Cleoqueen's Posts
Nairaland Forum › Cleoqueen's Profile › Cleoqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
sessytony: I reject that one for u oh cos na only dead peopl them they put for naija currency. i go try use am as d face of my new milk product or the pack of a rat killerIf na that one, your market no go move o... But I prefer the rat killer own sha...make all the rats know my face so that them no go dey enter my house or anywhere I dey at all |
remixs: Hi pals i'm Remixs, A corper i redeployed from Adamawa state to Osun state,i can see u guys here are looking smart n beautiful.See u @ PPA.[color=#000099][/color].Up chelseaDown Chelsea ...*runs away, as fast as her legs can carry her* ![]() |
DrPhilABd: Lol... Dis guy don't wanna be contaminated before He go dey peep thru window for family house wen ladies are in d bathroomHAhahaha...on point!! ![]() |
DrPhilABd: I dey tell u... One of them fit be ur head sizeE pass sef |
DrPhilABd: Chai... Confirmed! U r a badt man, [/b]a true eater[b]Eater of what please?...because that statement put different ideas in my head o and I no wan just assume like that, naim make I ask o..."a true eater of what?" ![]() |
DrPhilABd: Hw u go complain wen pple dey admire am? U knw wetin u carry na afta all u are d carrier... Don't try to complain abt d 'thgs' o lest they ll be taken frm u & given to yet anoda... I bet u won't lyk dt because some ladies here wish dey had such blessings.I no complain o... Abeg o, make nobody take my things away from me o... But I fit share give some people sha... Both male and female |
sessytony: Get behind me!!!! cleoqueen and co are really ralking dirty hear oh. Make una no let a new christian convert backslide oh. I refuse to b contaminatedNo be only backslide, na front slide |
sessytony: Tah, monitoring spirit self no fit comot am. I am sure u wont lik to knw d numba of copies available.COPIES?? ![]() |
Meeky: catch fire keHahahahahaha...the thing be say the milk dey select person... If the milk like you, e go quench the fire but if e no like you,the milk go change am for you o... ![]() |
sessytony: meen, pix size too large oh. The front alone na 8gig oh. Make i try edit d front and upload cleoqueen's pixHahaha...good luck with that...the picture go soon vex waka comot e go be like Indian feem for your eyes |
Jealouzzy: ChizozNope...surface to air missile ![]() |
Meeky: even the one wey dey like pimple sef.so far d lips can swallowWhat?!... ...e clear say you dey among those people wey done mistake pimple for nipple for night ![]() |
DrPhilABd: Hehehe... Not this meeky... because ryt abt now, na even soldiers own him dey handle. He has seen 99, wt is 100 dt he ll become dumbfounded... HeheheHmmm...well, you have not seen...but I tell you this, 1-99, has NOTHING on "this" 100 ![]() |
Meeky: not at all.wud embrace the bosom with both hands and lipHAhahaha....see yah mouth..your lips go catch fire ooooo ![]() |
sessytony: Permission to upload her pix has bn granted to u. Oya upload fast. I even heard one cluequeen dey mak camp commandant dey do frog job at d sight of her beauty. Even wen she attempted contesting for Miss NYSC, she was begged to be d chief job cos her beauty is beyond qualificationsWhich cleoqueen be that?...go and call her for me |
Meeky: ok.you be my hook up and bosom hook up for that matterBosom bosom bosom...meeky, when you see the bosom eh..when you finally see the bosom, you will be speechless and dumbfounded for about 5mins before you regain yourself |
DrPhilABd: Äwish we were in d same place, shey me na for hook up wit u. because I hear say wetin u carry can mk a priest fight for d right to procreate ...dey say u r d fairest of dem all.Choooi...they have come aghen!...Wetin I carry na?...na the things God give me o.. I no fit complain or shout |
ENIMONEY: Na wa for this Samguine o! Don't dare come to Jos o, my sugar daddies will have u for dinner. We go dey meet for neutral "Koro" . Cos I dey hot like timaya for jtown. Me am not teaching o, am under Faan! My job description includes, pinging, eating, gisting, sleeping and exchanging numbers with creamy dudes #hehehehehehe. Thank God am a gud Gyal.Hahahahahaha...nice one |
Meeky: Its the best moment when i see nairalanders hooking up.makes the thread look healthy.lovely pple i see here.God bless you all.So where is your own hook up na? ...you are totally right... NL played a major role in preparing myself for osun..and as it turned out, osun ain't bad. |
kennykg: Wow. Like our camp commandant would talk I don't know if to congratulate you or feel pityHAhahaha...regardless, iyam happyyyyy ![]() |
kennykg: I'm good o. How's camp been for uYou know there was no camp for us ...just registration and you are free to go |
kennykg: Traecey Cleoqueen I hail oKenny ...what's up? ![]() |
Hissexcellencie: Cleoqueen traecey or anybody from here or thereabouts or reside there should pls assist.I don't stay in the state capital |
DrPhilABd: Only u Go do 3 days orientation for him bunk... LolHahaha....I'm telling you.. |
honeydear: hahahaha.....I wonder.Sure thing...anytime ![]() |
Meeky: hottest chics.my hands wana grab some one.honeydear i need to make dat proposalYour hands wanna grab...you done grab all the ones wey dey anambra state finish?...Oliver Twist ![]() |
Meeky: cleoqueen u no dey camp.sha u no do registration abi.na person do am for you.God don catch youHAhahaha...meeky dear...no na...I finished my registration on the 1st...nothing else again was going on in camp na...I had to move ahead...before one soldier go call me say make only me come do my orientation...Wetin I wan teh press? ![]() |
spicyhothot: I think there's actually a book called dat. My frnds dat served before us said they wrote their names on it. Jus dat I dnt knw if we wrote ours or not. It cld probably be one of those numerous forms we filled.Yea... I filled it..it's the book where the females write down their names with a red pen and the males used a black or blue pen |
Meeky: na u dey panick.wetin conern me.i don leave d camp sef.i dey my house when u dey camp naI pray say me dey camp o...if only you know where I dey...choi! ![]() |
DrPhilABd: can I visit too? #biggrin#Lol...you!...I will reason you later ![]() |
Meeky: its a big hard cover book that is filled by every registered corp member.its contain columns for a serial no,name of corp member,call up no,state code,add,name of next of kin,university attended,discipline,next of kin add in case of emergency and also the phone nos of corp member and next of kin.while that of lga own had add of ppa and phone no. of ppa.female use red pen and male use blue pen in mu own camp.i dont know what colour of pen others used elsewhereOk yea... I remeber that book now... We all wrote our names on the book na... You people should stop panicking unnecessarily abeg |
lorreto: d book of life exits.... its bigger dan all oda dt we filled. D details are against ur code number n dey r name,sch, call up number, discipline, Phn number and signature. I hp I got it all. CheersDid you fill any book like that? |
...*runs away, as fast as her legs can carry her* 


the milk from d bossom wud quench the fire
...e clear say you dey among those people wey done mistake pimple for nipple for night
...you are totally right... NL played a major role in preparing myself for osun..and as it turned out, osun ain't bad.