Crazo's Posts
Nairaland Forum › Crazo's Profile › Crazo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
Flashh:To a very large extent she comes from a successful family hence success supos transfer to am. Na secondary school parole so no be today |
Flashh:Na surulere dem start from and not readymade |
witorwitoutyou:bros her father na one lowkey millionaire.. the man no dey show or cast himself.. As an undergraduate she been get two cars wey she dey control apart from the one wey Ahmed musa buy am on her birthday ooh. She been done know onazi since when the guy no get nothing wey be say na she dey help the guy.. I know these cos i happened to live in the same house with her for two years and i was opportuned to meet onazi and relate with him . And on a lighter note her family stay in magodo not surulere.. lol |
Flashh:if only you knew half of the story, you'll have a different view to the topic... |
witorwitoutyou:and what gives you the assurance that they wia paupers ? una go just dey misyarn anyhow |
missuniverse:bhet madam you harsh small ooh.. kuku kill jake na abi wetin remain ? |
![]() cremedelacreme:maybe u dint notice ni.. she dey IDE ESU and KOTO AYE.. she do waka pass sef for this AYAMATANGA feem.. ![]() cremedelacreme:maybe u dint notice ni.. she dey IDE ESU and KOTO AYE.. she do waka pass sef for this AYAMATANGA feem.. |
Geofavor:face topic |
Geofavor:. Alaye izz dah why we are here ... who blame game don epp![]() ![]() |
GettysBurg:Bros na 500 oh..e no geh pricing at all.. Even sef those security guys dey always get change,even if you like make you carry international denomination come dem go give you change..am sure dey must be change agents walahi |
Oga dioxidane U no update since all dz years I been forgive u for dah one U come back u no apologize I been forgive u for dah one sef U come kill honorable mustapha join ontop all ur sins..baba no forgiveness for dah one..bros u don fvck up.. Tho u lost concentration at a time,I think the wait was worth it..big kudos |
Toby77:Buh bros shei u know if it was an average nlander wey no popular the thing for no cast reach this one. Baba people dey beef that bros gan oh. Some people wey go look d oda side on a good day cum dey spit venom and brimstone. Pesin wey dey stay white house no dey use oil hand rub wall |
wonlasewonimi:Looool. True that boss. Shei you sabi say I never knew underG parol dey go on for dz NL wey big reach dz one??.. Na complicated web everything be |
Gamesmart:Looool. He actually flew KLM . London-Amsterdam-Nigeria. You know he's a man of repute so he has to come over to the branch he was 'dormiciled' and speak to the manager directly.And as an IT consultant at least from the little I know(which is actually close to nothing), you can actually forecast the market and come home when you feel the demand will be low. Buh e be like say bros own na wash because that time when he been come 'lagos' na one of the peak periods for UK, so if u leave lasan na poundsES don fly go be that oh. What I can deduce is he scammed the girl,emotionally,psychologically and financially buh it is the extent of the financial aspect that I don't know. Kudos to the girl for coming out tho,most people will just bottle it ni. But she ought to have suspected one or two of his dealings tho, she fumble for that side |
jaybee3:Na worst case scenario I dey try help am paint oh. And it aint worth it flying close to 24hours (depending on his flight handler and stop-overs) just to cumman do BVN and wah did he call it again sef?? Did he come to lagos I don't know but I actually doubt it, and the doubt tilting more towards the negative side. |
Toby77:Loool.. Bros wetin I dey try yarn be say 'even if' according to the pic e painted ooooo, e came to lagos, e would have spent more than that on his BTA talkless of his flight. Ez actually a smooth talker and I respect him for that. |
wonlasewonimi:Exactly. BVN is just 30pounds in the UK. He could have saved himself the trouble of traveling down to lagos and all. And am sure he must have spent more than that on his 'flight'. Depending on where he his going and his mode of transportation, ordinary BTA sef might be more than 30pounds |
Adedoks:bros hope u still dey BELIEVE ![]() |
Oga rapmike no mind am abeg, na ARO d guy dey do..Good job boss |
HerTotoDeySmell:Erhmmmm..Mr OP sir I beg to disagree o..na only cherlene and big boobs sorry sabrina abi na sarimah na im me I see o..odaz no worth the all time hall of fame |
Iamsynord:Does HE need epa ?Loool ![]() |
YoungestMuller:Congratulations bro, I actually tot t was a rainbow o |
emmyfresh200:abeg wah specie of dumb are u and youngest muller ![]() I need to know the color of ur problemS |
olashas:i know right ..abeg who go borrow me next line to use abi how do you people network on nairaland ![]() olashas you can come to my rescue also sha |
erhmmmmmm |
olashas:sorry ehn.. The God of Abraham, Isaac and Jacob, and the 32 deities that protect O.A.U will help you through this trying times.. nice dp tho ![]() |
olashas:heyaa.. we are all still mourning gafar's death. The last time i had that feeling was when pac and big got shot ![]() |
gimakon:Guy please tell me u r not dz dum.b real life ![]() |
justified19:Emawo bobo yi sha did u see or 'hear' me talk about being rich or being poor.. Whats my biz if he is rich or poor abi shei e dey feed me ni .. U just left the totality of the argument.. Red herring |
justified19:Bros talk with sense na.. He said he attended oau, i can't say about other schools o but i know oau and unilag have a fair percentage of electricity.. And bros no be every time you go dey cook na shooooo |
Larrysun na u biko |
? una go just dey misyarn anyhow
