Jokes Etc › Re: Messi Vs Kaka by D1KeleVra(m): 7:52am On Jul 28, 2010 |
llol this is funnier than that photocopy thread. . . una try  |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by D1KeleVra(m): 10:55pm On Jul 27, 2010 |
okay, I go easy. . . but i no think say na pesson born am sha  |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by D1KeleVra(m): 10:52pm On Jul 27, 2010 |
Studio na maga. . . there's no thin line between his reasoning and mine. . . there's a universe |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by D1KeleVra(m): 10:46pm On Jul 27, 2010 |
lol No babes! More like Da Vinci, Newton and the likes  |
Jokes Etc › Re: Our Girlfriend Is Pregnant by D1KeleVra(m): 10:43pm On Jul 27, 2010 |
Mister-man. . . no dey shout for street, u wan make my enemies here  |
Jokes Etc › Re: Our Girlfriend Is Pregnant by D1KeleVra(m): 10:40pm On Jul 27, 2010 |
hey hey hey! Enough. . . i'm not anybody's area father. . . i dey my own side no dey dutty my name abeg  |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by D1KeleVra(m): 10:38pm On Jul 27, 2010 |
[quote author=Efemena_xy link=topic=475138.msg6461394#msg6461394 date=1280266382] Exactly - couldn't have said it better!Babes, abeg save your tears 4 better pesson pls. . .[/quote] Of course renaissance man  |
Jokes Etc › Re: Our Girlfriend Is Pregnant by D1KeleVra(m): 10:28pm On Jul 27, 2010 |
lmao. . . u be termite, u wan chukk your big-head for where e no concern u  |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by D1KeleVra(m): 10:01pm On Jul 27, 2010 |
bibs: but seriously we need to do something about it babes! that guy na ape. . . if u help am, him go just come back come dey behave like baboon. . . leave am make he roast small first  |
Jokes Etc › Re: Our Girlfriend Is Pregnant by D1KeleVra(m): 9:42pm On Jul 27, 2010 |
i'm never in a bad mood luv  |
Jokes Etc › Re: Our Girlfriend Is Pregnant by D1KeleVra(m): 9:38pm On Jul 27, 2010 |
Nellyon: D1 the joke is not the wife being a lele.read again and when you do think, you know think, that thing that grown ups do. The poster na ur hubby? why u take the onus on ursef to explain? wetin?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by D1KeleVra(m): 3:39pm On Jul 27, 2010 |
Fear don grip the guy  |
Jokes Etc › Re: Imagine-if Na You, Wetin U Go Do? by D1KeleVra(m): 1:57pm On Jul 27, 2010 |
if na me. . . as per soji guy, i go just dey rake for everybody wey dey there |
Jokes Etc › Re: New Joke by D1KeleVra(m): 12:34pm On Jul 27, 2010 |
Ben abeg shut this thing down |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:33pm On Jul 27, 2010 |
i just love that kid in the back. . . very very cute hot-stepper lol  |
Jokes Etc › Re: Human Beans by D1KeleVra(m): 10:59am On Jul 27, 2010 |
You wan enter my nose? |
Jokes Etc › Re: Human Beans by D1KeleVra(m): 10:53am On Jul 27, 2010 |
You think say na beans to be human studio?  |
Jokes Etc › Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 10:48am On Jul 27, 2010 |
^^orobo buttie bolo shattapstud9: Na life u dey live so? U don too frustrate - do yourself a favour, Go climb high tension lol why? u wan make i bring u down from the high-tension? i no be super-hero guyo  |
Jokes Etc › Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 10:40am On Jul 27, 2010 |
Who go wan fashion weapon for use against useless person?  |
Jokes Etc › Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 10:24am On Jul 27, 2010 |
Guy watch ur tongue! Na u i dey talk to? No so some people dey merge with stray bullet |
Jokes Etc › Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 10:21am On Jul 27, 2010 |
. . . the joke u can paste it on this thread |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 9:58pm On Jul 26, 2010 |
I hope ur not talking to me  |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 9:44pm On Jul 26, 2010 |
That smile is suspect Dani. . . me thinks he wan pick-pocket Efe. . . I for raise alarm, but the girl bobo no get shi-shi. . . . she sef no get kobo  |
Jokes Etc › Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 9:37pm On Jul 26, 2010 |
lol @ blanksta. . . take ya time o |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by D1KeleVra(m): 7:20pm On Jul 26, 2010 |
Efe take ya time You don't want me to descend on u  |
Jokes Etc › Re: Just To Lighten The Mood [grin] [grin] by D1KeleVra(m): 6:07pm On Jul 26, 2010 |
Na so them dey always end joke my brother and i begin to wonder |
Jokes Etc › Re: New Joke by D1KeleVra(m): 5:31pm On Jul 26, 2010 |
@Topic. . . if I yab this poster now, him go talk say "na biff"  |
Jokes Etc › Re: Just To Lighten The Mood [grin] [grin] by D1KeleVra(m): 5:27pm On Jul 26, 2010 |
How about a nut-sack? |
Jokes Etc › Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 5:20pm On Jul 26, 2010 |
Na Studio be mugu. . . i don't impersonate  |
Jokes Etc › Re: Just To Lighten The Mood [grin] [grin] by D1KeleVra(m): 5:19pm On Jul 26, 2010 |
Wetin be the topic sef? I no read the joke. . . could u give it to me in a nut-shell?  |
Jokes Etc › Re: Just To Lighten The Mood [grin] [grin] by D1KeleVra(m): 5:10pm On Jul 26, 2010 |
I'd rather not behave like u, thnx  |
Jokes Etc › Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 5:09pm On Jul 26, 2010 |
I think directions should be given to where the joke is. . . a link can be provided maybe?  |