Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 6:12pm On Nov 12, 2009 |
i go vex o! |
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by D1KeleVra(m): 6:10pm On Nov 12, 2009 |
wey the yansh?  |
Jokes Etc › Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by D1KeleVra(m): 6:09pm On Nov 12, 2009 |
no be idleness o. . . person wey i see cross road enter 'yaba-right' |
Jokes Etc › Re: My Generation Vs. Your Generation by D1KeleVra(m): 6:08pm On Nov 12, 2009 |
how dare thee?  |
Jokes Etc › Re: The Monkeys Question by D1KeleVra(m): 6:07pm On Nov 12, 2009 |
lysaa: abeg nor vex o. .as your face be already u come vex join am na im be say u wan bring curse to nl.  lol ok i no go vex  |
Jokes Etc › Re: The Power Of Money by D1KeleVra(m): 6:04pm On Nov 12, 2009 |
u never answer the question u dey shine teeth oya! who dey milk u?clemcykul: why u no go ask olodo wen u be olodo intoto? if i kick u. . .  |
Jokes Etc › Re: Love Is Blind: Seriously: Check Out These Pics by D1KeleVra(m): 6:02pm On Nov 12, 2009 |
i know u go support. . . little miss bla bla |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 6:01pm On Nov 12, 2009 |
no she fit use am fry akara. . . she be hustler  |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by D1KeleVra(m): 5:59pm On Nov 12, 2009 |
wetin lame man wan use take pass usein bolt? chie irony of life clem no copy me o  |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by D1KeleVra(m): 5:56pm On Nov 12, 2009 |
chai see poverty. . . u wan borrow from person we them pay 1K5 for two months No one one the corner got a swaggar like me  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 5:54pm On Nov 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 5:49pm On Nov 12, 2009 |
na jamb be this? abeg comot for my front before i take book slap u  |
Jokes Etc › Re: Humor!source by D1KeleVra(m): 5:47pm On Nov 12, 2009 |
no mind oga landlord. . . him don confuse  |
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by D1KeleVra(m): 5:44pm On Nov 12, 2009 |
[quote author=Abbey_city link=topic=338002.msg4900694#msg4900694 date=1257927947]lair![/quote]madam bad-belle |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (remix) by D1KeleVra(m): 5:43pm On Nov 12, 2009 |
Oga. . . watching movie during working hours?  |
Forum Games › Re: ╚►Kill! Spare! Or Kidnap!◄╝ by D1KeleVra(m): 5:43pm On Nov 12, 2009 |
back-stab  |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by D1KeleVra(m): 5:42pm On Nov 12, 2009 |
ok. good to know  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (remix) by D1KeleVra(m): 8:59pm On Nov 10, 2009 |
father my a$$  |
Jokes Etc › Re: Humor!source by D1KeleVra(m): 7:27pm On Nov 10, 2009 |
little wonder it's ur own siggy. . . u try |
Jokes Etc › Re: Love Is Blind: Seriously: Check Out These Pics by D1KeleVra(m): 6:39pm On Nov 10, 2009 |
@Topic Na naija guy be that jo! Typical hustler. |
Forum Games › Re: Will You Marry The Person Above You? by D1KeleVra(m): 6:27pm On Nov 10, 2009 |
lol well i guess not then. . . need someone that still has love in hr heart |
Forum Games › Re: Will You Marry The Person Above You? by D1KeleVra(m): 6:22pm On Nov 10, 2009 |
if those are not ur organs in the blender  |
Jokes Etc › Re: Humor!source by D1KeleVra(m): 6:16pm On Nov 10, 2009 |
modify at once  |
Forum Games › Re: Will You Marry The Person Above You? by D1KeleVra(m): 6:15pm On Nov 10, 2009 |
If that's u. . . then def.  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 6:14pm On Nov 10, 2009 |
In my village we don't give a flunck  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 6:04pm On Nov 10, 2009 |
who be that? |
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by D1KeleVra(m): 6:04pm On Nov 10, 2009 |
It's a lie oooo! My stomach is fine jo! |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 4:18pm On Nov 10, 2009 |
shattap thia!!! Midget monkey  |
Jokes Etc › Re: The Power Of Money by D1KeleVra(m): 3:29pm On Nov 10, 2009 |
why i go ask olodo?  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 3:28pm On Nov 10, 2009 |
ur pic wey rommie paste na. . . abi u no dey smile for the pic?  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:27pm On Nov 10, 2009 |
u mean bag of bones? i beg ooo na Ben be that oooo |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (remix) by D1KeleVra(m): 8:50pm On Nov 09, 2009 |
u can help me?  |