Cokacoola's Posts
Nairaland Forum › Cokacoola's Profile › Cokacoola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 33 pages)
STFUareyouGod:oya choose any one for here and get delivered to you within 24hours ![]() |
Estharfabian:This is why mamagee is still single at 48 ![]() |
misspicy:come back here , you must marry this year ![]() |
Lalasticlala: i won see this thread for Fp as i want take see your wedding pix for Fp ![]() |
Vjcray:bros wettin they vex you na I kwn your problem sha buh no worry, MONEY to marry go come before ending of this month just say amen |
Seun ==> baba, what is it na, we want to see mrs seun this year abi you want to be the first man to reach his "manupause" Kingtom ==> oqa abeq leave romancelanders girls for them boys na.... I heard that almost 5 qot preggy for you last year Mrcork==> abeq come and marry, we get liqht qirls here in naija both the bleached ones Airforce1==> i hear say your elder brother "VIC O" don release em album for "TWITTER" bros since album no let you release plss go and marry Naijaboiy==> they there they form "TREY SONG" o wey that fine boy expire even my grandma no gree for you ![]() Tosyne2much==> oga top ten please stop blashing them ladies and go find a wife.Onila==> madam, keep shouting team virgin till we start seeing you in MFM praying and fasting for husband Prettythicksme==> aunty, another saturday has passed oo Obontami: the only bros wey cry wey em asha.wo babe go transfer, you and FTBOY should go and marry o pussyysandie==> buh why person go they answer this khnda na, madam go and marry and stop flushing innocent kids Mention that nairalander that is old enough for marriage but still single and ask him to go marry N0te: this thread is not to insult or harm anyone just for fun ![]() |
Choi |
She should change to digger prettythicksme: |
Op, the wey ah go see you create thread "my baby mama ran away wid my kid" na dat day thunda qo fire you #just kidding man buh just use david saga advice yourself |
iamjayboss:oga, na your bleach? Why n0t hustle and use your money anyhow you want it ![]() |
Them they how them go take pay their fine b4 11:59 today and you still won borrow money frm them bros you are heartless |
Your name sound lyka hoe, you talk lyka hoe, dress lyka hoe, act lyka hoe and you dnt want to be addressed as a hoe You are foolish hoe ![]() |
kissval1388:choi, i miss WARRI.!! Just enta any aboki suya joint the one wey busy o for nyt, buy lyk 50#suya and he go gve you 950 change na wettin their senior broda cause ![]() |
All these rich niigerian men daughters have "ONE" in common and thats "UGLINESS" |
Keep your farm clean, dnt keep waste around cus dats what dat actract them and when c them. Mix salt and kerosine wid water and spray |
I remember this girl my secondry school, ss2 or so. After months of toasting and waiting, she was lyk "uche, i love you but you have to cum and tell my parents first b4 we start datinq cus i dont like doing things at their back" 0m0, na so ah take jet ![]() |
Whitey must born for me!!! See as kids cute |
MzPecs:if i break up with her, will you agree go date me? |
ladyF:who told you i didt show her my own ![]() |
I dont know how go type these thing cus am soo confuse. I caught my fiance peeping younger brother while he was taking his bath, i have been dating her for good 2year now and she have not shown me any siqn of cheating but this act is making me confuse.... Dunnno if i should confront her or just break up, please i need matured advice ![]() |
Side Effect of a good fucck |



