ClassyLysia's Posts
Nairaland Forum › ClassyLysia's Profile › ClassyLysia's Posts
1 (of 1 pages)
What has he done for his own people.The people of Andoni are also in distress of bad road,no electricity,no good water and insecurity just because of Uche Secondus.u have not removed the mole in your eyes u are pointing at another person |
Haterz,FYI she does this every year,just that they dnt let it out on SM |
[quote author=Immaculatesnow post=74043508] eye service Las Las she will go to steal back all that she spent today from her sheepie congregation bloody hypocrites...if den no do una go complain,if den do una go still talk rubbish.you wey no dey steal how many people you don help |
EVILFOREST:...you think it's easy oya start am na.U need to ask what they went through from when they started before they got here |
the beds look like hospital beds, i thought its an academy[/quote]...yes that one is the health care centre |
Accolades2018:People sha,as dem share items na e no good.when you see something good appreciate it |
Freeze no go react now,if na pastor now gan e go react like acid. |
It's true,it happened in my area |
1 (of 1 pages)
eye service
Las Las she will go to steal back all that she spent today from her sheepie congregation
bloody hypocrites...if den no do una go complain,if den do una go still talk rubbish.you wey no dey steal how many people you don help