Cinder66's Posts
Nairaland Forum › Cinder66's Profile › Cinder66's Posts
1 (of 1 pages)
Kolade9: Where's ma sniper? ![]() |
Temismith:Na wah ooo english don suffer. Anyway oga seun na U̶̲̥̅̊ cause am with ur do and don't. |
Height, lips, good dentition(i mean 32 complete teeth not excess abeg) and i like it big black and strong 1759 ![]() |
[/color][color=#000000]I no D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ oooo hmmmmm b4 E-warriors go appear dnt say i did not warn U̶̲̥̅̊ . ![]() |
Abeg which kind topic b dis *yawning* |
I realy feel for you, what more can kill a man faster than an infidel and ungrateful wife. Divorce her asap and take ur daughter far away from her reach. Now what is her gain cos am sure the cork did not stick in her punny for more than 30min. No wonder some men call us fish brains, if she no marry now, she go D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ cry foul. Mtcheeeeeeeeew |
R.i.p to the death. I wish him quick recovery |
Abeg make she cook afang and edikanikong den i go believe say she sabi cook, all dis oyibo fud no D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ show person talent. Come my kitchen U̶̲̥̅̊ go believe say i b real efik gal.native rice on my mind ![]() |
Am new here oooo,how do i post a topic? Abeg somebody help. Ahhh dis nairaland 2 get do and don't. I don even 4get some rules sef. ![]() |
All this oil states politicians sef,e b like na new trend 4 dem mtcheeeeeew |
1 (of 1 pages)
......ma d*ck will nt rise in vain
