ClumsyFlimsy's Posts
Nairaland Forum › ClumsyFlimsy's Profile › ClumsyFlimsy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 36 pages)
mowah:How them take know IKEME..Wait o u sure say no be KEME dem write ![]() This guys go done prepare against us wella o Am certain they would be going all out attack against us. Them go really need win that match We seriously need a 3 man defence against iceland and John Ogu needs to start |
[quote author=alexistaiwo post=68571343][/quote]I was telling a friend today say mexico go shock people the guy think say na play. Mexico players wey done snuff coke(Joke ) dem dey all hyped up and mean. They are no pushovers u go dey smile mexico go add another one nack germany 3goals ![]() |
ebony111:WOW Thanks for sharing this info I hope them no go block this one now o My yesterday 2o game acca to won 200+ na 2spoill am Make i rush go stake game |
Biggie2206:See as i rush make i stake am with 2k forget am there but as i see NG419 i just burst laugh ![]() |
This nonsense happens alot in south east naija Worst part be say them go dey shout for ur ear Nna eh the thing dey annoy me wela Some go begin do block rosary sef inside bus dey disturb person. One dey i go just vex play music put am for loudspeaker once them begin pray ![]() |
Biggie2206:Thanks bro |
Sportybet users any booking code? |
alexie4real:cc DonPikko Bakayokoko Anything alexie na scammer ![]() |
Catalyst4real:Its expected bro He is yet to fully recover from that injury he sustained in ucl final |
MakeQuickCash:Abeg make the talk die this night ![]() I no need your wahala. You dey like person wey go dey like prolong matter wela ![]() |
haymekus:100M This people wicked o But a partnership of the guy and umtiti for dey brutal o. I like eriksen alot but to be honest i dont think we really need him |
MakeQuickCash:Lol.. Bro widen your horizon and learn to read more No rush in decision making and abeg if you come across 15m no rush go use am build 4bedroom bungalow because better investment ideas dey wey go yield better money and make you richer You fit travel go china import building material wares like tiles etc or you fit even build house wey tenants go dey give you income yearly Always think income and try to avoid anything wey no go dey bring you cash flow With hardwork time an dluck that 15m wey u wan use for personal bungalow go make you richer so tey u no go need work much I recpmmend you read alll this motivational and finance books eg rich dad poor dad etc |
haymekus:Mehn 70m for thiago doesnt make sense imo Arthur seems really decent Do yal know one guy upamecano something like that. i think leipzip, that guy na umtiti brother Him and umtiti go make sense o but i doubt barca is serious about the guy sha |
MakeQuickCash:You sef u no dey tire ![]() |
sukhothai:Tell me are thou SUKKOT ![]() |
HitlerGaddafi:You have a point but that same 15m he will use and build a personal 4bedroom bungalow; someone else will use it and invest in another business like importing goods like tiles from asia that will yield more money or even invest it in house that will accommodate tenants and be receiving yearly income from the house |
bigcee: No naI no worth 41m and yet i no be tenant. If i get 41m building a 4bedroom bungalow of 15m go be mumu talk for my side. Where person go dey reason of confirm business wey go dey yield better income and turn your life forever. If you invest your money well within a few years house of 15m go mean nothing to you all im saying be say that money dey enough to build house for you and put tenants no be say u go just carry am build 4 bedroom bungalow den dey feel like one kind smart ass. Atleast invest for wetin go dey yieldd you income |
HitlerGaddafi:Bro thats what most people dont really know People dont understand the word LIABILITY Believe me a house that doesnt give you income is a liability.even though you dont have to worry about rent. i have seen instances where people sell their house and still go back to paying rent The guy is talking about building a four bedroom bungalow of 15m thats part of his own smart idea of investing the said amount won in bet9ja |
MakeQuickCash:Lmao See this worthless swine they hear they rant stupidly dey claim wetin nobody for him house don achieve before You with your mumu gutter mouth dey bash person wey win money dey tell am how to spend im money. The fact say you and your papa na tenants no mean say everyboy go dey like you. The fact say u no get brain to invest money no mean say everybody go dey like you. Na your kind person go hustle all im life and even when im luckily make am im go squander all im money after which u go sell all your properties come still squander the money then commit suicide. Foolish man no go find food chop dey hear dey form landlord. Na hunger go kill you las las dey hear dey tell innobet how him go spend im money Oponu like u ![]() |
MetalJigsaw:Sure its just mere speculation but still i think shehu will likely start ahead of ebuehi. I just dont know why ![]() |
princfred:Well you have got bro but nevertheless ebuehi still deserves to start. Shehu isn't technical and his somewhat slow. To me shehu against crotia is not a smart move But your point is valid to some extent |
Khaytunechi:Funny enough that fool was busy insulting innobet yet the daft fellow feels spending 18m on liabilities is a smart move 15m just for his own 4bedroom bungalow nawa o. Him no dey even think of anyother wey to take invest him money and make im money grow |
MakeQuickCash:Young man shut ur stupid mouth. Poverty done rob u of your sense A personal house of 15m wey u and your family go stay na better liablity especially if you no get any reasonable asset wey go dey yield you heavy income. Na mumu people like you go later run enter debt and sell their house and car. Imagine 3m for car and 15m just for your own personal four bedroom bungalow o; thats 18m na im you burn like that without having any asset . Yet u get mind they insult innobet |
CLT123:Its just so annoying shehu is ahead of ebuehi ![]() Ebuehi wey get massive potentials. Ebuehi wey be natural for him position. Ebuehi wey dey play for benefica yet shehu wey be dum dum player they ahead of am. This is really pissing me off ![]() This Ebuehi is way too good to play second fiddle to a mediocre dum dum player like shehu I too like ebuehi abeg infact na my favorite super eagles player for now; and i expect so much from him this world cup. Make Rohr better respect himself o. Ebuehi go shine for this world cup |




