Jokes Etc › Re: Where Are My Peeps @? by clemcykul(f): 1:25pm On Aug 12, 2009 |
chai abeg n spoil me na, i still dey suck breast |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 1:24pm On Aug 12, 2009 |
omo no market o
my crayfish don reach 3weeks nau i never sell am, if no be romade wey dey always collect credit |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by clemcykul(f): 1:21pm On Aug 12, 2009 |
she get luck say ur hand dey pain u |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 1:19pm On Aug 12, 2009 |
tenk ku my beloved son |
Jokes Etc › Re: Story Story? Story. by clemcykul(f): 1:19pm On Aug 12, 2009 |
yawns |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by clemcykul(f): 1:17pm On Aug 12, 2009 |
come u well so  see ur dada head |
Jokes Etc › Re: Internet Chatting by clemcykul(f): 1:16pm On Aug 12, 2009 |
infacted  ? lmao! modify sharp sharp |
Jokes Etc › Re: The Rabbi's Little Gift by clemcykul(f): 1:13pm On Aug 12, 2009 |
cmon beat it! newbie's have no say here okay?
if u dont enjoy a joke jast shat ap!
wecome though *winks* ;d
i rov u |
Jokes Etc › Re: Romade! by clemcykul(f): 1:11pm On Aug 12, 2009 |
but wetin u want no want u |
Jokes Etc › Re: Wedding Bells! Wedding Bells! Wedding Bells! by clemcykul(f): 1:08pm On Aug 12, 2009 |
awww |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by clemcykul(f): 1:07pm On Aug 12, 2009 |
u wan claim say u senior am? |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by clemcykul(f): 1:06pm On Aug 12, 2009 |
i have a big cough sir in my little chest sir, anytime i cough sir, u have to buy me chin chin ehe ehe cough sir @muki why u dey drive me na, just becus of ryhmes  ? u need to be kissed i swear |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 1:03pm On Aug 12, 2009 |
true talk |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 1:02pm On Aug 12, 2009 |
hi all |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 12:33pm On Aug 11, 2009 |
*speaks in tongues* centre bondarike, cintra bayelekrado |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 12:32pm On Aug 11, 2009 |
lol o gbadun |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by clemcykul(f): 12:22pm On Aug 11, 2009 |
i prefer gettn inside |
Jokes Etc › Re: I Wish That Was Ini Edo's Ass by clemcykul(f): 12:22pm On Aug 11, 2009 |
the type u dey like, walahi i must tell ur husband |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 12:18pm On Aug 11, 2009 |
go siddon jare, i have kids to feed, oya caryy ur rubber abunna comot for road |
Jokes Etc › Re: Wedding Bells! Wedding Bells! Wedding Bells! by clemcykul(f): 12:14pm On Aug 11, 2009 |
lol u try, so na me come be the smoker o ma se o |
Jokes Etc › Re: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by clemcykul(f): 12:13pm On Aug 11, 2009 |
of course she can, enemy of sight |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by clemcykul(f): 12:13pm On Aug 11, 2009 |
yes na |
Jokes Etc › Re: Where Are My Peeps @? by clemcykul(f): 12:12pm On Aug 11, 2009 |
chei! if i be anyusman i go just dey nack head for wall |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 12:11pm On Aug 11, 2009 |
u can say that one more time |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by clemcykul(f): 12:10pm On Aug 11, 2009 |
i know, dont remind me of my condition |
|
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by clemcykul(f): 12:05pm On Aug 11, 2009 |
who dash u pikin? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 12:04pm On Aug 11, 2009 |
eyaa poor slyve |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 12:03pm On Aug 11, 2009 |
studioprick no wahala |
Jokes Etc › Re: Internet Chatting by clemcykul(f): 12:03pm On Aug 11, 2009 |
me too |
Jokes Etc › Re: Watch What You Teach Your Child. by clemcykul(f): 12:02pm On Aug 11, 2009 |
smiles at akunne*** |
|