Cleoqueen's Posts
Nairaland Forum › Cleoqueen's Profile › Cleoqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
DrPhilABd: He follows only very creamy babes without hair for chest... Looking for d one he may get 'lucky' wit... HeheheHAhahaha....make e go far na.. Because hair full everywhere for my body... Even my nails, hair cover am. |
DrPhilABd: Afta many sessions of 'bend-down-select', wat do u Expect? (na joke I dey o before dem go hear say someone dt called Cleoqueen okrika regular customer lost)Na wa o...na that one them dey close mouth talk?...e get anyone wey no dey wear okrika?...even boutique owners dey go okrika go select clothes wey them go sell for their boutique...even the uk clothes dey fade sef...and the salt thing I have known it since I was a teenager...even on rugs, to prevent your rug from smelling if water poured on it, you just pour salt on it...there will be no smell at all...Oya teh me thank ![]() |
odutope: U jst called som1 ponmoHahahahahaha.... ![]() |
traecey: lol...him b ashewo niSerious one o |
mack111: Fish bone!Cow hide! |
mack111: big head!Bush rat! |
traecey: hw many pple u dey follow?Helep me ask am o...because I dey wonder |
DrPhilABd: Lmao... Yeye gurl. U wan seduce person later u go say u nor go 'do'. D bolded reminds me of a frd, she naturally whines her waist wen walking...e go jux be lyk na showoff thg.Lol...I no seduce anybody o...some chicks are like that...their waist turns 360 when they walk naturally o ..then Talkless of when they decide to whine their waist...choi...what an orgasmic sight ![]() |
DrPhilABd: lol... Na because u neva jam some doctors sha. U meet a doctor wit some kind behaviour, he go tell u to move if u nor ready or go look for anoda doctor urslf. Infact, dts wt I can do.It's simple na... If the male doctor isn't cute enough, omo, I will go and look for another doctor sharply... But if the doctor make mistake fine... Choi..*clears throat* |
DrPhilABd: Sorry Plz, wts d function of the salt?It's stops coloured clothes from fading out much and staining other clothes. |
Meeky: hahahhahhaha.me sef go follow enter church.cleoqueen lets go diaHAhahaha...Oya bros, na beg I dey... No gimme belle through Bluetooth... Biko...ejor..e ma binu... Choi see me o..on some Yoruba shit...osun state, you do this one o |
Smeeky: Lol,why u dey vex?...na 1yr thing na.Exactly...budget was allocated for this na... They will give the contract to a cheaper contractor...and the end result is this rubbish ![]() |
Meeky: Guy no worry ya sef.when cleoqueen enter the place.make she tell weda she no go carry belle.too.in 2face voice.Cleoqueen no dey house aghen oooo...she no dey enter any place... Na church she dey go ![]() |
DrPhilABd: Lol... Den I beta not imagine them. *shakingmahead*Lol...yes o..don't imagine them...I no dey o |
DrPhilABd: Yes... Today is a sunday... Nor dey talk dose kain thgs on sunday again. Now u can go #looks at her ynash as she walkaway & shakes head# she is a very good & humble girl.Ok sir...thank you sir *whines her waist as she leaves, because she knows that the oga is checking her out * |
DrPhilABd: if u go hospital for checkup, u nor dey open for doctor to check u totally?Nope...if na male doctor, e go look for female doctor make she do the examination |
Smeeky: yea..if u see watin "Senior corpers" wear come signing of PV,u go know say "We are LearnersLol...ok na...although, I soaked the vest in salt o and hung it with hanger without squeezing...the faded colours are barely noticeable now sha but still I dey vex. ![]() |
adonismuller: mine is even torn.....seriously Nigeria is a messI was so mad this morning when I saw it |
DrPhilABd: nor be my mouth u go for hear say wizkhalifa hails from warri... He knows wt he like to eat... Maybe bread or spag . BTW, can u give some of the ideas inna ya head?Aaaah...the ideas in my head are better left in there o...before NL close my account . |
sessytony: Abomination!!!!! Ogogoro on sundayIf the child get drunk, e go sleep na...no disturbance for me |
DrPhilABd: QUEEN!!!! Oya come here nowYes sir, you sent for me *in a calm voice and an innocent facial expression* |
DrPhilABd: Dooh... Jux go & print ur own or rather manage it lyk dt. So sorry abt d annoying thg.Printing of nysc vest is a federal offence...maybe I will just use normal round neck...thanks ![]() |
Meeky: VIRGIN.MEHN I LOVE VIRGINS.NA WHY I DEY FOLLOW U WELLA.COME LET ME CONFIRM AS A DOCTOR DAT YOU ARE STILL A TRUE VIRGINChoi!...tufiakwa..*picks race* |
Vig86: These questions are waiting for answers. Anyone?This is what I think, you can go with your stuff once and for all to save you the stress of traveling twice...I have been on the road a lot lately partly because of nysc so when I get to osun for ppa, I'm staying put. |
[quote author=Gabrielwilliams]Gobe! Dats wot u get for beefing chelsea[/ Beefing Chelsea is soooo beneath me... I can think of countless things to do instead ![]() |
Smeeky: Some badt boyz in here shaa....Meeky leave traecey alone na,why u dey disturb my babeAzzin smeeky...I was so pissed when I saw it... As for the khaki, I made a new one totally..so I can make use of just ordinary white polo eh? |
I'm so pissed right now...why is this country like this?...I'm pissed at that the DG, at FG, and at Nigeria...just imagine, my nysc crested vest is ruined. I soaked it without jik or hypo only for me to see the green print has stained the whole vest. Even the yellow logo faded into the vest..aargh! ...cheap printing... Low budget printing...and the annoying part is that they gave us just one...one would think that since it's just one, they will use standard quality stuff for us...nonsense ![]() |
I'm so pissed right now...why is this country like this?...I'm pissed at that the DG, at FG, and at Nigeria...just imagine, my nysc crested vest is ruined. I soaked it without jik or hypo only for me to see the green print has stained the whole vest. Even the yellow logo faded into the vest..aargh! ...cheap printing... Low budget printing...and the annoying part is that they gave us just one...one would think that since it's just one, they will use standard quality stuff for us...nonsense![]() |
Meeky: u sabi na.u go run leave ya cloth.u go fear wetin ya eyes go see and wetin ya body go behold.HAhahaha...badt guy...I beg ooo... I be virgin o.. Iyam saving myself for marriage |
mack111: heyyyyyyyy! Don't start a fight u can't finish. Down what! Don't try it again. U re pardoned cos this is ur first time.Who talk to you?...amebo...tatafo...down Chelsea jor! *runs away with no intention of coming back * |
sessytony: dirty mind dont corrupt me pls. I dont knw wat u are front sliding. "carries bible and start reading".You sure say you dey concentrate for that bible wey you dey read so?...buh that's none of my business * sips ogogoro* |
Meeky: u don dey laff since.meaning u dey enjoy the thing.chai if i handle you ehn.Ur own vibration go pass nokia 3310 and d ringtone to pass tecno sound oh.Aaaah...meeky, you no tell me say you done dey work for phone company o...but I just know say your own ringtone go be that cat tone in sagem..lol...imagine say you dey make sound like cat when you dey ontop ..the chick go pick race and she fit even forget to wear cloth o ![]() |




*
?? Keep d sabbath day only oh. Stop taking ogogoro inorder to avoid ur child getting drunk after bleastfeeding him.

Low budget printing...and the annoying part is that they gave us just one...one would think that since it's just one, they will use standard quality stuff for us...nonsense