like play dem go waste your mother lifes...remember lives is priceless berra go into negiotiation.. no jack bauer series |
Vanneni: eiya soriguy no pity am joor |