Romance › Re: Can U Folllow Ur Guy To A Bukka? by daduke2k(m): 10:29am On May 04, 2010 |
No mind am. Make i direct am go mama vincent shop. U go c jeeps and big boyz wey dey go dia. D place sef na wood bacha. |
Romance › Re: Somebody Just Slapped My Babe. by daduke2k(m): 10:24am On May 04, 2010 |
aruzuoke: Somebody pls advice of on what to do. Somebody just slapped my babe. What do i do, besides this is happening just this week she has promised to let me into her world of intimacy. sorry, go and tel ur daddy nah. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Make Una Come Join Me Happy! by daduke2k(m): 10:16am On May 04, 2010 |
Hehe, yerima no marry 13 yr old egyptian gurl? Leave am nah. Bt seriously jeni u fal ma hand. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Make Una Come Join Me Happy! by daduke2k(m): 11:15pm On May 03, 2010 |
*Wey dat coke bottle* if i scata ya head ehn. No be u say make i come ya haus? nw u don mary . Aboki. Nonsense. Mscheeeew |
Dating And Meet-up Zone › Re: Make Una Come Join Me Happy! by daduke2k(m): 11:14pm On May 03, 2010 |
*Wey dat coke bottle* if i scata ya head ehn. No be u say make i come ya haus? nw u don mary . Aboki. Nonsense. Mscheeeew |
Dating And Meet-up Zone › Re: Make Una Come Join Me Happy! by daduke2k(m): 11:13pm On May 03, 2010 |
*Wey dat coke bottle* if i scata ya head ehn. No be u say make i come ya haus? nw u don mary . Aboki. Nonsense. Mscheeeew |
Dating And Meet-up Zone › Re: Make Una Come Join Me Happy! by daduke2k(m): 11:13pm On May 03, 2010 |
*Wey dat coke bottle* if i scata ya head ehn. No be u say make i come ya haus? nw u don mary . Aboki. Nonsense. Mscheeeew |
Romance › Re: Can A Virgin Be Scared Of Having intimacy For Da First Time by daduke2k(m): 11:08pm On May 03, 2010 |
Wotz insane gab? D aggresiv ? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Make Una Come Join Me Happy! by daduke2k(m): 11:02pm On May 03, 2010 |
C yeye craze. D oda 1 sef com dey mumu 2. @skfa, who dash monkey banana. If i cach u ehn. |
Dating And Meet-up Zone › Re: New York Baybay Nigerian Reunion ******UPDATE***** by daduke2k(m): 8:20pm On May 03, 2010 |
ayettymama: lol i dont have any friends?? except for u and abeke f course everyone else can kiss my behind! if i mistakenly com wil i join d "everyone else group" ? Just askin. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Gentlemens Club.....you are all welcome. by daduke2k(m): 8:12pm On May 03, 2010 |
Pweety is def turnin aggresive dis dayz. U got a heart break? |
|
Romance › Re: Will He Love Me Again by daduke2k(m): 5:07pm On May 02, 2010 |
^^ Voila, u gat it |
Forum Games › Re: ¤¤ I Have A Thing For ¤¤ by daduke2k(m): 5:01pm On May 02, 2010 |
@ayet, dat ur name? |
|
Forum Games › Re: ¤¤ I Have A Thing For ¤¤ by daduke2k(m): 12:35pm On May 02, 2010 |
Dats a new one, wots ur name, can i add u? |
Romance › Re: What Do You Do When Two Of Your Girlfriends Meet In Your Room? by daduke2k(m): 12:29pm On May 02, 2010 |
Im leave car 4 am nah, 4 me i go pak al ma breakables komot. |
|
|
|
|
|
Health › Re: Am I Infected? by daduke2k(m): 11:52am On May 02, 2010 |
Nt realy, just seun's bandwidth. |
Forum Games › Re: ¤¤ I Have A Thing For ¤¤ by daduke2k(m): 11:44am On May 02, 2010 |
I d say nairaland is mor random dan fb. I realy dnt knw wots so special abt fb. Am registered though. |
|
Romance › Re: What Do You Do When Two Of Your Girlfriends Meet In Your Room? by daduke2k(m): 11:24am On May 02, 2010 |
Lol, I just bone una as una dey make mouth 4 hia, BTW. Who go pack motor 4 una 2 wreck. Una no serious. |
Romance › Re: Do U Watch Adult Movies With Ur Partner? by daduke2k(m): 12:44am On May 02, 2010 |
locked thread |
|
Nairaland General › Re: It's Sad But It's Not True :P by daduke2k(m): 12:38am On May 02, 2010 |
WTF, wots wrong? |
Romance › Re: What Do You Do When Two Of Your Girlfriends Meet In Your Room? by daduke2k(m): 12:35am On May 02, 2010 |
^^ dat only na accidently mugustruction. |
Romance › Re: What Do You Do When Two Of Your Girlfriends Meet In Your Room? by daduke2k(m): 12:34am On May 02, 2010 |
^^ dat only na accidently mugustruction. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Recommend Me A Wifey! by daduke2k(m): 12:27am On May 02, 2010 |
Kai, see as my man dey fal hand. Luiz u re shamin d DICKHOOD wif u parole wif dat chick |