Celebrities › Re: Wizkid Upsets Twitter With Racy Tweets And unclad Photo of Unidentified Lady by crazyABO(m): 10:36pm On Jun 17, 2017 |
hustleranthem: in 2baba's voice..as u dey for here dey claim u holy so,I hope u holy pass Elijah sha,hope u holy pass the prophet sha? in same 2babas voice nobody holy pass eh look into my eyes and tell me say u holy pass eh  |
Politics › Re: Fire Destroys Oladipo Diya's House In Lagos State (Photos) by crazyABO(m): 10:25pm On Jun 17, 2017 |
See how all of dem serious like say na lodon tower dey burn  if it was an ordinary man's house nw it would have been another story entirely  |
Celebrities › Re: See What A Woman Allegedly Did To Her Husband's Girlfriend In Cross River by crazyABO(m): 10:20pm On Jun 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Davido Scared Of Death As He Fly In The Sky Looking Down The Sea (PICS, VID) by crazyABO(m): 10:06pm On Jun 17, 2017 |
If na banana wey one fall on person nw him face go clearooo bad man  |
Celebrities › Re: Davido Storms Follower's Instagram Page To Fight Him, See Reply He Got by crazyABO(m): 9:57pm On Jun 17, 2017 |
I no blame d nigger na davido wey dey ff person like ds drag matter I blame c d girl starving looking face self  |
Crime › Re: How Evans' Kidnap Of A Lagos Pharmacist Led To His Arrest (Photo) by crazyABO(m): 9:44pm On Jun 17, 2017 |
Mod is like ur brain is paining u  or u wish to b unfortunate ehn  |
Crime › Re: Nigerians Are Angry With Evans' Family For Pleading For Mercy by crazyABO(m): 9:36pm On Jun 17, 2017 |
His not only mercy dey should plead for johnson  |
Celebrities › Re: Wizkid Upsets Twitter With Racy Tweets And unclad Photo of Unidentified Lady by crazyABO(m): 9:28pm On Jun 17, 2017 |
hustleranthem: oga park well,how many people u don give back to? Just mind ur business and leave d young man alone..una just like to dey criticise people life..its one life man,live it the way u choose..stop procrastination can c u are a die hard fan so nothing can change ur sense or reasoning  n asking how many ppl I gv bk to well I do to friends I knw I could help even if not mch  the people n fan made him who he is today n he earned his money from the people so wah u saying  I ain't criticizing him well mayb u don't knw d meaning sha  u telling me to mind my business like u already not minding urs so u ain't in any position to tell me dah so go f**k ur self man  he ain't better dan dose dat does all his good at is weed smoke n f**k dumb head fan  |
Celebrities › Re: Funke Akindele Shows Off Beautiful Face In New Make Up Photos by crazyABO(m): 11:40am On Jun 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Laura Ikeji: I'm Still Pregnant by crazyABO(m): 11:38am On Jun 17, 2017 |
Sheyb dem say u don go born  lol u won't hide ur child from us ;Ddont mk promise u can't keepooo even if d baby no.... mk I no talk  |
Celebrities › Re: Wizkid Upsets Twitter With Racy Tweets And unclad Photo of Unidentified Lady by crazyABO(m): 11:33am On Jun 17, 2017 |
hustleranthem: ogbeni go hustle ur own.. wetin u want make he give u or d masses? Na him b Jesus..were u dey wen he dey trek go studio for Ojuelegba/shita.. mr man are u wizkid  N I never asked for his help I said he should gv it to ppl who deserves it like others does cz he ain't by anything better dan dem ok  and stop naming shita n ojuelegba like u knw d area dan me! He ain't even from the ghetto side  I was born n brought up surulere before I left naija so STFU  |
Agriculture › Re: Agriculture Is Not The Magic Solution - By Simon Kolawole by crazyABO(m): 11:28am On Jun 17, 2017 |
Op next time just make it simple and short for people like us who don't love reading nouvels  ha this mad man dey ontop me sha  |
Islam › Re: Trending Anti Terror TV Ad: God Is Greater by crazyABO(m): 11:00am On Jun 17, 2017 |
alcmene: If i hear say my heart melt.......
As far as am concerned, the reverse is the case......
Religion of peace my hairy nyashh even if sense is free drink n u win am dem still no go gv u  u should hv just obeyed simple rules n reg u need bannooo  |
Islam › Re: Trending Anti Terror TV Ad: God Is Greater by crazyABO(m): 10:59am On Jun 17, 2017 |
Alihamdulilah robilialamin  |
Celebrities › Re: See How Wale Ojo Grabs Omotola Jalade By The Waist, In Alter Ego Movie Cover by crazyABO(m): 10:54am On Jun 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Lol! Something Finally Falls On Davido LOLZ by crazyABO(m): 10:28am On Jun 17, 2017 |
Why d girl mean like ds ehn  |
Celebrities › Re: Wizkid Upsets Twitter With Racy Tweets And unclad Photo of Unidentified Lady by crazyABO(m): 10:26am On Jun 17, 2017 |
Na wetin e sabi b dah! Truly a kid! Waiting for d day his gonna gonna gv bk to his fans or d masses  |
Romance › Re: Bride Shares Her Touching Life Experience (Photos) by crazyABO(m): 10:08am On Jun 17, 2017 |
I ddnt read it though but I know she's trynna tell us all she went through before marriage that's wah dey all say :-Xwaitinf for the day otedola's daughter will get married n gimme this kind story mk I nor talk  |
Phones › Re: 7 Good Android Phones You Can ACTUALLY Buy Under ₦70,000(without Brking D Bank by crazyABO(m): 7:25am On Jun 17, 2017 |
NwaAmaikpe:

Why will anyone even use a phone cheaper than 70k
In my opinion, if you can't afford a phone, then don't use a phone. most expensive  daft as ever snap ur phone while holding it make we see and I will show u mine idiot na dre type dey use c1 disturb people peace for social media idiat  |
Properties › Re: London Tower Fire: Huge Protesters Storm Council Building, Demands Justice(Pics) by crazyABO(m): 7:19am On Jun 17, 2017 |
Imagine dey see water dem dey complain water shortage  Dem see van dem dey find helicopter  Naija if we see bucket of water e for sweet us or bicycle rescue team self  and to protest dey sweet me see as everything fine  |
Education › Re: I'm Filing A Lawsuit Against JAMB by crazyABO(m): 7:16am On Jun 17, 2017 |
Bros pls use dah money go babcock or covenant abegi  don't say I ddnt warned uoooo  am sure u must have chosen law in ur course  |
|
Celebrities › Re: See How Wale Ojo Grabs Omotola Jalade By The Waist, In Alter Ego Movie Cover by crazyABO(m): 6:52am On Jun 17, 2017 |
CplusJason: Please help me with the title.  see wetin one release Konji has turned u too  |
Celebrities › Re: See How Wale Ojo Grabs Omotola Jalade By The Waist, In Alter Ego Movie Cover by crazyABO(m): 6:52am On Jun 17, 2017 |
pweetiedee: It is a husband, not "an husband"
plus, her husband knows she is an actress, he loves her and what she does. they have four kids together.
they've been married for many years.
Just leave it like that. ose madam nouvelle laurette  |
Celebrities › Re: WATCH What You Drink: Woman Who Made Alot By Selling Fake Palm Wine Busted by crazyABO(m): 6:48am On Jun 17, 2017 |
This should be in crime section op and can u do us d favour or translating Wahs dey were saying for those of us who doesn't understands ur language pls  |
Celebrities › Re: Mercy Johnson's Daughter, Purity As A Little Bride At Her Uncle’s Wedding by crazyABO(m): 6:35am On Jun 17, 2017 |
She really looks like her mum  n pretty  |
Celebrities › Re: Take A Look At Wizkid’s Family – His Mum, Dad, Sons And Babymamas by crazyABO(m): 6:28am On Jun 17, 2017 |
U forgot to add his stingy like hv never seen him give out to the masses or charity home  |
Celebrities › Re: Between Actress Georgina Onuoha, Tboss' Nose Ring And A Fan by crazyABO(m): 6:25am On Jun 17, 2017 |
If person call am bull nw she go vex  |
|
Celebrities › Re: Fans React To Dope Photo Of Efe (photos) by crazyABO(m): 6:20am On Jun 17, 2017 |
Is dre another definition for dopeness again abegi  |
|
Health › Re: 6 Tips That Will Make Your Pimples Clear Very Fast (photos) by crazyABO(m): 11:10pm On Jun 16, 2017 |
Team fine boy no pimple  |