Romance › Re: Imagine Dialing Ur Phone Number On Ur Bf/gf's Fone: by daduke2k(m): 12:20am On May 02, 2010 |
E don tey wey i c u 4 hia hw far? |
Romance › Re: What Do You Do When Two Of Your Girlfriends Meet In Your Room? by daduke2k(m): 12:16am On May 02, 2010 |
Guyz /gurlz are like electronics, u hav NEPA and STANDBY GENERATOR. Wen nepa take light , u start gen. Datz it. |
|
Romance › Re: Imagine Dialing Ur Phone Number On Ur Bf/gf's Fone: by daduke2k(m): 12:05am On May 02, 2010 |
Ah, dat one no be problem. Chek my 2 mins afta d discovery and im name go change 2 NWANYI OKPA. |
Romance › Re: What Do You Do When Two Of Your Girlfriends Meet In Your Room? by daduke2k(m): 12:00am On May 02, 2010 |
Oh, givs me d creepz wen i fink abt my balls being piercd wif a turkey fork. Am scared. Wheda ur type o or baybootz type o. I go lock door swalow key make una pul down my house . I pwomis i wuld gladly cal OVATION 2 cova una fight. Fork ko. . . .grill ni. Mschew |
|
|
|
Romance › Re: Have U Eva Had A Crush On A Frnds Bf/gf Before? by daduke2k(m): 3:32pm On May 01, 2010 |
Hehe, johnny ke? @op, meself i dn get oo. My bros babe . Bt dat tym d babe cm b high clas chick wey dey drive jeep, bt trust agbero east syd brought up i later jam am sef, me and my bros dey laugh d tin komot worry. |
Romance › Re: Who Enjoy Kissing The Most? Guys Or Ladies? by daduke2k(m): 3:22pm On May 01, 2010 |
Dats it ,d flick. . .flop. . .flick. . .flop of d tongue. I make dem go crazy down there. And i luv d ring tones dem shawtys make dat gets me doin more flicks and flops. |
|
|
|
|
|
Romance › Re: Hmmm,it Feels So Sweet! by daduke2k(m): 9:06am On May 01, 2010 |
Omo hw far? I don land PH gan gan. Hapy new month dear. |
|
|
|
|
Romance › Re: My Girlfirend Loves Staring At Other Goodlooking Men.i Lover Her But Dont Know by daduke2k(m): 7:56am On May 01, 2010 |
Luv nwanti nti, c maga. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet Your New Boyfie/girl @ My Pandemonium Rave ! by daduke2k(m): 10:44pm On Apr 30, 2010 |
rotflmao. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet Your New Boyfie/girl @ My Pandemonium Rave ! by daduke2k(m): 10:44pm On Apr 30, 2010 |
rotflmao. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Recommend Me A Wifey! by daduke2k(m): 10:14pm On Apr 30, 2010 |
Luiz!!!! Ruuuuunnn |
Dating And Meet-up Zone › Re: Recommend Me A Wifey! by daduke2k(m): 10:02pm On Apr 30, 2010 |
Dis ur craze no smal sef |
Dating And Meet-up Zone › Re: Recommend Me A Wifey! by daduke2k(m): 9:57pm On Apr 30, 2010 |
@elrazur, who dash u dollar abi pounds. See im mouth, ur head dey even swel sef. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet Your New Boyfie/girl @ My Pandemonium Rave ! by daduke2k(m): 9:46pm On Apr 30, 2010 |
@googles, i been gud meself, through wif xams? Hulo odunnu, u in PHC? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Recommend Me A Wifey! by daduke2k(m): 9:35pm On Apr 30, 2010 |
Pweety4me: [color=#550077]Yu did it 2 ya self boi. . .just stop being rude u don't need 2 be excessive wif fowl words plse![/color] no mind am ,big boyz my a.r.s.e. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Recommend Me A Wifey! by daduke2k(m): 9:35pm On Apr 30, 2010 |
Pweety4me: [color=#550077]Yu did it 2 ya self boi. . .just stop being rude u don't need 2 be excessive wif fowl words plse![/color] no mind am ,big boyz my a.r.s.e. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Meet Your New Boyfie/girl @ My Pandemonium Rave ! by daduke2k(m): 9:18pm On Apr 30, 2010 |
Wher u been doll? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Recommend Me A Wifey! by daduke2k(m): 9:09pm On Apr 30, 2010 |
Flirting at its dumbest. Hulo plat. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Recommend Me A Wifey! by daduke2k(m): 6:39pm On Apr 30, 2010 |
Abeg guyz mak i join una 4 toastin. . . . |