Car Talk › Re: Please What's The Actual Price Of This Car?? by Cokahot: 1:43pm On Mar 03, 2022 |
|
Car Talk › Re: Please What's The Actual Price Of This Car?? by Cokahot: 1:23pm On Mar 03, 2022 |
Make some components of your engine for lexus spoil,na thr u go know say na gold. U think say lexus na corolla. U no go pay workmanship,u no go buy engine oil abi. If u no get car,abeg avoid me pls. Nokio1: Which kain moto dem dey use 500k take service e get jet engine no? Nairalanders make una dey fear una shadow small |
Car Talk › Re: Which Car Can I Buy For 3.5m by Cokahot: 1:16pm On Mar 03, 2022 |
When u fully know well that ford parts no dey mechanic,make your Ford get issue after 7mo the of driving it as tokunbo,u go hail Ibkinter: There's alot you can with tgat budget. Theres a 2009 ford gt mustang convertible for that amount. Drop me a msg if interested. 07930797724 |
Car Talk › Re: Which Car Can I Buy For 3.5m by Cokahot: 1:14pm On Mar 03, 2022 |
Rx 330,rav4 4 plugs 08,mdx 08,ml 350 06,camry v6 2011,acura tsx 2012,honda pilot 2009,corolla 2010,accord 2011,.them sara |
Car Talk › Re: Please What's The Actual Price Of This Car?? by Cokahot: 1:12pm On Mar 03, 2022 |
Pedestrian fuc k off my mentions and get busy clems88: you be the Ekpa. Idiot |
Car Talk › Re: Please What's The Actual Price Of This Car?? by Cokahot: 1:05pm On Mar 03, 2022 |
Odeh, dem tell u say na 1 car I dey drive. clems88: you carry your lie come here too ? You wey dey find car from Cotonou to buy  |
Car Talk › Re: Please What's The Actual Price Of This Car?? by Cokahot: 12:56pm On Mar 03, 2022 |
Rx, na me still spoil the car by over revving the turtle and some componentsin the engine got damaged,after replacement,I no waste time sell am. oladipuposadeeq: are you serious what kind of car is that boss  |
Travel › Re: I Just Got To The Gambia by Cokahot: 12:49pm On Mar 03, 2022 |
Last place on earth,I'd rather go kenya |
Car Talk › Re: Please What's The Actual Price Of This Car?? by Cokahot: 12:42pm On Mar 03, 2022 |
I bought a car for 3.7m,used 500k to service it,used 200k for fueling. Later sold it at a loss for 3.2m. Abeg I need buy brand new car and it must not be kia or hyundai |
Car Talk › Re: Please What's The Actual Price Of This Car?? by Cokahot: 12:40pm On Mar 03, 2022 |
Max 1.9/2m on the dot. Rem ita a honda. If u see toks for 2.5m. Tell the dealer to go to hell |
Family › Re: My Younger Sister Has This Entitlement Mentality. Help I'm Scared For Her. by Cokahot: 10:58am On Mar 03, 2022 |
It's not her, edo ppl are lousy. I have lived with them for 10 good years and I know how they do behave. U see that her age,age 22,na time bomb age and if care is not taken,she go cast. Let life humble her,allow her be. She be teenager and she never get sense yet. I sure say she no be virgin sef. |
Politics › Re: Which States Will Produce The Most Electricity? by Cokahot: 9:57am On Mar 03, 2022 |
Edo state,at 1hr a week and e go be Saturday night for 8pm to 9pm. Take iron cloth,pump water,go church on Sunday, go pray. |
Romance › Re: My Girlfriend Refused To Put My Picture On Her WhatsApp Status by Cokahot: 9:09am On Mar 03, 2022 |
Shez not yours |
Celebrities › Re: Jnr Pope Meets Secondary School Mates After 24 Years (Photos) by Cokahot: 8:14am On Mar 03, 2022 |
Who gifs a fuc k. Wack ass asaba epic movie actor. |
|
Car Talk › Re: Can Exhaust Net Be Removed And Replaced Wit Iron Pipe By Panel Beaters? by Cokahot: 5:40pm On Mar 02, 2022 |
Net abi catalyst |
Car Talk › Re: Toyota Land Cruiser Or Highlander by Cokahot: 5:38pm On Mar 02, 2022 |
Ubdeyvsee cruiser and u dey see highlander. Shey highlander dey do v8 or v12. Cruiser all the way,e good for naija Road. Over rugged,built for dubai desert |
Car Talk › Re: How Many Kilometres Can Your Car Travel Per Litre Of Fuel? by Cokahot: 5:37pm On Mar 02, 2022 |
Mine is 25mpg,but due to bad fuel it dropped to 20 |
Car Talk › Re: What Is The Highest Mileage you have seen For A Nigerian Used Car? by Cokahot: 5:36pm On Mar 02, 2022 |
No be by mileage,na by if the engine still dey work with gear. Mileage don't mean shi t |
Romance › Re: I'm In A Fix... HELP ME! by Cokahot: 12:59pm On Mar 02, 2022 |
It's a game of cat and mouse,Tom and Jerry. |
Romance › Re: As An Upcoming Billionaire This Is The Kind Of Woman I Want by Cokahot: 12:18pm On Mar 02, 2022 |
Flat tommy for naija,keep dreaming |
Christianity Etc › Re: Happy 80th Birthday To Pastor E.A.. Adeboye by Cokahot: 9:07am On Mar 02, 2022 |
Anti christ |
|
|
|
|
|
Culture › Re: Anambra Masquerade Burnt to Death During Cultural Festival by Cokahot: 10:23pm On Mar 01, 2022 |
Hey abi na bucket of water shaps. Well hey hey no save am sha |
|
Autos › Re: Import And Exporter Via Cotonou Border.07034481325.07062986225 by Cokahot: 10:02pm On Mar 01, 2022 |
Scam |
Crime › Re: Scammers by Cokahot: 8:37pm On Mar 01, 2022 |
And the acct holder na private acct How dumb |
Health › Re: Young Man Commits Suicide After Losing N1.5 Million In His Bet Account (photos) by Cokahot: 2:08pm On Mar 01, 2022 |
While me lost 5m to btc 2months back. I no die |