Cmjarg's Posts
Nairaland Forum › Cmjarg's Profile › Cmjarg's Posts
Make Una no vex na Murih Okunola go be next governor of Lagos, na una never understand Tinubu he use sense draw am out among of them carry am comot, the guy dey receive training now, all this list wey una dey compile go shock una |
How much and where in Ikorodu? |
Your WhatsApp number |
Is it iCloud locked or network locked and how much last? |
iPhone 12 | 64GB | 200k | Lagos for sale. Everything is funtioning perfectly Truetone✅ Face ID✅ Location: Lagos state (Escrow for other states possible) Swap is allow WhatsApp or call 07084242844 |
Is it still available for sale?, where is your location?. |
Dell Latitude 7480 Core i5 Touch Screen Keypad Light 16GB Ram 256GB SSD Smooth and sleek 450k call or WhatsApp 07084242844
|
Namaster:We just suffer ourselves and we dey blame tinubu. The inflation wey we get for this country na artificial inflation wey we dey roast ourselves and later blame it on government |
Santalpharay:Are you telling me the protest only happens in Lagos |
Crimecity:Nigerians with hypocrisy, like say people from South East no follow protest that time during Jonathan regime, even people from South South follow protest then, like say we know wetin dey sup then, una come nairaland dey form holy holy for people wey no know una |
Lovelife433:Festac,amuwo odofin and okota are warehouse for drugs, ikeja and other places are market place to sell to consumers |
Bro if you too sweet them go lick you finish, but na you go tie your eyes and heart, with this attitude you can't move forward. |
Any masquerade that try this in any ijebu land will be buried with the costume, we don't use our masquerade to intimidate people, we only do flogging competition for who can endure pains |
vanbonattel:Sometimes craze wey dey una head no get part 2, you wey be vulcaniser dey dey correct tailor how to sow rapper, you no see you dey mad, even your comments here dey small, nothing wey una no go condem haaaaaa tuaaa |
Brandosky:I can't blame you, you wey dey use leg dey wake your father for sleep, nothing una know, the only thing you people are at is fraud, nothing more oloriburuku, ask me how una take spoil the country make I tell you one by one, anum pama |
Adegbem02:Your mum no get part two, I be think say na person wey get sense I dey follow exchanges words before, I no know say na for your yansh your sense dey, no vex I no go do like that again. |
Adegbem02:So this is the way to go, then why aggitating for increasement in workers salary or we should be agitating in reductions of fuel,gas,diesel and floating of naira, or how una dey take reason, if eventually they increase the minimum wages and price of things go high then the increasement is useless then, my brother dey try think we'll before you condemned people's comments |
Brandosky:I know say una go come, so am ready, in your dumbest mind building Vp house will cripple the economic right, some of una need to go school and have brain syncing, even does wey go school from your region has no common senses, the way this country is today was from your region if you want to hear the truth I will analyse it, mofo's like you has the liver to condem my comments without you sitting your butt down to think first |
richie240:You see this obedient supporters are most clueless group have ever come across in the history of Nigeria election, they understand their candidate is the worst candidates a country should have now, its pains me that tinubu become president this time , cus everywhere do red already, but its only a sane person will understand the man is on the right part to restore Nigeria, but the policy are very hard, bit with time things will get better, right from time I don't like tinubu style of politics, but with what am seeing his on the right part, he needs more time to fix the problems of 50yrs ago |
Some of una go just dey talk rubbish. Before you talk put Nigerians who are not civil servant into consideration before you say shit, cus immediately the implementation of the new minimum wages expect price of foods and other things to go high again, so those wey no be civil servant wey be artisan how will dey cope? |
Farm and mining instant withdrawal to your wallet Don't sleep in this http:/// bitcoin_farm_ver2_mining_bot?start=7014305554 |
olamakinde:Shut your trap. You are not a civil servant, am a civil servant so this is how it is |
And of basic salary is been increased by 32% then Rent allowance will increase by 32% Furniture will increase by 32% Transportation will increase by 32% Wardrobe will increase by 42% All the allowances will increase by 32% Including leave bonus. So from level 1 will earn nothing less than 110k to 130k a month |
0001Lagos:I don't know why you guys are so dump, federal government can pay 250k if they want to but they need to put state governors in consideration before approving such amount, and can't you see the news on nairaland.com here that governors forum declined the 60k wages, so this is not federal government problem again, let pressure our state governors to do the needful |
Beverlyjean:Bobo not even Akande go ask who knows their families well them go tell you |
Kukutenla:Am a Lagos State staff so don't argue with me |
Dubetex96:Bleep Eze ndi Ala, timini egbuson family money long gan shey because them no dey lousy like people from the East |
Kukutenla:Not the vision of ambode, it's was Fashola initiatives, you can only remember if you in Lagos when fashion was governor, it's was is project which he started the construction from agbara to marina blue line train and which his to proceed to Agege to island |
Not only in Nigeria quote author=God1000 post=128380250]Kenyans are very great runners, they are very good at long distance running. They are the ones winning every marathon race that is organized in Nigeria.[/quote] |
Sirmwill:Zoom the first pix you will see it |
Two months old Dell latitude 3190 for sale 4gb ram and 120gb SSD hard drive. Bluetooth,webcam and wifi Very clean and slick 68k Call or Whatsapp 07084242844. Ikorodu
|
