D1KeleVra's Posts
Nairaland Forum › D1KeleVra's Profile › D1KeleVra's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 428 pages)
[quote author=Efemena_xy link=topic=472993.msg6451908#msg6451908 date=1280160230]D1 - I'm trying very hard to stay on topic o![/quote]How e take concern me? ![]() |
Efe I just dey play. . . I no like am. . . Skyndyp no dey copy me ![]() |
Is that the best smile u have to offer? ![]() |
prick? |
i like am ![]() |
Is that the best smile u have to offer? ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=472993.msg6451782#msg6451782 date=1280159101]Lol!! U see, I nor talk am ![]() D1 be like dog wen just born im pikin If you love your life you nor go carry leg near im ![]() |
Ben take ya time! |
Hey Efe! I'm no fabble teller babe ![]() I beg, i no dey chase or catch anyborry. . . don't get it twisted ![]() |
Sylve. . . why u tie Clem black bra for ya eyes? ![]() |
lol what are u talking about. . . i'm married. . . see the ring! I no dey hug person like say na mic. . . i've got no clue what ur talking about. . . wey Skyndyp. . . tell her say i no dey pursue you abeg ![]() |
The funny thing to me in the pic is the little kid in the background. . . lol is she dancing? cute!!! |
Abeg blanksta. . . no slam my door when u dey commot ![]() |
Fam. love. . . why u think say i dey work? i for don carry myself go chill for one island with blue waters |
Yes! And don't get it twisted. . . love is a beautiful thing |
Are u cautioning ur daddy? wetin i do? |
Na life u dey live so? See as u resemble menstrual rag ![]() |
lol see as ur eye dey red. . . the veins for ya forehead come resemble cable |
You mean Cuggi? I don throwey that thing tey tey. . . the think no fit pull woman na help i help u o, so no start to dey rake ![]() |
You chop grass? Which spam? |
Na why u come dey pour spit for my body? ![]() |
Thief! Wetin u wan carry? ![]() |
Sharrap! Carry ya bow leg go jump fence ![]() |
lol why u dey shout Sylve second name na? |
I can send a representative, i can't be seen by NL management ![]() |
lol u always have it coming. . . never flying under the radar. . . e mean say u be menace ![]() |
You mean u are being psycho-analysed. . . don't get it twisted. . . u're an inmate mate! ![]() |
Wey studio? I know say him go dey happy to see this kind picture. . . useless fella ![]() |
Skyndyp no mind the omolanke cruiser |
studio see as ur neck resemble telephone wire |
lol Studio i go call soldier for u and ya lastma pikins o. . . . leave her |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 428 pages)



Are u cautioning ur daddy? wetin i do?