Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 12:54pm On Jul 16, 2010 |
clemcykul: just da way u cant see at night See ur teeth like rake |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:40pm On Jul 16, 2010 |
romsky: shame on alaye momma onome Shattap! wey lysaa?  |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 12:39pm On Jul 16, 2010 |
Keep that between both of u please. . . there are children here, come on  |
Jokes Etc › Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 12:38pm On Jul 16, 2010 |
clemcykul: lol see dickele pics ehhhehe You don join studio dey drink that shayo? |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 11:51pm On Jul 15, 2010 |
You well so? Why u dey whisper in front of my tinted side mirror? Clear! Before I match ur big toe. . . nansense!  |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 10:59pm On Jul 15, 2010 |
Hey! Quit the disrespec'n  |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 8:20pm On Jul 15, 2010 |
nellaluv: ekaete: where dickele o, my sweet pumpkin , akpan comot for road i wan pass  I no be anybody pumpkin. . . |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 10:09am On Jul 15, 2010 |
See as ur bow-leg resemble tyre |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine This? by D1KeleVra(m): 10:08am On Jul 15, 2010 |
No mind them. . . na so so mouf they get. . . shi-shi them no fit do. . . sense them no get  |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 10:07am On Jul 15, 2010 |
I don't need to be hyped  |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 9:59am On Jul 15, 2010 |
shattap! bad belle gbegborun |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 12:20am On Jul 15, 2010 |
Waka pass. . . go lick transformer |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:19am On Jul 15, 2010 |
ahn ahn! No be skyndp bobo be this?  |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 11:57pm On Jul 14, 2010 |
afin chinko chimp |
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 11:38pm On Jul 14, 2010 |
You two go like go, do somethng that's like, not totally time wasting yea! Quit BSin around  |
Jokes Etc › Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 11:13pm On Jul 14, 2010 |
Wu beg u! |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine This? by D1KeleVra(m): 11:11pm On Jul 14, 2010 |
MoneyFreak: dude, u're fuckin dry, was dat supposed 2 b a joke  What u getting worked-up for? See as the veins for ya for head dey dance alanta  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 11:09pm On Jul 14, 2010 |
^^See what poverty mentality does to people. . . you no fit see past ur drive-way  |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine This? by D1KeleVra(m): 7:21pm On Jul 14, 2010 |
i thought they get roasted together?  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 3:08pm On Jul 14, 2010 |
romsky: person wey do u don die tey tey Shattap!  clemcykul: please what is dickele doing in da mud gerrawt!  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 3:06pm On Jul 14, 2010 |
Person swear for u ni? I dey defend u, talk say u dey drive Discovery. . . u dey misyan. . . wonders shall never end. . . some people no like good thing |
Jokes Etc › Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 1:34pm On Jul 14, 2010 |
you dey eat am? Abi u put am inside ya bra? |
Jokes Etc › Re: Bra Size by D1KeleVra(m): 1:26pm On Jul 14, 2010 |
^^Why u dey always do like say person tamper with ur brain?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 1:03pm On Jul 14, 2010 |
dani1luv: park well i wan buy fuel  You dey biff LR4 'cos u wan buy fuel for jerry-can? No scratch the ride o. . . u go pay 'til u delete |
Business › Re: Air Nigeria Unveils First Re-branded Aircraft by D1KeleVra(m): 12:56pm On Jul 14, 2010 |
F*ckd up design  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 12:42pm On Jul 14, 2010 |
tehehehe I beg I wan come down for Jibowu  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 12:37pm On Jul 14, 2010 |
dani. . . what are u talking about? u understand the question so?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 12:14pm On Jul 14, 2010 |
okpoprioko na ya own guy-name  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:10pm On Jul 14, 2010 |
romsky: i no know who corrupt pass wytrose or kerewa Person swear for u ni?  clemcykul: no cry at least you wear cloth and specs 
Dickele if i slap you ehh ?? With that ya okpelenge hand?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 10:49am On Jul 14, 2010 |
wetin bad belle no fit talk?  |
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by D1KeleVra(op): 10:49am On Jul 14, 2010 |
You mess, them begin see again |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 10:17am On Jul 14, 2010 |
Clem. . . no mind them jahre 
|