Car Talk › Re: My Toyota Corolla 2005 Model Is Overheating. Pls Advise by Cokahot: 7:19am On Feb 25, 2022 |
Leaky radiator or hose |
Phones › Re: . by Cokahot: 8:39pm On Feb 24, 2022 |
I need at least 0.86 btc AmericanDad: Send me ur wallet address |
Health › Re: Why Does My Vagina Smell? 8 Causes Of Vaginal Odour by Cokahot: 6:23pm On Feb 24, 2022 |
Pekus get normal smell,I can bear it. But once u shower and under an hour u chuck prick,e give u smell wey strong pass petrol own,den na to rush shaply go baff. Move. I hate stinky pekus |
Car Talk › Re: . by Cokahot: 6:14pm On Feb 24, 2022 |
Reply me na, abi ori eh buru ni |
Celebrities › Re: Yung6ix: Women With Stretch Marks On Their Buttocks Turn Me On by Cokahot: 6:08pm On Feb 24, 2022 |
I just got a big yansh nos did evening. Time to nack her under a week. Fine boy lounge style for 2days,the rest 5 days na banga Lee. Tripple sound banger 1hour,no cum. |
Phones › Re: . by Cokahot: 6:03pm On Feb 24, 2022 |
|
Car Talk › Re: . by Cokahot: 6:01pm On Feb 24, 2022 |
Yahoo boy,just open up. See na here them take dey burst boys and to God who made me,u no need dey expose yourself and all that. Now everybody don sabi u. U don fuc k up |
Car Talk › Re: . by Cokahot: 5:26pm On Feb 24, 2022 |
I don screenshot am since.hahahaha |
Business › Re: Social Media Accounts Flipping(how To Make $50 - $1000 Per Sales) by Cokahot: 4:40pm On Feb 24, 2022 |
R u not a dull thief. Ole KingGe: The Social Media Accounts Flipping Cash Cow eBook now available for sale for #3,000 only
I will show you how to buy and sell Instagram, Twitter and YouTube Channel for as low as $5 to $400 and reselling for $50 - $1000 depending on the account Followers or Subscribers.
You can add this as side hustle, you don't need to grow the account by yourself, just buy and reselling targeted social media account by countries.
Make payment of #3,000 only into
3058048611
Adedokun Hadi, FirstBank
And send proof of payment to me on WhatsApp /2347037429224 along your email address.
Cheers! |
Car Talk › Re: Please I Want To Know The Type Of Transmission Oil For Lexus Es350 by Cokahot: 4:18pm On Feb 24, 2022 |
Buy oando dextron 2. Na same tin with type 4 toyota. But dah one na 7500,while toyota own na 14k |
Car Talk › Re: Squeaky Noise From Engine Belt Area In Toyota Camry 2013 by Cokahot: 4:16pm On Feb 24, 2022 |
So you mean u didn't sell the car ba. Well u don fuc k up,no be naija again. Na another ish go come up. Bonjovi13: Thanks Gazzuzz for your kind response. It turned out to be the adjuster. I bought a brand new one and got an original engine Belt and the noise ceased.
Turned out that the Belgium adjuster I got was shitty. Car drives silently now. |
|
Car Talk › Re: . by Cokahot: 4:05pm On Feb 24, 2022 |
Odeh. I sabi your plate number, useless motor wey mechanic don work on taya,dashboard don open,gear don open. My guy rest, you are an upcoming yahoo plus boy. Oil and gas kor,fire and wind ni. Odeh AmericanDad: See how fresh I look going to work with my 3rd car an ES350....now go and die  |
Autos › Re: . by Cokahot: 4:03pm On Feb 24, 2022*. Modified: 2:31pm On Feb 25, 2022 |
Don't be fooled guys,gear has been tampered with,samething with dashboard. Don't be fooled. Don't go and but a problematic naija used car. Please and please. He is a yahoo boy staying at a wretched block of flats. |
Car Talk › Re: . by Cokahot: 4:01pm On Feb 24, 2022 |
Yahoo boy AmericanDad: See this idiot....Go and ask how much DPR pays and the juicy allowances they get and revert....oloshi...Go school u no gree...u see your life...ur a failure |
Travel › Re: A Moving Filling Station In Dubai Shocks Nigerian Man (Pix, Video) by Cokahot: 3:48pm On Feb 24, 2022 |
Abeg shey dubai dey sell tokunbo cars abi na brand new cars with nylon. Abeg |
Car Talk › Re: . by Cokahot: 3:33pm On Feb 24, 2022 |
Yahoo boy. I say nor worry, dem full nairaland pa and I get two wey be my school mates. Sheybi na oil sector ba,nor worry that your non existing company ,u go proof am or bail yourself with 50m. And no forget dem go mark all your properties with red paint and confiscation go follow. No worry, lastly I am far from poor,wetin be 20m. Odeh, u dey give yourself hope. Like I said, you go soon enter mugshot. AmericanDad: Put some Respeck on my name...Miserable simp  |
Car Talk › Re: . by Cokahot: 9:44pm On Feb 23, 2022 |
When efcc go strip u ,u go hail. I hate stupid street dumbo like u,u no just get sense. Continue, na me go Laff u pass for your mugshot |
Autos › Re: See And Pay Again.. Reg 05 Toyota Camry Le.. 1.870 by Cokahot: 5:21pm On Feb 23, 2022 |
How much come be tokunbo,u must be joking |
Crime › Re: Young Nigerian Men Perform Ritual For Money Inside A River (Video) by Cokahot: 5:09pm On Feb 23, 2022 |
The end of them no dey tay,sometimes I dey always ask,shey na those demons with spirit them,dey take over the driving or na them cey cause the accident. Cos these ones accident na sure banker for them ritualists. |
Crime › Re: Usa Whatsapp Number For Promo Till 10am by Cokahot: 4:57pm On Feb 22, 2022 |
|
Crime › Re: Usa Whatsapp Number For Promo Till 10am by Cokahot: 12:22pm On Feb 22, 2022 |
Odeh. Something wey dem dey do for 500 naira.oponu |
Romance › Re: I’m Giving This Phone To My Girlfriend's Sister Without Her Knowing by Cokahot: 12:20pm On Feb 22, 2022 |
U r a dumbo |
Car Talk › Re: Squeaky Noise From Engine Belt Area In Toyota Camry 2013 by Cokahot: 12:21am On Feb 22, 2022 |
Sell the car |
Romance › Re: I Met This Girl In Less Than 2 Weeks. NOW THIS!!! by Cokahot: 10:10pm On Feb 21, 2022 |
U shud af fucke d her dat 1st night. U fuc k up |
Car Talk › Re: How Do Thieves Open The Bonnet To Steal Battery? by Cokahot: 9:47pm On Feb 21, 2022 |
Once ders an impact,na explosion followed by fuel tank,unless Na God dey drive that day. fineboynl: acid battery. |
Family › Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Cokahot: 9:27pm On Feb 21, 2022 |
Rx 350. swagficient: Sorry about that. What was the make. How much was it. I say amen.Rav 4 it is! |
Car Talk › Re: How Do Thieves Open The Bonnet To Steal Battery? by Cokahot: 9:27pm On Feb 21, 2022 |
If battery dey boot ,any accident from rear na explosion. Dat na y I ha8 German esp bmw |
Romance › Re: How Many Of You Did This In Secondary School? (PHOTO) by Cokahot: 9:20pm On Feb 21, 2022 |
Why,I never did that. My big pipe always went to their back,i gripped enuf,it pained me I didn't Bleep oyinda that year |
Romance › Re: See How I'm Spending My Evening ... PHOTO by Cokahot: 9:18pm On Feb 21, 2022 |
Yahoo boy,fbi dey nairaland and dem go soon round u up |
Family › Re: How Long Did It Take To Save Up For Your First Car. by Cokahot: 9:17pm On Feb 21, 2022 |
5months,after 8montbs valve broke and beginning of my problem. From there they tampered with gear. 2nd car loading and it must be rav 4 sport |
Family › Re: 1hp AC And TV Console For Sale by Cokahot: 9:15pm On Feb 21, 2022 |
That's not the original remote for the ac. 13k |