Romance › Re: If Your Girlfriend Or Wife Is As Fine As This, You Should Thank God Everyday by cole19(m): 4:13pm On Oct 27, 2014 |
 wit dat two unripe pimples on her chest and dat idi pelebe??..  Read my signature |
Romance › Re: 19yr Old Lady Married To A 21yr Old Man Shares Romantic PHOTOS by cole19(m): 4:03pm On Oct 27, 2014 |
Me!!! Propose to lara for dis kind condition  If I hear..  |
Romance › Re: 19yr Old Lady Married To A 21yr Old Man Shares Romantic PHOTOS by cole19(m): 4:00pm On Oct 27, 2014 |
Dou... E no concern me o...
Bt its gud nd sweet when dere is money.#maybe de both parents are made#..but without dat!!!??
Its called shi t |
Jokes Etc › Re: Funny Pics(made In Naija by cole19(m): 7:13pm On Oct 17, 2014 |
 ;DI laff to say I cum dey mess |
|
|
Family › Re: My Wife Just Told Me She Has A Boyfriend And That There Is Nothing ℓ̊ Will Do by cole19(m): 7:13am On Oct 13, 2014 |
Lay banana magun for her..  Thank me later |
Education › Re: Nigerian Words You Thought Were English by cole19(m): 6:47am On Oct 13, 2014 |
'Wetin' man go do dan to dey look noni |
|
Romance › Re: How Do You React To An Accidental Kiss by cole19(m): 9:27pm On Oct 12, 2014 |
 If ur babe lips and teeth be like omo baba own.. Posibilty dey for kissing accident sha |
Education › Re: For $100m Will You Set Your B.sc Certificate On Fire? by cole19(m): 7:05am On Oct 12, 2014 |
I go buy complete feeling station, drop all de fvckin cert dere and set it ablaze lobatan..  Show me de money.. |
Romance › Re: She Won' T Have Sex With Me by cole19(m): 12:39am On Oct 12, 2014 |
Dem wire craze for dis op head seriously... Second handed pomo?? Yet e dey hungry u  U mumu o  |
Romance › Re: How Many People Did U Date Back In High School? by cole19(m): 4:22pm On Oct 11, 2014 |
 Only nike noni.. We started bleepin at ss2 |
Romance › Re: How Would You Handle This Situation ? by cole19(m): 4:15pm On Oct 11, 2014 |
Trust issueS.. Go work on dat |
Romance › Re: My Experience With Jehovah Witness Girl Today, See Dressing (picture) by cole19(m): 3:13pm On Oct 11, 2014 |
Ebola catch u for hand?  |
Romance › Re: Is This Message Enough To Break Up With My Girlfriend..........*see Screenshot* by cole19(m): 12:19pm On Oct 11, 2014 |
Ma advice....
Dnt loose her... She is de honest type.. |
Romance › Re: Uncommon Romantic Gestures That Will Make Your Girl Weak At The Knees by cole19(m): 10:39am On Oct 11, 2014 |
Not all gals love money..??  mtchwee Go try giv biola bingo....  |
Romance › Re: I Need Tips On How To Propose To My Boyfriend by cole19(m): 11:54pm On Oct 09, 2014 |
Wait  Him dey shy sef if him wan strap?.. Answer my question, den I go giv u de best advice.. |
Romance › Re: Please Help I Hope Nothing Happen Btw Them. My Fiance Visit Her Ex by cole19(m): 5:22pm On Oct 09, 2014 |
Try shallow her wit juju or sumtin... But noh use bible or quran o  woman noh send dat two o..  Go try pakage ileya cow horn, cowries and sum epo pupa. Nd cum try miss water nd salt make she swear wit de horn nd drink water ... Guy!! Ododo go reveal shapshap.. I go send u my account numba later.. |
Celebrities › Re: Who Is Your Nigerian Celebrity Crush? by cole19(m): 3:41pm On Oct 09, 2014 |
Hmm..but adenuga daughter don marry  Nobody jor  |
Romance › Re: My Fiance Is Very Dirty by cole19(m): 5:17am On Oct 08, 2014 |
Hmmmmm... Go try listen to one of tope alabi song... Agbelebu Thank me later  |
Properties › Re: Self Contain Or A Room In A Flat At Yaba/surulere by cole19(m): 3:08pm On Oct 03, 2014 |
Sory op.. Hw much can I get a single room sef at surulere pls.. Though, I wil make I giv u a cal.. But leme knw de price here first..  |
Romance › Re: What Will You Do If a girl (your girl) Send This To You? by cole19(m): 12:54pm On Sep 12, 2014 |
i wil reply her wit.... heya, cnt go out here on banana island once is late, and ma bodyguard is sick. and wud hav even manage go out wit de helicopter to get u de airtym,but ma dad tuk it out to visit adenuga. m sory baby. maybe next time  |
Politics › Re: PICTURES Of 91ce At His Campaign For Senate 2015 by cole19(m): 12:45pm On Sep 12, 2014 |
all the way bro.... |
Romance › Re: New Ways Gals Request For Airtime?? by cole19(m): 11:33pm On Sep 04, 2014 |
Big4wig: Make una see message wey this girl send me on facebook just 20 minutes ago oooooo HEy Babe I am sorry baby, i didn't make it today because my iphone had a problem and my ipad battery is dead, my sister is with my samsung galaxy Note and I left my BB Q10 at school. Am just here at home so bored since my parents went to the U.S, i would have skyped with you but I misplaced my Apple laptop power pack so i have to hit S.A tomorrow to get a new one. I also wanted to go to the mall tonight but my Aunt went out with the Range Rover keys and my elder brother went with the Hummer. Baby am so stuck here since i hate driving the Benz, and i tried calling the driver to bring the Pajero jeep but i have no credit.... Can you please send me airtime for so i can call him?.
Wetin una suggest make I tell this gal?? U for use ur mecedese g65 go get airtym for her, but una security for banana iestate don't allow pipu go out at dis tym except u use helicopter and ur pilot no dey around. So make she no vex sef.. |
Romance › Re: . by cole19(m): 1:34pm On Sep 04, 2014 |
emma4much4u: this is not about d sex or her behavior,I knw dat nobody is perfect...I was neva crazy about her 4rm d start..maybe it is too late to quit Den why u proposed?  |
Entertainment › Re: Meet Man Addicted To Eating Bricks And Stone [PHOTOS] by cole19(m): 11:28am On Sep 04, 2014 |
:oMenh.... See fine boi |
Jokes Etc › Re: My Daughter's Finepussy(picture) by cole19(m): 3:50pm On Sep 03, 2014 |
Ewu mpama  |