Chukwudy's Posts
Nairaland Forum › Chukwudy's Profile › Chukwudy's Posts
1 (of 1 pages)
als got it oh dis afternoon... hheelp...... Based on a referral,BG Logistics invites you for a CHAT/WORK BRIEF on Mon 16/11/15 at 16,Akinremi str,Anifowoshe,Ikeja by 9am. HR: Mr Nosa (081-474-357-79)......na d msg be dat....HELP |
one na virgin d rest are not virgin....wen u say person na virgin e mean say e no no man :Pone na virgin d rest are not virgin....wen u say person na virgin e mean say e no no man |
Ambassador u talk well....gift grow up naija problm aint GEJnit has been dianu just inherited it. |
All in d bead to make moni for d party...we all knw gej is d man for pdp....well d party needs d moni |
Omo c vex ..abeg dats our president oh...take it easy...I knw say u no fit talk to abacha like dis,na only sm1 like GEJ wey u fit trash |
Wia Site to download for free |
God ve mercy...wat a story...may d souls of d children rest in peace including dia killer. |
God bless dis woman....huz of rep oya do approve dat bill...dstv exploitation don too much...pay as u view na em sure pass |
Dats gud...dyversification in our natural resouces is wat will develop and produce jobs in our country |
WoodcrestMayor:...dnt mind keshi he also blame osaze for his failure...d afcon he won was by luck(naija prayers) cus dey did poorly in dat afcon |
Nonsense,na now u no we dnt ve gud pitch after u don put us 4 dis yeye condition....all those mumu country u coach b4 u brought ur ass to naija do dey ve gud football pitch.....is now u knw dis man had a problem 4m d beginning....I tot u said u were building a team.where d team nonsense |
The way they call morning in dis country can frighten someone |
Woow wonderful...God wit uS...tankz to all doctors,scientist and every nigerian dat did his or her part to delete dis virus from our gr8 nation |
Political talk |
Naija is ebola free...let me see wat dey will do about america dats currently facing it. |
If there is suspicion abt is health status on ebola y can't dey just conduct a sample test and dats it,rather they prefer to make monkery of Africa and Nigeria...dey will get dia reward....abi it has hit US(and according to report naija is ebola free,even sm west African countries are fighting it...make dis yeye ppl dey make stupit noise |
Congrat |
Sm ppls will neva appreciate gud tin no mata wat....tell me how her viginity relates to her academic performance...thumps up gals.....excellent student... |
old story na |
U beta not call d name of d president again..na em kill dim |
Hapi arafat |
Well both are adults and behaved well so dia aint issues xcept dat dbanj had dropped since they Split....I fink dbanj lack d technical know-how abt producing gud music and it is showing eva since d split |
Hahahaha I love naija musicians dey dnt ever use dia head wen writing dia lyric,d oda time iyanya was ask wat he meant by 'all I want is ur waist' he said dat it mean u shud just dance...lolz bt we knw na....make we do d limpopo(sex) ![]() |
1 (of 1 pages)
Naija is ebola free...let me see wat dey will do about america dats currently facing it.
Hahahaha I love naija musicians dey dnt ever use dia head wen writing dia lyric,d oda time iyanya was ask wat he meant by 'all I want is ur waist' he said dat it mean u shud just dance...lolz bt we knw na....make we do d limpopo(sex)