Curvilicious's Posts
Nairaland Forum › Curvilicious's Profile › Curvilicious's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 (of 112 pages)
Fallen heroes! Oh! She no gree pay dem last respect. Choi! ![]() How the bananas are fallen |
You see why I no like abroad, evrybody dey complain say I no like am. Hw one man go jst slap me nd go FOC because I black? Make em buy lunch 4 em papa! ![]() |
He stinks ewww #he dey mugu himself up nd down. Till he fall break waist b4 e go repent ![]() |
Olamide gan is to corrupt na so so spoy tins e dey always talk. Ba ki alede ![]() |
;DLol! Na by force to marry virgin again? Lol |
Wahala dey o! Hell done really near! If na B/C time them 4 don stone am to death. Choi! ![]() |
Hi, how much does the a castor oil pack cost nd how do I pay? ![]() |
@ pweetymii my dear sister thank u 4 free registration due to xmas bonanza @ nennynj STOP!!! What did I say? STOP squeezing, that squeeze wey u dey squeeze stimulates the mamalian gland causing u to lactate. Keep taking ur meds nd quit squeezing na b**b no be hand towel. Una good nite o. I scata big bag of baby dust from Shiloh 2015 to all of us. Jump in nd celebrate! |
Abeg ee make una leav dis fighting qwarruption mata. 4 dis our qwantiri 99% qwarupt. Even d Buhari mah go qwarrupt whn time reach! |
I c no romance here jare! Korede u can lie sha! Diariz God o ![]() |
@ 99billiondollar is clomid reaction don't be scared. Som sef d first nd last day of period will almost b black as in blackish red. All those reactions are the behaviours of clomid. Especially as it is ur first time. Mamas in d house biko wetin b d very first few personal signs of pg let's say like first few days? |
@ 99billiondollar am so sorry abt ur raised hopes. That's how clomid behave most times. It extend most women's cycle to 32 or 35days and most times it doesn't work on first use cos its used for correction/treatment of ovulation disorder so it is adviced to b used for a max of 6months but my gyn told me after 3months is better so it does nt cos permanent damage to the woman. @ Serefunmee thank u my sister another b I dey get dis injection like feel 4 my bu*t I no knw o. I also pray say @ d end all of us go happy carry our baby 4 hand go do baby dedication iJn. Receive baby dust eeeeeveryone of us! |
@ 99Billiondollar my first clomid ran wt bromocrypton, honestly I tot I wldnt survive it cos I was very sick tho my O came but d cramp lasted more than normal. The second phase I quit d bromo myself nd the O cramp stretch to day 21 of my cycle na wetin I c b dat o. @ Serefunmee great faith! Effectual fervent prayers availeth much. |
@ babyadorable thank you so much & I say a very big fat amen to that ur prayer! I'm on my second round of clomifene and I experience O cramp till abt day 21 of my cycle I don't knw why? Anybody knws? |
Hello mothers of great children, I have been reading this thread for some time now. Hope I'm welcomed to participate? I am ttc ing too. I pray God in His infinite mercy will grant our desires. Thank you all |



