Celebrities › Re: Davido Hang Out And Snap With Ronaldo (pics) by crazyABO(m): 6:00am On Jun 29, 2017 |
MDsambo: Thats nothing compared to someone with more than 100m followers am sure u have like 300 follower coz I no knw wetin concern u bros  |
Celebrities › Re: Juliet Ibrahim Shows Off Her Curves In Red Dress by crazyABO(m): 5:57am On Jun 29, 2017 |
If na so everybody dey get killer curve I wonder hw many people would be left on earth with curves like amber rose own  |
Celebrities › Re: This Should Be The New Cabin Biscuit Cover – Wizkid Throws Major Shade by crazyABO(m): 5:56am On Jun 29, 2017 |
Damn Naija get bad mouth  the nigger ryt sha  |
Celebrities › Re: Donald Trump Trolls CNN As FNN 'fake News Network' by crazyABO(m): 5:55am On Jun 29, 2017 |
Kobicove: The Donald doesn't give a damn  he even went ahead to America's got talent to show his craziness dah guy is weird mehn can't wait for July4 wanna listen to his speech  I knw his gonna say some stupid shit  |
Celebrities › Re: Maima Nkewa In Racy Beach Shoot by crazyABO(m): 5:52am On Jun 29, 2017 |
Where are the vas's crew  |
Celebrities › Re: Hidden Truth About This Stature by crazyABO(m): 5:03am On Jun 29, 2017 |
When dem dey share shame oyinbo babes dey watch NETFLIX den  |
Celebrities › Re: "I Am Not A Runs Girl" - Nollywood Actress, Adunni Ade Tells Critics by crazyABO(m): 5:01am On Jun 29, 2017 |
No be ur type dey do runz jawe no mind dem  but if u go kill my hope wey u go f**k up penre  |
Celebrities › Re: How To Open Any Lock With Just 3 Office Pins by crazyABO(m): 4:56am On Jun 29, 2017 |
Don't drink dem no go listen  see her life at the party nw  wo aye lode  |
Celebrities › Re: E-Money Shows Off His Golden Sitting Room by crazyABO(m): 4:54am On Jun 29, 2017 |
I bet my left balls e go reach fp  |
Celebrities › Re: Listen To Madonna University's Official Song. (admin Pls Take This To Frontpage) by crazyABO(m): 4:53am On Jun 29, 2017 |
They should take it to fp cz it's national anthem or it the Nigeria pledge  Is like tetanus is in ur brain  |
Celebrities › Re: NO CHILLS! Fan React To Davido's Tweet (photo) by crazyABO(m): 4:52am On Jun 29, 2017 |
Na ds kind people dey loose hope  I no blame self wetin aboki knw about music  If u check him phone nw him latest davido song go b GOBE or SKELEWU  |
Celebrities › Re: "Ore Ronaldo" – Davido Still High On Ronaldo’s IG Follow by crazyABO(m): 4:50am On Jun 29, 2017 |
Shey e never do u ehn  alabuku na u dey give dah wizbaby something talk  |
Celebrities › Re: Wizkid Releases Cover Art For His EP To Drop July 14 by crazyABO(m): 4:49am On Jun 29, 2017 |
Shey na alaba boiz do d cover ni abi wetin b ds  After all d intn'l hyping  |
Celebrities › Re: Olamide Savagely Shades Falz Live On Stage, Takes Side With 9ice [video] by crazyABO(m): 4:48am On Jun 29, 2017 |
Birds of the same feather they say flocks together  so why should I be surprised  Ode adaripon oshi  |
Celebrities › Re: His Songs Last More Than - Fans Blasts Each Other Over Reekado Banks by crazyABO(m): 4:46am On Jun 29, 2017 |
Last longer than wah ehn op  ur title self no relate  abeg no lemme talkooo  |
Crime › Re: Police Parade Killers Of Abdulhakeem Bauchin Bauchi, Hired By His Ex-girlfriend by crazyABO(m): 8:08pm On Jun 28, 2017 |
Lmao the guy still dey chill with person ride e nor even care  |
Crime › Re: Police Parade Killers Of Abdulhakeem Bauchin Bauchi, Hired By His Ex-girlfriend by crazyABO(m): 8:06pm On Jun 28, 2017 |
Seems the police are working immensely this days or am I the only one noticing their improvement  more greese to u guys elbow  |
Celebrities › Re: Nigerian Lady Proposes To Her Girlfriend by crazyABO(m): 8:41am On Jun 28, 2017 |
Kathmandu: Are you alright don't think so he just got back from rehab  |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Replies Haters After Her Father Returned Her Bride Price by crazyABO(m): 8:31am On Jun 28, 2017 |
She said she ain't gonna reply but what dd she just did nw  Responding I guess  |
Celebrities › Re: 'my Hair 'are' Not Cheap, I Change It Every Four Days, $500 A Week' - Bobrisky by crazyABO(m): 8:30am On Jun 28, 2017 |
If I tell u I knw wah to say abt this guy matter am actually lieing  |
Celebrities › Re: Nigeria Highlife King 'adekunle Gold' Set To Release First Single Off Second Alb by crazyABO(m): 4:42am On Jun 28, 2017 |
Hope it nice sha  Looking forward to it sha  |
Celebrities › Re: Runtown's Mother Tells Him "Change Your Name To Runworld" by crazyABO(m): 6:15am On Jun 27, 2017 |
Tell me which mum doesn't want the best of her kids  Joy of mother hood  |
Celebrities › Re: Checkout Davido 30 Billion T-SHIRT by crazyABO(m): 6:07am On Jun 27, 2017 |
How many people thought it was one T shirt which is worth 30billion the op meant  The kind swear wey I go give op ehn ijebu dey invent am  |
Sports › Re: Obafemi Martins And Abigail Barwuah, His Baby Mama In Loved Up Photo by crazyABO(m): 6:06am On Jun 27, 2017 |
Ogaooo obafemi at ur age u too never settle down na baby mama league u self dey play  |
Celebrities › Re: Oshiomole Spotted With His Wife In America (picture) by crazyABO(m): 6:05am On Jun 27, 2017 |
Chai this reminds me of dah mtn caller tune "who no like better thing make I see"  |
Celebrities › Re: Chioma Obiadi Dances At Miss Tourism International Talent Show by crazyABO(m): 6:53pm On Jun 26, 2017 |
Na only God knw how many checking there pu**y as gone through  |
Travel › Re: 5 Train And Railway Safety Mistakes Nigerians Make Too Often by crazyABO(m): 6:50pm On Jun 26, 2017 |
No b for here Naija if dem never sit untop train dem never enter train  |
Celebrities › Re: Voice Nigeria Coach, Yemi Alade wears cleavage baring outfit to the show. by crazyABO(m): 6:48pm On Jun 26, 2017 |
She doesn't really have that killer body though  |
Celebrities › Re: Rukky Sanda Show Off Gucci Wears In New Adorable Photos by crazyABO(m): 6:45am On Jun 26, 2017 |
praizephoto: cc lalasticlala fynestboi wah u colour dem for  To come n move ds to fp  Does this place looks like yaba that u r show casing wears  |
Travel › Re: Lady Encounters A Nosy Man In A Public Transport (Photos) by crazyABO(m): 6:40am On Jun 26, 2017 |
The person who took dah pix is far worse dan d man  |
Celebrities › Re: My Husband Doesn’t Mind Me Twerking - Mercy Johnson by crazyABO(m): 7:51am On Jun 25, 2017 |
Oya twerk lemme c u  |
Crime › Re: Family House Where Evans’ Wife Lived Before She Got Married (photo) by crazyABO(m): 7:33am On Jun 25, 2017 |
Very soon nw we go dey swear for each other ontop this Evans matter wey una dey carry come fp  |