Daduke2k's Posts
Nairaland Forum › Daduke2k's Profile › Daduke2k's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 105 pages)
I cant just tel wher u guyz fish out dis old threads sef. Mscheww |
Hey guyz, b.i.t.c.h. Is a very mean word. Puhleeese, wait out d ans be4 calin names. Poster bera hury up. |
I was just kiddin o, hw can i remuv dos provisional creation of equilibruim wey u cary? Ha mba nu. E stil dey my desktop o. |
^^^ na true talk be dat sha, how d babe nah? Any updates? |
Y ur mouth kom bad reach lyk dis, d giel na fyn giel nah. . . . I don use am do screen saver komot ya own. . . Sexy nne imara mma o, |
I was abt 2 tel u 2 deal wif ur insecurities first buh frm anoda perspective, luks lyke d gurl is realy wilin 2 cheat on ya. . . .bt i advise against u tryin 2 stalk her. If u ar realy sure shes cheatin, confront her first and talk her abt it. Thats all 4 nw. |
If u luv him apologise, if u dnt 4get it, As long as u dnt feel sory ,buh i advise u 2 apologise. |
Y go pick am , u dey craze? |
Me likey sex. . . .gud execise and develops muscles |
Me likey sex. . . .gud execise and develops muscles |
Uga o o, cary go jare. No mind d haterz |
chipmunkey:na u fal hand sef. Dats xactly wot poster is talkin abt. Wen u got an eye 4 her, she muvs away, buh wen u play kul, they run afta u like a fowl. |
Celebrity ko celebrity ni. See as im head don dey swel like balloon. . . . . . |
Yeeeeeiiii, which kain english be dat one? Make i chek dictionary, if im no dey dia i go tel d whole NL say u be olodo. Mak i kom fes |
Thread derailers. Una no get wetin 2 add 2 d thread, kom hia dey talk rubbish. U mama-g, hw ur own thread dey be sef? And see d mumu jaidey abi kini? Post ya own nah make we see d mumulity in u. Mak una no vex me o. . . . |
^^^ so u carry AIDS nah? Becos d thing bite u wel wel. |
^^^ hehe, NTA abi? Me am scared of d backsides of platinumnk and abekeade. . . . . . |
Ngwa try THE AMAKA. She go fit u o. |
Been long since i heard dat. Al they tel me is 'I HATE YOU' and she runs off. Hehe, USED AND DUMPED : too archaic. Mayb used by dem gurls wey dey sel cigar, lighter na utaba. |
Been long since i heard dat. Al they tel me is 'I HATE YOU' and she runs off. Hehe, USED AND DUMPED : too archaic. Mayb used by dem gurls wey dey sel cigar, lighter na utaba. |
^^^ 24 lashes? Hehehe. Buh poster u realy mean say u drink rat poison? Nawa 4 u o, because of ordinary t.o.t.o. U fuk up o. |
Being Patient does it. Buh if hes aggresive, then its gonna sting lik hell. . . . . . . . . |
Me sef i wan yishash cad, u fit transfa 20# giv me? |
Me sef i wan yishash cad, u fit transfa 20# giv me? |
U knw dia waz a thread dat u saidz urz waz a tight kitten. In most cases of d onez i ve had, they were very easy. Try using lotion next time. It workz like magic |
Post anoda ish, aint it poster? |
U can start by polishin shoes in front of my casa. Pweety4me: |
Just like indie said, if they are d undastandin type, we talk. Buh if its otherwise, i ve no oda option than 2 get a crew of camera men and then lock up 4 a free cinema show. |
U dey mad!!! CANTAPANT. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 105 pages)
U're a mean girl.