Cyprus000's Posts
Nairaland Forum › Cyprus000's Profile › Cyprus000's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 90 pages)
Am begining to have faith on this guy |
obongproff:wetin dey the yansh wey una dey lyk to dig self...i no dey claim say na me holy pass but guy,all those things na big tym hype,wey boyz don dey turn to culture and e dey bad |
DDeliverer: ![]() ![]() ....guy don't go der,the gal na fire oo!.if you try she go chew your pulala |
pinkycute:omo see(catfight) E-war unfolding...watching in 3D as the war escalate |
COOLDK:now i can see,u are an automated mumu in the making.i don't need to trade words with villag boyz |
sori to say,there is nothing lyke LOVE,its just being hyped. |
.. |
tzoracle:lol...no mind dem,na pretenders dem be |
tzoracle:lol ![]() ...if na beauty,d gal na angle but my prosps with her be say she too dey raw.imagin this afternoon,i ask her if she go church,ha riply be say "baby am honey,i need to feel u inside me".shoo! On sunday again,gal wey we recently know each oda oo!.my screen shot app dey give me prosps,if not i for snap the conversation but i can't show u ha pics...na f*cktard if i xpose her identity |
Y nairaland dey chang my typin na? |
They hang transformer ![]() ...but sincerly speaking,they don't take it personal lyk we guyz do.normally we guyz shun her and move to d next one imediatly she sayz no while ladies use all they have to get the guy,no matter hw Long it takes.like one i met on watsapp...d gal na pest to my lyf,sori to say. |
.. |
The guy should let the gal know with prove that other people know about her treat. she wouldn't wan't to hurt him while ppl are aware of her treat |
Penboy:boil down to the same tin wey i dey talk,she fit murda u tinkin say na the only monie wey u get...highest wey i go do for her na to let her know my lawya,incase i die she go meet my lawya wey go read my "will" and tell her wer i drop monie for her and my kids upkip while my family own go dey anoda acct |
Penboy:lol ![]() ...weather u beliv am or not,no ever give woman ur ATM pin.xcept u want die bfr ur tym |
COOLDK:wen them say make una go skul,una no go gree.u no see wer i say bank statement say she withraw the millions in 100,000 serially.abi u smoke weed? ![]() |
[b]Giving my woman my ATM pin is wat i will never do,even say the ppl wey dey pushu me fo village dun finally catch me with their juju.this reminds me of one good man i new back den,he was rich and made a mistake by telling his wife his ATM pin,after about 2months into their marriag,the woman poisoned him at night and he died,that same night she took his ATM card in the middle of the night and withrew all the millions in his acct and went home.that was wen she started screamin that her husband is dead.during his burial, they needed do withraw som cash for his burial,only to find 15,000 in his acct,his business associats inssisted that the man has more than that in his acct becs he is a property agent and they just finished a land deal which paid them big so the man can not squanda that kind money in such a short period of tym,they had to get a bank statment which indicated that someone withrew 100,000 serially in the middle of the night.after much presure and treatenin the woman admited dat she did it and it is the handy work of the devil(sho make una live devil alone na!)Naso the guy own take finish bcs of foolishness,any guy who does that is lookin for death,mark my words.she may be innocent at first but evil has a way of taking a toll on ppl,she may not even know wen she has killed u bcs of greed,so guyz dont be a victim and for d ladies.am sori if i hurt ur feelins---PEACE OUT[/b] |
Its is not right,dont live under speculation and go to hell...check deutronomy 22:5 and see what the bible says abut this our topic |
yungchop:lol ...right from small.i have never liked young ladies,dey just turn me off,maybe its my nature becs anytim i see my guyz flirtin arund with all this yung gals.i just feel lyk shooting dem.a lady older Dan u and loves u will NEVER EVER disrespect u(fact),instead she will tread u lyk egg.all galfrnd i have had,are older dan me and it feels gud dating dem becs u dont need to wast ur tym tamin dem lyk d yung once. |
danyel09:i have promised myslf not to quote fools this 2015 but i have to tell u that,poverty has beclouded ur sense of reasoning,thats y you dont see possibility in life instead u are mentally slave to poverty...i dey abuja,come visit me,make i show u real cash,to relive u from mental slavery. |
jingh:God bless our generation for this statement |
lefulefu:nice reply |
Buhari surname is halaka...no debate about dat,if not he would have condemed the actions of his followers,at the 2011 general elections |
eighTHREAD:wer is the prove?,he did dat? |
So sad.yorubas wer the once who betrayed baifra...ask awolowo and he will tell you how him and gowon plotted and starved the biafran mother and children. |




When you pretty know you're not beautiful 

